Gergemam's Posts
Nairaland Forum › Gergemam's Profile › Gergemam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 30 pages)
Ehn EHN... Okay I dey Come |
Noah13: SINGLE BET!!!I'll Go for 3+ |
Cesclxg: I want to raise 1mil for my gf's birthday. ... So guys, drop dem picks. .. I really need to make this dough fast!!!ha ha ha ha ha... I Milla for babe B'Day |
Nah AFC Bournemouth worst past..... 1/2 AFC Wins First Half dem con go beat am for Second Half |
BIKO........ Una no dey Sleep..... ![]() |
Noah13: Live In-PlayNoah How far.. I say make U PM me... U know even talk anything... Oga ooo |
500..... I dey here Make I book Space |
AstonVilla Just beat LiverFOOL... and I predicted 1-1 for dem... chai::::::: Countinho ball go hit post.... |
Noah13: SINGLE BET!!!!This Estudiantes ODD is dropping drastically |
Anybody whey wan play risky game...... EUROPE WOMEN dey play.... hin no possible make all the 1.10 ODDS Win.. findout who u fit give WIN/DRAW for the game... and Stake high |
Noah13: Mr d-i-c-k- head is calling me a scammer with what proof? Please next time you see any of my post that doesn't concern you, don't quote. Please if there's anyone here i have scammed in anyway, please make it known with proofAbeg follow me yarn Noah13 make we talk better... Even Life self nah risk, me dey always take risk anytime, anyday.. Check your mail or send me a PM.. Thanks |
Noah13: TomorrowHmmmm!!!!!... X/X = 5.75 while X=3.45 Me we go for Corners, Anytime Goal Scorer, and Cards sha |
THRILLING: Are u a LEARNER? Use ur tongue to count ur teeth nah. CRITICALLY AND CAREFULLY LOOK AT D PICKS AGAIN IF IT'S NOT PROFITABLE. #staking same amount!!!Abegy.. U know no wetin dem dey call BET SMASHED abi........ |
THRILLING: BET SMASHED!!! who follow...Which kind bet Smashed U dey talk... no be 2/4 be your BET...... abegy jor |
Alexcollins: Reckless, stupid, catastrophic performance. No pattern of play. Keshi must go.I guess nah payback Keshi dey do for NFF after dem refusing to settle with the guy |
gergemam: Mind GAMES:::::: |
Super Chickens... Una Papa and Una Mama oooo..... crazy people common one goal una no fit produce.. Foolish and Retarded team |
All this AFCON just dey produce Over2.5 Goals for Half Time ##I'm In Love with AFRIKA ![]() |
my prediction be say... Nairaland don Catch Virus... 2 Post per Page....... In OTHER NEWS SouthAfrica 4 V Nigeria 2 |
Abeg when this Page reach 7 Thousand +.. What is Seun up to |
Mind GAMES:::::: AFCON Qualification Algeria - Mali (FullTIME DRAW or 1-1 Correct Score) Mozambique - Niger (Niger WINS or Handicap 0:1) Minimum STAKE |
10.09.14 11:00 Ermak Angarsk - Ariada-Akpars (Total goals (inc. OT and penalty shootout) - Odd/Even) Customer type: Odd @ 1.45 Result: WON Big thanks to Kelvic1, Kelviq1.. I made a Mistake though but thanks to baba God say i still WON |
praemaise: Baseball Silly-Singlesthis game dey Dicey... But GoodLuck to US Bra |
I have an Idea from this.... If you want to make it work in Nigeria for you..... 1. Try Designing an Advert.. Like those ones whey GOD Chosen People dey do or Those Reflectors shirt.... Print BOLD on them as Alfred don do (Na you go know wetin U wan write ooo) 2. If You're in Lagos... Try Alausa or IKEJA City Mall (Stand for the Middle of the Road... I mean that middle whey Street Light dey dey) let's say from 8AM-10AM (take a Break) from 12PM-3PM (Close for the Day by 3PM) often and often, u can try many locations u wish to work. I know before one Month (one person) go notice u and give u a JOB. My Opinion though ![]() |
obago: I've been credited....kilnanok wonMore GREENS for you... obago: Thank God oh... But it has not turn to green. waiting for nairabet. Bros tenk u for d updateYou're Welcome... coolest01: the match has been suspendedU dey use Fscores.... Flashscore better pass that site |
obago: u guys should help me oh..... I can't find this game on livescores,not even flashscore. d match was supposed to start by 7pm . I bet d matchKilmarnock 2-1 Hamilton Accies - Rugby Park, 7pm |
LONGFELLOW02: okk, but try and increase it to 5h or 1k for single nd 50card for long comboAlright Boss...... We give it a try... |
LONGFELLOW02: Where is this fuckin dude that claim dat he can be dropin 2points odd daily.nah Dfrenzy , Him see say that one whey hin drop that time cast, nah so hin run Like Hen whey Cock dey poshu about |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 30 pages)