Haywhy's Posts
Nairaland Forum › Haywhy's Profile › Haywhy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 70 pages)
talk true una just recharge abi ![]() |
mukinacandy |
Neva had one one ![]() when was d last time u had a soft on? |
If ur a guy i would have said i collected ur gal ![]() |
wuddup kiki |
Scoobidooo |
@ Angelz I sincerly understand how you feel but i won't say you should trust & neither will i say you shouldn't trust. Relationships could be frustrating when such happens but our life still has to be lived! Nothing is comparable with a happy home which you can only achieve by trusting ur partner & him trusting you. I'm sure there are still decent marriage materials so just keep it real God go help us all ooo 'cos ladies r, |
Ha! ![]() |
dollie-pie:Sorry my sister ![]() But when was d last time you asked a guy out aunty dolapo ema pa iro oo |
@ ekwy tha lord will continue to be your stregnth. |
okobo d uche i don tell u say i no want any thing I be reverend na @ mukinana uh uh i no go talk yet |
jay my baby se u see wetin mukenke dey talk ehn so how much she go pay to those whom she wants there love, or wetin |
hehe mukinatu no be u i want na uche's wife & i said so because i know he is single. Uche una no be single again ![]() |
mukina2:And there you are charging 500,000,000 pounds for application form just to ask u out Barao |
I be reverend father i no like female & if i want one it must be uche's wife ![]() |
Unduka |
You are a gud lad but make sure u inform me when ibb arrives ![]() |
Elsynera na u be hell sin ooo @ radiant , uh, uh if u no careful heaven go fall ooo |
May da lord continue to be your strength so keep trying |
I thank god say Obasanjo still dey alive ![]() You be Sani Abacha so tell we wuzup with Awolowo, Namdi Azikwe & Mko |
Na now i come know say dem don take woman swear for UCHENNA ooo. Ehn se na where u follow come u still one follow go? u na neva tired of dat same place |
Wait !wait!! wait!!! let the reverend say amen because he is the only one who abstained from the forbidden fruit ![]() |
@ radiant & hellsin or wetin be ur name There is one thing wey u neva mention ooo The guys suppose good in , u know ![]() |
Leave dem ooooo @ mukinat who tell u say in no know d meaning uh heaven won fall oo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 70 pages)


