Hebex12's Posts
Nairaland Forum › Hebex12's Profile › Hebex12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
modupeaderonke: mumuIt nt funnt naw |
First-180 Second-172 Third-146 Last-selling spare parts @ alaba |
Diz ur story hot pass hell fire sef Na so I dey gbadun am each tym More words to ur pigin oga mi |
Hi peep, Not that am trying to criticize ONTV channel But is just that am confuse About this their fast finger palava Maybe you guys out there have noticed this fast finger stuff happening since fasting commences till date. Had anyone of you won this recharge cards they display to us on tv or it jst a scam cuz since ave been trying this stuff it aint nt working @all Share ur views plz. |
@op y do u post their picz here,had it been ur relative or parents r dere wuld u upload such picz Use pin on urself b4 u used it 2 attack ur neigbour |
Oga rock shey u wan make we fight wrestle ni cuz me me undertaker oo |
If u no update guy My cane go lash ur bumbum |
Since estate management dey include me no fit fight |
If to say na naija Niggas be lyk thank God say no be borno or niger delta the plane land cuz if na dere It either dey kidnapp us or dey bomb d whole plane |
hebex12: all what has been happening to human dese past years has all been written |
y u dey do lyk diz naw sey u no go change ur attitude ni? sometin wey no reach 2wks do na 8yrs u go dey use |
all what has been happening to human dese past years as all been written so it might be u or me 2mao rest in peace to d dead |
Ibnsultan: you must very stupid for saying those trash & rubbish. Those pics were posted by the original source as part of NE. Mr sirius I believe I have been contributing positively to this topic if not. I wish to backout. Thank USey a day wuld nver pass witout u guyz abusing I beg I dey fast joor |
Chai all is blood you are sharing There is God ooooo |
[quote author=alphaomega]No wonda....jst checked ur profile. Dnt u think u shld be getting ready for school? Ur Principal will conduct the assembly this morning.... Oga u funny oooo.sebi me resemble secondary pupil 4ur eyez |
SiriusBlack: the jets in the 1st photo are not Nigerian alpha jets...in the 2nd photo, that is nt the N.E..pls verify and authenticate your photos to make sure that they are from the N.E campaign before posting...the hallmark of this thread should be the accuracy of the photos posted here.Oga no mind am joor,him sef wan dey show himself so by dt na rubbish him dey post |
Happy birthday ko happy deathday ni U na no get work |
Oga y u dey do lyk diz naw Ur update don dey short small small o |
continue please |
[s][/s] more plzzz |
olapluto: Without sounding patronising, can we (ordinary Nigerians) contribute money to buy our army Night vision equipments? It is suicidal to go out like this in the night. Boko Haram will be picking them one by one.Abi naw since d government cant do their duty I dnt tink dere is something wrong wif dt |
I beg no ffward ooo Jst continue Cux me Jst start to Dey ff u no oo |
it no more news to us Dt hw naija education is |
@op I pray God wuld continue to protect u from evils. |
rahazaqa: do you really mean this?let assume u were dere 2see hw tinx r |
more update the oro jst passed naw leaving everyone on helter scatter,some people were caught snapping them those who were caught snapping them were cursed by the oro leader. |
more information abt dix market closure we were told to lock up our shops 4 good three dys and if u r caught opening ur shop,u alone face d warrant. Some silly guys even do patrol each hour wif 3-5 keke napep,dey r nt jst guys bt thugs looking for who opens his shop. Wen u caught they seize ur goods n take it 2their arena[ipodo]it is there you r to pay a penalty bill for ur goods to be realised. Thks |
mr op i beg continue ooooo. Nice rite up u gt dere |