₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,259 members, 8,449,458 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 07:40 PM

Toggle theme

HamidO1's Posts

Nairaland ForumHamidO1's ProfileHamidO1's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 50 pages)

Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 9:29pm On Sep 17, 2011
^^^ I.d bawo ni?  Long time thanks to Jacky. Abeg help me find Efe o, Mr lecturer too dull for her.

Ms T_Z it has teyed o, Jacky na lost course if you know what I mean.

Abeg make una gist well make this thread full abeg
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 7:54pm On Sep 17, 2011
Jacky I still dey wait make this your bar close o. The only way forward na to just throw fire make the thing burn.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 1:03pm On Sep 03, 2011
THANK GAWD WE MADE IT TO PAGE 71

You know that's the biggest leap in a single day since two years ago when you opened this thread right?

Channel your anger somewhere else guy. Instead of looking for a government primary school where you'll be eligible for pension, you opted for a private school and now you're shouting people's fat-her. F¤¤l

NOTE: Keep it coming m¤r¤n, Page 72 is achievable
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 12:38pm On Sep 03, 2011
jackpot:
see how you just called yourself a m¤r¤n cos you're the one asking me questions. fucc you. I'm an Assist Lekshorer not a PS teacher. My sal is on Fehderahl salary scale.
May you "dye" of jealousy.
I sure knew there was no way you'll comprehend what I was trying to say. Maybe you should read it several times again, *mumu*. Assistant class teacher in a primary school huh, sounds more like a cleaner to me. 'Good morning Mr Jacky, you're welcome to Primary 2B'. I'm pretty sure that sounds familiar.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 9:34am On Sep 03, 2011
jackpot:
^eurrgghhhh.
How old are you, BTW? I'm disappointed you had to make mention of my well-paying teaching job. Now, I know you're a child. See how you're talking as if Nairaland is your real life.
SMH
**really disappointed**
A m¤r¤n will always ask you questions despite knowing he'll never get an answer. How old am I? Mad man!!
The last time I checked not all states have implemented the 18k minimum wage, if you are telling me you're well paid based on the envisaged increase then you really need to wake up man. Dream big bro if you don't want to die a primary school teacher.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 8:54am On Sep 03, 2011
MISSION : TO GET THIS NEVER ENDING THREAD TO THE 100th PAGE.

Jacky even when you had a full-time job in the joke section; you practically contributed nothing. Now that you're combining it with your teaching job, I won't be surprised if this thread lasts ten more years. I'm not ready to allow that though. Watch this space man, my ugly side isn't good at all. M¤r¤n!!!
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 8:39am On Sep 03, 2011
jackpot:
[color=indigo]^you thought? undecided Lol. cheesy
Sure, you've been mistaken. sad tongue tongue

Now, will you stop flirting with my grandmother and leave her alone, before I call the police! angry tongue [/color] cheesy cheesy grin grin grin
Your sense of humor is unbelievably low man. The fact that you say boring things and laugh at the same time makes me think Jacky is a m¤r¤n. * In your words, no offense!*
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 8:28am On Sep 03, 2011
jokingmary:
huh huh huh
This thread is toooooooooooooooo old
Why can't it get to 100 pages huh
It sure can, Just post "pass" whenever you're on NL and in few days we'll have a better place to hangout. Jackpot is useless to say the least. tongue
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 10:54am On Aug 24, 2011
^^^ El you don turn photographer shey?? Nice job sha, the thing better pass the useless bar man wey we get for here tongue tongue Primary school teacher wey dey call himself lecturer.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 8:43pm On Aug 20, 2011
I definately know what you are good at, you surely have nothing to offer.
It's better to make no effort at all than make efforts to murder the joke section. The devil is a lair, this dead bar will be buried soon and you'll see the joke section bounce back. I get your time man, hehehe!! shey Natasha don leave you? The next time you call Efe; thunder go fire your big head. Boring bar man!!
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 4:14pm On Aug 20, 2011
^^ See us now, This thread needs to bounce first sha, the most boring bar on planet NL. tongue tongue
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 12:04am On Aug 14, 2011
Mustang ko, Mustard ni, shey na garage wey don full you wan park your bettle? If na by mustang ehn, you no go get Efe. You fit try seven days prayer and fasting sha,
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 11:44pm On Aug 13, 2011
^^ Uncle!! You don't expect me to discuss my sweerie's nice shape here, do you??

Shey them lay you off for your driving job ni? Abi na which kind talk come be dat now?
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 11:27pm On Aug 13, 2011
Uncle BoboYekini, you still dey alive?

I.d noni, werin dey ma'am?

Efeeeeeeee, How are you this evening? You sure have seen d nice bikini I bought ya right? Don't kill them at the beach with you sweet shape sha? Hehehe,
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 2:52pm On Aug 13, 2011
^^ na so the guy head big reach

jokingmary:
Na u get over-age eyes na undecided
Sharrap there, you no get respect?

[quote author=Efemena_xy link=topic=664423.msg8914797#msg8914797 date=1313240360]^^ Hello Hamid

Oya wetin you bring come for your travels? Last time na bread. . .[/quote]You no even ask if I miss you or not, na the bread wey I bring last time you dey wait to compare with wetin I bring this time. Oya follow due process before I tell you wetin I bring you.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 1:57pm On Aug 13, 2011
^^ you for try commot that bottle for your face o,
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 1:47pm On Aug 13, 2011
Waffi girl huh, Efe muah, how are you sweerie? Tell me those rioters haven't ruined our summer plans,
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 10:40am On Aug 13, 2011
Mr Yinkalink shey Efe sound like okra seller? Moi sweerie is polished o even though she dey follow I.d behave like area girl once in a while. Lol
So na Yinks money make you change name, plenty people dey wey wan bear Mr Yinkalink be dat. Be warned!!
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 10:14am On Aug 13, 2011
Na wa o, Mr Yinkalink!! Na Yinks paybride price grooms price be dat o. Wonders!! Na Spanish style be dat man.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 9:54am On Aug 13, 2011
I honestly thought there'll be a better joint in town when I get back, surprised to see Jack Bore's pami joint alive.
Hi guyz, how una dey?
Jokes EtcRe: Yes Or No {Season II} by HamidO1(m): 9:56pm On Jul 31, 2011
Yeah, a work free one.


You know how happy I am when there's no work right??
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 9:42pm On Jul 31, 2011
ARareGem:
Abeg, who's watching big broda?
Believe me ma'am, the most boring pilot on planet earth(Wendall) was declared a co winner with Karen. Even Jackpot is more entertaining than that guy.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 9:36pm On Jul 31, 2011
[quote author=Efemena_xy link=topic=664423.msg8827389#msg8827389 date=1312135771]okay - I believe you (this time)

I'm fine, missed you too kiss kiss

how've you been? cheesy[/quote]I'm okay o, hustling so I can take good care of you. Mehn the bride price wey your people mention no be small thing o, I need to work over time to meet up tongue tongue [size=4pt]Efeeeeeeeeeeee tell moi somefin, who n who have been toasting you since I travel[/size]
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 6:55pm On Jul 31, 2011
[quote author=Efemena_xy link=topic=664423.msg8827005#msg8827005 date=1312131497]^^ 2 seconds after you mention my name - you dey look aunty Yinka's wrapper! angry angry angry[/quote]Haba Swthrt, How you go say I dey look another man(EL) wifehuh Missed you sha, how are you?
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 5:30pm On Jul 31, 2011
OK Yinks, I hope the network behaves sha cos the tin get as e be rit now,
Jokes EtcRe: Loving Nija Girls by HamidO1(m): 5:13pm On Jul 31, 2011
Nice 1.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 4:54pm On Jul 31, 2011
Hey guyz. Happy Sunday, hope y'all are having a great weekend.

Yinks werin dey ma'am?? Where's Efe?? It has teyed o cheesy
Jokes EtcRe: Yes Or No {Season II} by HamidO1(m): 4:34pm On Jul 08, 2011
Arrangements for what now?? You wan collect the 65k wey them dey pay asst lecturer (Jacky)? The guy sef go work for 6months before they pay am anything o. @Jacky isn't that a part of the contract you signed with whatever school employed you as an asst. lect? tongue tongue Person wey never start dey collect salary don dey ask do you know how much I earn. Olodo!!!

Better people, any great plans for the weekend?? moi is very free cheesy cheesy
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 9:35pm On Jul 07, 2011
El Guapo:
@Hamid, Lol. . . U be suicide bomber, your Dad must be proud of U

El na you say suicide bombing be your hobby now. I just dey wonder why you never blow sef. Just remember say people wey dey wait to marry Yinka when you blow finish plenty.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 5:13pm On Jul 07, 2011
Madam I hail o undecided

@El you wan start boko haram for spain huh?? I no sabi translate "I wanna ba a sucide bomber", the wan wey I fit translate na "I am a sucide bomber"

which is "ni dan kunar bakin wakee ne"
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 5:02pm On Jul 07, 2011
Efe sis na only me get all da hailingz,  lol
Atleast u saw me. Not dat your 'swthrt' dat needs to b taught sum manners
No vex ma'am, na just say I get some pressing issues to discuss with Efe that time, na wetin make me forget to hail you.


Efe see answer to your questions o, na Nursery 2 you dey since we start sef. na only dy/dx you sabi tongue tongue

1. Goodnight - Sai gobe

2. How was your day - Ya yau

3. My day was fine - Lafia lo.

4. Are you hungry?  - Ka na jin unwa?

5. I've cooked your favourite meal. -Na da pa abin chi da ka pi so.
Jokes EtcRe: JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ by HamidO1(m): 9:51am On Jul 07, 2011
Girls gone wild, see how I.d and Efe dey show themselve abeg.  Jacky abeg next time this two ladies order fermented zobo ehn just help them mix am with small water. The thing to dey concentrated for them.

[quote author=Efemena_xy link=topic=664423.msg8666619#msg8666619 date=1310002133]lol!!

babes nor fall my hand now

one minute you dey bless me say my chest mountains don expand

now you dey talk wooden bra??!! Lol grin grin grin grin

and night-night babes! - later . . .  kiss kiss kiss kiss kiss kiss[/quote]mehn when mountain expand, na war be that. If I hug you sef now, na gawd know how many meters go dey between us due to obstruction from the mountains wey dey expand. I don die

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 50 pages)