Hebex12's Posts
Nairaland Forum › Hebex12's Profile › Hebex12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
barber needed
|
if nigeria no win 2nite,may hackers hack nairaland again |
babe wey wan ff me 2mao to pm me nw dt my christmas gift oooo |
story getting interesting but try make it long asap |
rock u got give me christmas bonus for reading ur story till d end of d year ![]() |
we dey wait den |
oga i beg finish dix story before new year ooo |
a life making mistakes is not more honorable,but more useful dan a life spent doing nothing.tnk God u change,baba i dey rock u o,oya turn up |
Laugh wan kill me 4here |
@ritababe don't do dt yet n if incase u r still on ur decision 2leave my house dey available ooooo*winks* |
@ritababe u beta click 2where ur legs take u 2,don't allow ugly guys take u 4rm me ooo |
write2obi: my enemies are increasing in numberGuy u don't nid 2bind me nw,don't u knw d more u share dbetter ur ways of receiving |
[quote author=Sexy Sapphire]Rock sweerie, am here alredi. Had a very stressful day @ work. Hw was ur own day, hope nt as stressful as mine? Don't be confused yet oo cuz u can't judged d character of a person 2ru wt u hear,it by wt u see or hw close u r 2d person and if u nt yet convince am available anytime u wish 2hook up cuz am still single cuz of u |
Sexy Sapphire: Rock sweerie, am here alredi. Had a very stressful day @ work. Hw was ur own day, hope nt as stressful as mine?Don't be confused yet oo cuz u can't judged d character of a person 2ru wt u hear,it by wt u see or hw close u r 2d person and if u nt yet convince am available anytime u wish 2hook up cuz am still single cuz of u |
ritababe: tel me oh, before i shift commot for were u deyPlzz don't leave his side yet n incase u willing 2leave I got space 4u here rite beside me*winks* |
Omo na so mu dick dey strong as I dey read diz part |
..... |
Diz story is indeed intresting or hw I go call am.keep it up man |
I wuld advice my mum 2contest den |
Na rock go open nairaland book of record wif 2million page on top 1 story I don dey tire small small |
I tired 4 dizforum oo na picz everybody dey post No wahala na my own be diz
|
U no resemble rock at all.cuz rock dey tall n build bt u small n ugly |
Oga rock u don dey form abiOga rock u don dey form abiOga rock u don dey form abi Sey u no go finish d story in time ni |
Fire!fire!fire! All diz r signs of end time |
Na every time ur !bar3 dey low na fake bar3 u dey use? |
Oga rock u no go kill person ooo |
Christain or muslim dt 1no concern me bt gud luck 2d girl |
[color=#770077][/color] u no go kill person wif ur joke.more strength 2ur hands n lesser ink 2d pen cuz na bic u dey use write |
Oga I beg update fast cuz a tym is coming I won't be able 2read ur story plz |
I wish me sef fit dey beep gurls as u do.any way rock I hail ooo |
Nassarawa indeed,I cry 4 naija |
Husa 2dy boko 2maro next religious crisis wen diz nation go ave rest sef.maybe na dname dey affect us cuz na all africa colonise country change der name exsept nigja |

*
[color=#770077][/color] u no go kill person wif ur joke.more strength 2ur hands n lesser ink 2d pen cuz na bic u dey use write