Guente02's Posts
Nairaland Forum › Guente02's Profile › Guente02's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 89 pages)
xtremeidea:Guy dem don dey suspect u oh. Berra stop. I don tell u oh. |
puskin:oya naw! |
puskin:You comply? Okay u don ever buy N150 card b4? U no serious jare ![]() nlusername at gmail dot com . . . |
[quote author=~Bluetooth link=topic=469253.msg6297697#msg6297697 date=1277732661]N97 mini anytime.you got to love that phone anytime[/quote]Okay Sir!! |
puskin:Okay but na N200 i go take accept dat ur request oh. |
hermosa:Hmm!!! Dats Impressive. |
puskin:No worry i don get enough. U came late, afterall no by4ce 2 marry 3 wives. . . |
xtremeidea:If i beg u no go fear? No b beg oh coz he knws i gat wat he used there so if u wantam, u knw d right tin 2 do. |
There is Love in Sharin. . . |
Sum pple sef Na die dem b. . . |
Nokia N97 x6 Nokia N900 LG W Series |
Opera mini + typin Error. . . |
puskin:Just read the preceedin post young man. . . I did it 4 4ller and v3 coz they promise 2 give thier sister 4 hand i marrage {FBT Type}. So dats dat. |
Mobinga: Mobinga:Offer valid while free stocks last. Na 47 basic 5hrs vouchers remain. Each 4 N200 each but sake of una make una just snd N150 {recharge C.} 2 my mail. NL user nym @ gmail dot com |
See me dey give boys vouchers as i watch my system being wrecked by my useless PHCN. . . @4ller and @v3 make una help me buy hp dv6000 snd am 2 d first Virgin flight cumin 2 Sokoto oh. Collateral 4 my hard earned vouchers. |
4llerbuntu: v3:young men. Just check ya mails, |
C dem as dem lyke vochers. Make una no warry na 2 nite oh. |
talKn 2 4ller. . . |
Drop me ur y! Addy or mail me make i boost ur connectn wit Basic vouchers. I wanted 2 give v3 but him say e no want am. Just contact me make i drop am but na 1 i go fit give u oh. D rest na 4 sale. 47 remaining. |
There is Just one tin i hadly knw hw 2 do on FL studio. And dats hw 2 make a guitar bass sound. E.g lyke dat one used in Dbanj - fall in love. Any help 4rm ya Gees? |
04kaa:hmm, guy dats d most easiest beat dat can b done in FL Studio. Wel any hw love 2 lisen 2 ya rEmakE |
Make una pity am naw abi una stil dey suspect d guy? But me 4 where. . . |
4llerbuntu:Guy u no come drop ani scrinie 4 dat paro. . . Ani hw watin dey happen na? |
[quote author=sun_temi link=topic=460602.msg6281022#msg6281022 date=1277472338]Guyz, check this beat out it. I think its a nice beat but as a beginner I need your input. Just try and check it out and let me know what U think about it. http://plunder.com/Slow-beat-download-243cde6e2d.htm[/quote]U've got an impressive shot dere. It tink u were goin 2wards treasure and suddenly digressed. Wel I Wil give u 2.7 stars. Did wel bro. As 4 me wey dey rate pple like promoter my system wey i dey manage got its power packed damaged by our PHCN oh. But ani hw notin dey happen myne is coming. Workin On Intoxicated by Jesse JAGS |
Packet Data Closed by Network, MTN chai!! |
Living on the EDGy side of Lyfe
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 77 78 79 80 81 82 83 84 85 (of 89 pages)
