Guente02's Posts
Nairaland Forum › Guente02's Profile › Guente02's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 89 pages)
Just |
Still on my project, |
v3:K no probs man!, |
ofokaofoki:where can i get d preset u used in dat screenshat? |
So u made sumfin and did nat tel me, u try. Impressive shot dere, |
engrhamid:That is it oH, |
puskin:Help me askam puskin, I called is line 1day 4 FBT just 4 him 2 tell me its 1500Gs. Imagin!! FBT is FBT unless dem poineers dnn upgrade am 2 PaidBT, eheheheh. Talkin abt dis guy dat calls himself prince ma na waste of tyme, strenght, bandwidth and oda factors, Even him frnd seye na good boy naw. V3 y u na show again naw, |
Its a Happy Day!! |
Mobinga:Na only you dey use 3g [ if i'm not mistakin ] still dey get such childish speed me wey dey manage EDGE 4 d coutry most hostest *talkin i degrees not lyfestyle* place cant get such. GUY CHECK UR SYSTEM AGEN, |
I will b on my b'day dress and hug our transformer. |
Watin Bross go Do
|
Cum see spweed wit my bolt on GPRS not EDGE or 3g oh, MTN Is killin |
MTN im waitin 4 ur 3g oooooh. EDGE could be fast oh he.he.he.he.he.he.he.he.he ,
|
Na Who say tor doesn't work on EDGE, ? Na lie dat persin dey lie am rocking with it naw oh. v3 dat ur sett. work die
|
engrhamid:Guy if u lyke yasef no reach dere coz d kind firewall wey dem carry go dere 2 day na die. Its goin 2 reduce any illegal connection 2 5kbps oh. Lol hw far na. |
Back in Naija and imagin watin dis boys dey tel me. Dem want make i pack go bak ni?
|
4llerbuntu:4ller! 4ller!! Guy d port na d normal 9ja own only b say no b 80 end am na 00. D catchin tin no fit happen coz sum background runnigs dey happen bhind d scene. So dats dat nofin dey happen. 9ja guy na 9ja guy |
First Day in cairo. Overseas FBTeeing!! eH eH
|
Hmmm, is dis a hackin tutorial or wat. Make una take am easy my eyes are paining me so I cant see propaly. eH eH @v3 watin dey happen naw? |
@4ller use 8KBps 2 get ur 900KBps dats hw its bin done. Abi wan pay 3k into sum1s account? |
0809jA 4 lyfe,
|
4llerbuntu:u wan kil me wit laugh. Take dis take ongrid https://www.nairaland.com/nigeria/topic-448379.32.html |
@4ller contact v3 or drop ur mail make i nye ge ifé *speakin igbo* |
, see silly oneS {MTN} wan cum test my deligence but i always tHrow dem into aquariums, Al we nid as a cliq is no addin, no magician, no revision, only vision, dedication, precision and intuition den its a mission. Just testin my FBT rap lines. WE ARE THE CHAMPIONS MY FRIEND, |
@ v3. Shmessenger is givin me an internal error msg. My Pc was stolen in the market 2 days back. I would be online but on mobile. |
v3:Dat i disagree wit oh. A least it was not posted on www.punchng.com or was it? Lol |
V.man wel done oh. Watin happen 2 ur ym? |
Rise Up 9jA dis 2010 Twenty Ten don shoooooow. Hehehe. @4ler y u dex laugh |
Feelin u bro kudos. Hehehe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 89 pages)
,thought you were informed 
