Girlliving's Posts
Nairaland Forum › Girlliving's Profile › Girlliving's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 16 pages)
observanc1:. was that what your mum did to you? .Is that the reason for the tears? Are u aware there are drugs? Awwwww If u continue like this, na ground get you o ![]() |
Jadentica:U should know na ![]() Na u suppose dey tell us Av u considered changing this lifestyle though so it dsnt kill you? ![]() |
observanc1:E dey pain you sey your work no dey pay? Come over to WMG... We can help you with something No allow this work be the death of you ![]() |
Jadentica:Ayomide...u sef dey talk? U wey don sell destiny to that work and still hopeless ![]() Nothing Adamu no go see for cattle body No be more do your family o Na choice una choose ![]() Now, u r living with it |
observanc1:No wonder you are bitter? Have u been to the hospital? They might help you o Sorry. U hear? No worry... The ground also accepts idiots ![]() Them go still find place bury you ![]() |
KAHBOOM:U wan give your body to the security free? Is that how you have been drenched in suffering? ![]() Ewwwwwww It is well ![]() Na church deliverance remain |
Jadentica:Na so dem dey pay you? Ahhhhhh.... That is paramount to you giving it free o ![]() Na so the hunger do you? It is well ![]() |
observanc1:So na ghost I dey talk with? Wetin happen? Them no gree bury you bcs of your uselessness ![]() Go disturb the boy wey use your body for juju na ![]() U no hey power? ![]() |
KAHBOOM:My dear... No be me u been meet there when your family been dey raise you o ![]() Go look for the person Ask your family... They might know ![]() No try to dey carry out your uselessness on others I'm sure your family knew no better... Bt u can pray for them and hope for the best ![]() |
HairyBalls:WMG till the end I vote the best of the best ![]() U should learn to do same ![]() |
observanc1:Is that what happened to you? Talk to your mum na... She might have another customer for you ![]() What a life of disarray and failure I understand your pain now ![]() Remain deliverance to free you |
Jadentica:Ohhhhhna him make u no fit excel ![]() Them don use you run things And left you in this state of hopelessness ![]() So y u still never learn lesson na? Kai... What a shame U supposed don open NGO with that motto and share your life lessons there ![]() |
HairyBalls:Well... They decided to get angry at me for not being interested in their stock in trade .so I dey pity them |
observanc1:Hahahahahahahaha This your write up... U need to find who thief your customers Wetin happen? Them no pay you? We the WMG fit donate for your uselessness You cannot even excel in your trade What a failure ![]() |
Jadentica:Hehehehehhehe Ohhhh... Is that y u r still broke and stealing funds online ![]() Ewoooooo Kai... I can imagine the pain ![]() Oya, try something else na Oh.... Scratch that. U have tried but still ended up a failure ![]() Life true true don show you shege |
KAHBOOM:U see.... The truth pained you WM will continue to be the man u only hope to be This your tears only just started |
Jadentica:I guess that is what your family specializes in Blv me, I am not your mum, sister or you Ayomide Go and carry out your anger on them... Na them thief your customers? ![]() Is that why you tried GoFundMe and failed? Go back to your jack in trade ![]() |
observanc1:I am not your sibling o Stop casting your family here Let the uselessness remain within ![]() Sorry u hear |
DownChelsea:Swty m Na just campaign Dem they help us for o We need to keep voting Na only ourselves we get Have u voted today? Oya... Let us return to the polls |
KAHBOOM:Like poles repel U feel like a loser ,so u r repulsed by the success of one you consider a 'loser' U see ur tears... E go soon turn premium ![]() We will keep lapping it up U wonder y a 'pig' has so much success while u keep rolling in the mud ![]() Ur tears Sha sweet |
observanc1:WM is not you na ![]() No been him fault sey success has eluded you Work hard and pray harder... Just maybe, God might answer you ![]() |
observanc1:WM is not you na ![]() No been him fault dey success has eluded you Work hard and pray harder... Just maybe, God might answer you ![]() |
padkan101:He's smart like that ![]() U can ask him after he wins the show how he does it ![]() |
KAHBOOM:Hehehehehehe U must think I be you Ogbeni... Stop mixing it up Your gluttony don turn you to imp... Na I'm make e dey pain you sey WM see food chop Oya... Go back to the roads and your begging Ewu |
KAHBOOM:Bcs sey u be glutton doesn't mean everybody is like you Na that day don congeal for your brain wey dey make u talk like Nitwit Wen WM win, u go cry better cry |
Beorn:Saga is the 'somebody's so go find me one day' Tiwa sang about Love sweet sha ![]() |
Rgade:Please don't be showing the votes o WMG We are not doing enough o WM is on his way home o Na so we want use make dem pursue our Mazi This one touch o |
caprini1:Leave the Mofo Anything to use and paint WM bad He tries in vain |
tonididdy:Have u noticed you are the only one typing in the nonsense? Try get small sense abeg ![]() |
aduntemi:Ok Sorry... Currently not watching But everything he says is almost always used against him... Before ITK go follow am |
.




