|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by gidson12(m): 4:12am On Jul 04, 2010 |
tanimz: Wia Gidson dey?  just rite here baby, long tym? |
Jokes Etc › Re: I Am The Vampire Slayer. by gidson12(m): 3:54am On Jul 04, 2010 |
xynerise: I had a dream, I was chased by a vampire and the only way to kill the vampire is to pee on it. What option do I have? I actually peed on the vampire and it died. I woke up sweating profusely and I notice I was sleeping on a wet mattress . Well the most important thing is that I killed the vampire.  o.k! |
Jokes Etc › Re: When Black Berry Becomes An Abuse by gidson12(op): 3:48am On Jul 04, 2010 |
Kunbee: Thats my pic o when i was small which one of d 3 u b? |
Sports › Re: Adamu In Diplomatic Mission To Rescue Nigeria by gidson12(m): 5:36pm On Jul 03, 2010 |
At least football no b d only sport wey dey. Abeg make FIFA do wetin dem like, make nigeria go begin learn how to play cricket |
Jokes Etc › Re: When Black Berry Becomes An Abuse by gidson12(op): 7:05pm On Jul 02, 2010 |
Studio CFR: I no get your time. I don big pass all dis your nonsense yarnings. Grow up dude. i see, wetin an already "grown you", dey do for jokes section, if u cant handle friendly jokes like these, abeg pass go jor |
Jokes Etc › Re: When Black Berry Becomes An Abuse by gidson12(op): 6:34pm On Jul 02, 2010 |
Studio CFR: I no get time to brag over vanity(s) cuz i no be mugu, Continue dey mondey yourself. I pray one day, make god help u soji yourself. Ewu! shut-up, to get blackberry na vanity?, Mallam, e don begin cry as usual  , ode |
|
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by gidson12(m): 5:30pm On Jul 02, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: When Black Berry Becomes An Abuse by gidson12(op): 5:25pm On Jul 02, 2010 |
Studio CFR: *Checks into his bank account and he's about to poverty* studio i know say u never see black berry b4, and 4 u to own one na heavenly wish, and as i don show u 4 picture as small children dey use am, u no still understand wetin e be  |
Travel › Re: Is This Benin City? by gidson12(m): 5:20pm On Jul 02, 2010 |
190: Lol, Benin of all places~
rubbish
dont worry by the tyme those benin witches fly over this fountain twice all the lites go off and the water would stop flowing
its only a matter of tyme all these projects would simply crumble
too much corruption in that God forsaken state!! is there ever a time u dey make sense with this ur brain. abeg go bury urself for Romance section, thats the only place u're useful nansence |
Travel › Re: Is This Benin City? by gidson12(m): 5:18pm On Jul 02, 2010 |
good work,, beautiful |
Phones › Re: Main One Cable Goes Live In Lagos by gidson12(m): 5:11pm On Jul 02, 2010 |
goodnews, i;ve heard so much about it |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by gidson12(m): 9:33am On Jul 02, 2010 |
shut up, talk well  |
Jokes Etc › When Black Berry Becomes An Abuse by gidson12(op): 2:12pm On Jun 29, 2010 |
when its difficult for some to afford common Nokia torch, wetin these small children dey do with BB
|
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by gidson12(m): 1:35pm On Jun 29, 2010 |
hey, ppl shatttaap, and fcking insults yasef, ya village, ya kind of job, ya house, ya kind of wear, ya . . . , but i no say make una insult unu mama and papa unless una mutually agree to do so, but i no join dat one  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by gidson12(m): 6:40pm On Jun 28, 2010 |
Oops, fcking dani took it away from me |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 5:34pm On Jun 28, 2010 |
Ok, ben. Let me get my worker to get it ready. Oya dickele arange ursef |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 5:24pm On Jun 28, 2010 |
Ok benny tanx, 4 d compliment, wat would i cul if i open a new one, can i cul it lets throw all d insults here , part 2 |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 5:01pm On Jun 28, 2010 |
Shut-up dis imb.ecile, we do the soliciting on your behalf. Just be quiet and act like u need. Lol |
|
|
|
|
|
|
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:52am On Jun 28, 2010 |
hectorswag: @Dikele, see dis boli o, walahi your sense of reasoning must hv been misplaced! after going & coming back frm church service today, u dare to use derogatory/obscenity and God in the same sentence!! You ought to be ashamed of calling yourself a xtian! mmtcheww!!! i no dey surprised @ d porcupine's comment, we suppose donate money 4 am to operate on the tumor wey dey grow 4 im brain |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by gidson12(m): 6:52pm On Jun 27, 2010 |
Pls i need a beautiful babe, atleast to start up as just-friends, then with time take it up to the next level. Ladies pls signify if u're interested |