Celebrities › Re: Photos From Temi Otedola 21st Birthday Party by habei: 6:48am On Mar 21, 2017 |
see the two mad fones wey baba dey use sef... all ds rich mehn gan |
Romance › Re: Guys, Is This Too Much Thighs On A Woman Or You Men Like This? (photos) by habei: 3:44pm On Mar 19, 2017 |
end time thigh  end time thigh |
Christianity Etc › Re: Is Dancing "Shoki", "Bobo" And Others Inside The Church A Sin? by habei: 12:23pm On Mar 19, 2017 |
abeg show me heavenly dance...make i dance am. |
Christianity Etc › Re: “Anal Sex And MouthAction Are Sins Against God” – Nigerian Lady. See Reactions by habei: 6:58am On Mar 09, 2017 |
Opakan2: She is right na..
Anything outside the proper reproduction means na sin.. I'm talking missionary, doggy maybe
God should just forgive us.. everyone is a sinner so sex is just for reproduction? na wa o notin person no go hear |
Travel › Re: The Head Of Goat That Caused Accident In Anambra Was Cut Off (Photos) by habei: 12:34pm On Feb 28, 2017 |
that goat don swell na...e mean say e don die tey tey how blood wan carry comot? :-/ |
Celebrities › Re: Photos From The Fire Incident At Banky W's Home In Lekki by habei: 12:21pm On Feb 28, 2017 |
 but i think say those award wey dem dey giv na GOLD sha...so all na package |
Crime › Re: Twin Brothers And A Man Clash In Kano (Graphic Photos) by habei: 11:09pm On Feb 17, 2017 |
i no undastand wey the graphic foto na? |
Education › Re: FUTMINNA Suspends Academic Activities, Students To Vacate Campus by habei: 8:48am On Feb 17, 2017 |
chai na wa o...which kind delay be this nau? :' |
Education › Re: Riot In Federal University Of Technology, Minna, Clinic Burnt Down (Photos) by habei: 12:52am On Feb 16, 2017 |
|