Hanelson's Posts
Nairaland Forum › Hanelson's Profile › Hanelson's Posts
. |
Mazi_Omenuko: The suspense on this thread is so heavy that you can almost touch it.Nice one mazi. Revenge issweetest when served cold. Danzel washington "man on fire" |
Thank God am nt a woman, na so I for join zubby queue. Lol thumbs up man. Its our world. The census continues!!! keep attacking from ur wing while we attack from this side. Abeg make una no kill me oo. Not our fault. |
http://www.google.co.uk/url?q=http://www.youtube.com/watch%3Fv%3DA_uq20yeuig&sa=U&ei=0aL3UeXIPIiMtAb0zICgCg&ved=0CAoQtwIwAA&usg=AFQjCNGhhIr-T7-j0F402QK5Fn0DnJ7MCg Guys if u saw this advert on NTA, u don old oo. Lol |
http://www.google.co.uk/url?q=http://www.youtube.com/watch%3Fv%3DA_uq20yeuig&sa=U&ei=0aL3UeXIPIiMtAb0zICgCg&ved=0CAoQtwIwAA&usg=AFQjCNGhhIr-T7-j0F402QK5Fn0DnJ7MCg Guys if u saw this advert on NTA, u don old oo. Lol |
Zubby Na wetin na ![]() |
Zuby zubairu bro thanks for the story man. |
Flow finally e don hit FP congrats man. Hbd in advance. Alomo + udeme + pastis garnished with w**d for u bro. |
bance1 Kai! flow wahala dey ooo. This idiat don add two more phones! Wetin we go do this guy? Smh |
flow1759: e fit pass 100pages oh, tori still full pot oh.nwanne update na. Nyash don dey pain me where I sitdown dey wait u. |
Ishilove: Hmmm...you dey cuss me ba?babe I for tell you wat they said but this one u carry samurai sword, I dey fear oo. |
See wat this idiat (macjive01) caused. We never see ur writing, abeg write yours let's see," william Shakespeare". Flow e don do. Ishilove babe calm down ok! Come, I hv smthn sweet to tell u. (Winks) |
pretim: Pls are virgins allowed on this thread,yes they are. Come and sit close to me let me give u the induction u will never forget. (Winks) |
That MOD won't see posts from all these yaba patients (eg blayze 1). Free us oo. Na spoil we spoil we no dey thief! Mazi nwanne carry go joor! |
Madawaki01: Am back again,but dis time..@mazi,i wil make u see .....baba fash don ban okada oo. Abeg try to dey enter cab. Lol |
Flow baba una fall my hand oo. Hw una go leave aboki burst una man head. U get flow shaa. Ride on bro. (Bn watching from a distance silently) |
IZUKWU: God is lovelove me, u won't regret it. |
repogirl: Synonyms are words similar in meaning. (@megawax, okay then,meaning waist pain is for waists that are not greased, mine cn grind till infinito |
Mutaino7: Is he going my way. what i do wat does he even want 4rm me.Me, all I want is her waist. |
Sapphire86: By His stripes, I was made whole; Thank You Jesus!!Jesus is Lord! |
c0ast0l: Agent M.umu! see wetin u dey do to urself.guy calm down ok. Wetin u expect from someone that escaped from yaba? |

, thanks)