Guente02's Posts
Nairaland Forum › Guente02's Profile › Guente02's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 89 pages)
inze:Guy na which applet b dis? |
lynxnoon:and ACID PRO. |
Sokoto MTN: EDGE AIRTEL: EDGE GLO: even 1/2 G no dey ETISALAT: Strogest EDGE ever. Dowload speed upto 47KBps. D state no 2 bad sha. |
lynxnoon:Guy im using a phone rather i forgot to cap. d kb to KB. Its 63KBps wiv MTN and etisalat has neva in their life got upto dat oh if i could remember my peak speed wit eti is just 23KBps so dats dat. But anyhow dem dey try oh no b mouth. So kudos to Mtn but its just dat d network do suck at times. |
lynxnoon:Guy my own soon is already here. My own mtn is back and blazin' fire. Imagine 63kbps wit EDGE!. No be small tin I cn see d Lord is doin sumfin great and spectacular in thier life hmm. But anyhow screnies to com soon. |
puskin:No b small tin oh |
v3:well sharap is not d best way to say it. Okay |
puskin:guy why r u sing glypes. CGI is d best or better stil free-men is still rocking. |
Abeg r.m na yash dem b. Walahi. Ehe dis waltina don cold{opens mouht and sips it , colololo down d throat}. Gud nite y'al |
I can see y'all r just shining oh. Una try, welldone bros. |
@samir and lynx i percieved d smel of d chicken in d flight and decided to take 1 {since it was two}. Mehn i will to upload d preview 4 u to c. After consumption my speed made reasonable increase oh. I will make sure samir tastes it cos its smokin hot.
|
etisalat screenie is Kariban dats speaking in Egyptian laguage. Guys dey steal my com 4 market. |
Guys im really tired of d y'he bois. 4 d part 4 weeks i not been able to recieve 1 byte. Wich kain winchi network b dis sef. Etibaba lets go. |
123 hip hop - dj nePtune ft M'I. Here is a line Yo microphone testing is there any question im the most interesting the best is best tin cardiac arestin ur chestin - lyrically molestin the restn n the rest hv no restn, check it out |
U can neva browse with an IDLE Union Bank Network. CISCO programming is Doing the BIG BOY thingy. HAHAHAHAHA
|
It it becoz it has 1 link
|
I knw it wont b easy but just go bck to ur bible coz God cn do it again. But dis tyme dnt let it to b dat lng {2 days would b k}. U grab shea?. Good luck and tel us wen d going gets good oh. |
Banky W ft M.I ~ Feeling Me. Dis sauty is just gingering my swag {swagger}. Just check sharemobile.ro |
guy. i get house 4 apapa opp tolu med. centre (Salami Strt) i hope say 3g dey dere. why u go call me ninga nawa oh, no b even mars na sun yeh. hmm ![]() hit on yIm |
Sorry 4 d big pics |
Every body is just feeling each other. Make una dey enjoy una sef oh. Im waiting for 3G to come to SOkoto before i Start my own craze. Even d small EDGE wey dey dis nonse wether no gree make e dey effective sef. i tink its tym to pack to Lag.
|
Nobody is talkin abt zain ko Abi lord of fbt neva visit am? |
Aha Now i don rest. Its not easy to reach such height when u r n Niger not Nigeria Oh. Shout out to etibaba for their whatever. EEEEEEEEEF BEEEEEEEEEEEE TEEEEEEEEAAAAAA satisfaction.
|
Eleeeeeeeeeeeeeeeeeehhhhh b4 i forget myself. Just flexxxxxxxxing with babaeti mehn how i wish they had HSDPA na overkinlling we go do. @semid well done oh.
|
Menh i guess i'm just missing 3G. MTN we are waiting
|
OMG is this speed hmm hmm i go still drop my monster own. free WIFI from Sok. Govt House. |
@Mavor how far. |
Drop ur mail |
^which kain eti. Mtn is popping wit swagger |
Na waooo for dis kind of edge sef. @mavor i don c am
|
zenus:OKAy Sir |
hmm. Guys how is evry tin goin here.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 89 pages)

