Stats: 3,166,641 members, 7,865,583 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 09:03 PM |
Nairaland Forum / Grateful02's Profile / Grateful02's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 24 pages)
![]() |
me that is almost like charcoal I no fit talk sef.. which color charcoal even be sef? |
![]() |
Op so you didn't see infinix phone to include in your list? Omoh that list no balance |
![]() |
Yardua started so so point agenda when beginning his 4years now baba bubu come list 9 things at a blow for 3years were remain. Las Las I know say nothing ko sup 2 Likes 1 Share |
![]() |
the ones on ground no the work na another them wan add so for rivers. sha make i no talk |
![]() |
cooperation fire. dem share salary with me? Abet make them free me. lass lass when FG release money Na still among ASUU the money ko disappear |
![]() |
so now after you don finish as governor them give am go senate and we all will think Nigeria will be better? |
![]() |
Op 500k is cool . You suppose thank Oluwa say your wedding ko enter when students dey for house if not, if you know you know |
![]() |
in as much as anything can happen in football but with the form BAYERN are, I think they deserve it better. I know Neymar fans will hit out but una see lewandoski? forget the guy is good so make him smile today. GERMAN MACHINES ;Din as much as anything can happen in football but with the form BAYERN are, I think they deserve it better. I know Neymar fans will hit out but una see lewandoski? forget the guy is good so make him smile today. GERMAN MACHINES |
![]() |
Honestly this country isn't going in the right direction. right from when I've been a kid till now, I have been opportune to see different people at the helm of power and from previous administration the issues of leaked official documents haven't been like what I'm seeing in the current administration. I STAND TO BE CORRECTED. |
![]() |
action in the house, thrilling the air. before I forget I hope say BBNAIJA show ko follow summit audit report give FG? |
![]() |
this one oga Jona go Mali make nothing happen to am o |
![]() |
boko and bandit dey them no flog na trend them dey deir the trend. Las Las na borno dem ko post them go as e dey hot |
![]() |
me I was waiting for US to talk. it's a pity Mali is experiencing this at a time when terrorism is kinda taking centre stage. but lass lass this peeps wey dry loot country sef I do feel democracy is a mocrey |
![]() |
all those those wey dey flaunt unilag abeg make una come carry una sch o |
![]() |
5million applied and 400k peeps needed? omoh this one pass scholarship application. am just observing how dey will select the ones needed |
![]() |
if I talk say it's tribal propaganda with these protest now peeps will say am mad. TRIBALISM has eaten our great nation so deep!! |
![]() |
all those nairalanders wey dey flaunt UI make una come carry una sch |
![]() |
As I no be love doctor I no sabi weti to advise you |
![]() |
you be pastor, you know be pastor.. politics na another game. if to say you ko come change the system e ko better but this one you fit even come worst pass obaseki sef |
![]() |
Dah see as this faces still dey young and holding high positions |
![]() |
Please check your mail remi1444: |
![]() |
Please check your mail itzeminent: |
![]() |
If ASUU and FG na course. Me I for get F9 tiya. How partyA ko dey blame partyB and vice versa and confusing us like say tomorrow no dey? |
![]() |
This not Korea sef e get as dem be. Growing wings each day. |
![]() |
Was last year application via scholastica? Chukwudozzie: |
![]() |
Please check your mail vickyhow: |
![]() |
Next0: |
![]() |
This one strong o but boss e b like you don experience am before sha Harbidexy5: |
![]() |
Aunty just apply 1st, everyone main hurdle is to be shortlisted 1st. So try your luck Annieorji: 1 Like |
![]() |
Seems you've wrote the SNEPCO exams or better still an awardee, can you please tell let me know their settings, considerations time limit etc Aiseluck: |
![]() |
Please check your mail Geny5: |
![]() |
Please someone should give his/her view. Nursing is a 5years course but on jamb admission letter, 4years is been written. Applying for NNPC/SNEPCO,should I go for a 5years or a 4years as stated on jamb? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (of 24 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |