Guente02's Posts
Nairaland Forum › Guente02's Profile › Guente02's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 89 pages)
Nairaland is too slow why. Guys im just flexing with my today's shot. Haleylujah MTN just Upgraded to Stable EGDE on Saturday and ever since i'hv been downloading like mad with Op. Guy the speed is systematically anomalous (I wonder how HSPA will look like). but 4 now here was wat i got for guys today
|
there is one tin i noticed abt this shit. your connection just have to be abnormally fast. (3G)
|
Guys na now my system (Head) boot for using this shit oh. Make i finish first
|
Hmm. They r trying sha kudos to dem. But in naija 9yrs in jss2 is notin so no bragging oh. Take note afterall i was 6 years and in ss1 so wats the hollin abt. |
^ guy dats the plane truth. No matter which kind of pple dey there {indians, mongolians or even almighty americians} cn neva stop efbt. If u notice maltina pple shook the cantry by stopin op but i can say this post was posted usin M T and the mudaf**kin N. So brodas make una no worry just enjoy urself. |
Hope say i no dey tresspass
|
@Semid watin u do me tru to God i dont like it oh. (Dats apart sha) see dem every body just lockup as if manna neva fall from heaven. Well semid i dont know whether u neva get the latest maltina ***** wey dey ginger swagger.Me sef dont know ur mail make i send am sharply since mavor no dey cooperate. but if you don get am just shut (HEEEEEEEEEEEEEEEEEYYYYYYYYYYY) Big hons i dey feeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeelllll us (not u dis tyme around) oh. Ehe lest i forget there is one guy wey i dey gbadun for this thread his name is ****n**n (i Just like the guy cause he is kind and na him shabi deal with *a**i*na well well. Guy in question welldon oh. |
My shot is coming. let me finish with my young friend. |
Mavor:[/quote]if una like make una dey there dey talk talk. make una kno kno say young fellas r backing with alot of moss. A word is enough for the wise oh. |
Add me wit david.jesse02 im always online wen i hv power. |
Maltina is suffering due to the kpomo men they hv as staff. They cn Never Ever in their live stop efbeetea. So lets just joli wit d one we hv either on phone or pc. But one tin is 4 sure "the both cn neva b stop silmutaneously" |
Al dis una price tag too small. How i wish i dey lag i go change nl to ebay. Ehe hw much i go get n95 frm here. |
Just bcoz of dowmload i had to go close to a mast.
|
Hmm today na today i dnt even know dat EDGE is Good sef. My speed reached 110kBps today frm around 8:30pm to 2:15am wit maltina using php chit. I even watched inter chelsea wit bolt sef. But chei the phone {nokia e51} is not mine. How i wish maltina people wil upgrade to 3G. That uncertainty is like the health of our president. close ur mat dis boy |
Etianty rocks wit young fellas. |
Na free drink of maltina na i jst dey sip today oh. |
Wat is an ambulance waiting at the airport for {r we sure he is not dead}? Does it mean that our national centurion could not be treated by the experts in Saudi Arabia or what. I'm sure his stay wont be long here in the country coz i dnt believe dat after 120days he is still not ready to carry out his legal duties. Im wishing him a speedy recover oh but lets just keep our fingers cross because the worse is yet to happen in the legislative arm of our government. |
@v3 dat ur maltina don freez my throat oh. Thanks man |
@v3 Abeg d maltina wey i get due to nepa gbege d tin don hot. I dont knw weda u get d 1 wey dey freezer. Mail = {nairaland username at gmail dot com} i dey wait oh. Make i use am serve my ch*ck. |
I dey ur back no fear. If he tries u jst tell me. Ben hw far ur shop {shawty} hope say u don tel abbey? |
Its okay now can we now go to bed? |
@intialize only congrats? |
@nasty u kwn c say na by 3:15am na hm puskin dey dust his mat dats to show u dat he is not even ready to sleep sef. NL boys, hmm u na dey try oh. |
@puskin no b say u b fanta staff pa say, na bcoz u dey share fence wit dem na hm make. {abi na lie?} Na wa 4 u oh, Lol |
How lung dos deir upgrd take @puskin |
I supose watin hm dey try talk b say hons dey talk gibberish {but im not sure sha}. @hamid how dat parouz naw? |
Has any body used rising antivirus. Menh its popping |
How much cn i get a fairly used nokia e51. Menh i luv dis phone. |
@Semid hw far wit d parouz |
@genu once, provide you follw and inserted d rite proxy. |
as if manna neva fall from heaven. Well semid i dont know whether u neva get the latest maltina ***** wey dey ginger swagger.
Likes to brag a lot. 2moro now MTN will block Tor. Maga
watever enjoy the swagga 