Family › Re: Funniest And Craziest Things You Did When You Were A Kid by hemjaylee(m): 11:57am On Feb 27, 2015 |
Wen u go put broom for armpit because u wan faint wen them dey beat u |
Jokes Etc › Re: Let's Play A Game by hemjaylee(op): 7:33am On Feb 27, 2015 |
Waiting |
Family › Re: Funniest And Craziest Things You Did When You Were A Kid by hemjaylee(m): 7:21am On Feb 27, 2015 |
The day I ate broken Okin Soap thinking it was Pako Biscuit...lol My best biscuit back then |
Jokes Etc › Let's Play A Game by hemjaylee(op): 8:27pm On Feb 26, 2015 |
Let's play a game..... I'll paste my account number and u send money into it..... D person dat sends d highest amount is the winner.. . . . . Let's start.. 0030867355 Mujib Adeshola Idowu...LMAO |
|
Jokes Etc › Re: Nigeria Jokes Update With Ofego by hemjaylee(m): 8:27pm On Feb 10, 2015 |
WEED Brings out d real You!...WEED brings out d real You!! WEED Brings out d real You!!! Na wetin I dey hear everyday b dat 4 ma Hood... So 1 day, I just said I should try it 2 know what itz like. Na so I go buy #200 own, I chop #100 own komot I no feel anitin, I was now like "shey na wetin dey make dem dey pariwo b dis" nt knowing dat itz just a gradual procex, immediately I smoke d remaining #100 own. 15minutes later My ear started malfunctioning, I no knw wetin I dey do 4 Army Barrack, na so 1soldier just kum "Mr Man wat are lukin 4" said d soldier, I just smiled I taught he sed "can u please Slap me" kuz my ear get problem dat time,na so I go gv am Heavy slap o...Guess where I was d next day |
Jokes Etc › Re: Nigeria Jokes Update With Ofego by hemjaylee(m): 8:23pm On Feb 10, 2015 |
Have been doing Yahoo 4 the past 5years now, ordinary 100Naira slippers I never collect, itz not that I don't have laptop o, I have 2 laptops. The 1st Laptop na JOMI(#10,000) while the 2nd 1 na TOKUN(#15,000), I fit charge the 2 laptops for 17days make dey no full...I don taya, I no even know when MAGA go pay....Or should I quit?...Please I need yours advice!!! |
Jokes Etc › Re: Feb14 Palava by hemjaylee(op): 10:37pm On Feb 08, 2015 |
spartoo:
at num. 3 na wetin Jega cause b dat |
Jokes Etc › Feb14 Palava by hemjaylee(op): 8:08pm On Feb 08, 2015 |
February14 don dey kuz wahala o...Guys b like; 1. Just because u re menstruating, u fainted, what will happen when you are in labour? I don't want to be a young widower....Itz Over 2. I flashed you twice, u did not kal me back. Two of us can't b broke at the same time...Itz Over 3. I told you my favourite colour was Ewedu Green but dis shirt you bought me is Ugwu Green...Itz Over... Lol We dem boiz sha |
Events › Re: Happy Birthday To A Nairalander by hemjaylee(m): 1:43pm On Jan 17, 2015 |
HBD BRO |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 1:27pm On Jan 17, 2015 |
Still no ansa |
Jokes Etc › Re: WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by hemjaylee(op): 7:39pm On Jan 11, 2015 |
|
Jokes Etc › Re: WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by hemjaylee(op): 12:42am On Jan 11, 2015 |
|
Jokes Etc › Re: WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by hemjaylee(op): 10:00pm On Jan 10, 2015*. Modified: 10:54pm On Jan 10, 2015 |
ikeno: U neve c anything.....u go soon use ur head waka.  lol U mean am? |
Jokes Etc › WEED Brings Out D Real You...all Na Lie by hemjaylee(op): 9:41pm On Jan 10, 2015 |
WEED Brings out d real You!...WEED brings out d real You!! WEED Brings out d real You!!! Na wetin I dey hear everyday b dat 4 ma Hood... So 1 day, I just said I should try it 2 know what itz like. Na so I go buy #200 own, I chop #100 own komot I no feel anitin, I was now like "shey na wetin dey make dem dey pariwo b dis" nt knowing dat itz just a gradual procex, immediately I smoke d remaining #100 own. 15minutes later My ear started malfunctioning, I no knw wetin I dey do 4 Army Barrack, na so 1soldier just kum "Mr Man wat are lukin 4" said d soldier, I just smiled I taught he sed "can u please Slap me" kuz my ear get problem dat time,na so I go gv am Heavy slap o...Guess where I was d next day
|
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 8:12pm On Jan 10, 2015 |
|
Jokes Etc › Re: !:-are U Bored Den Enter Here Hilarious Picx For Your Week by hemjaylee(m): 10:05pm On Jan 07, 2015 |
Lemme contribute
|
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 8:11pm On Jan 07, 2015 |
Clefcentfelix:
most likely, especially if he's been here (Canada) before No o He just get friend 4 dier ni o |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 6:34pm On Jan 07, 2015 |
Well that's Canada not Nigeria |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 6:34pm On Jan 07, 2015 |
Hmm |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 6:33pm On Jan 07, 2015 |
Clefcentfelix: That's what we tell our Children when we don't want to get them their requests here in Canada where I reside lwkm o Did you mean my dad is also doin d same tin??..lol |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 3:27pm On Jan 07, 2015 |
Thank u small |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 3:26pm On Jan 07, 2015*. Modified: 4:00pm On Jan 07, 2015 |
absky5: Let me translate it 4 u
"the vulture eat the sacrifice" without any consequence" hmm My dad said it z not kowet |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 3:25pm On Jan 07, 2015 |
Dharhe: . Oya add small cash join smh U no fit do am free  |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 9:58pm On Jan 06, 2015 |
Dharhe: . No deal,bring a better offer like....I take da phone u take da ba3 nd d back cover no b me kall u make u kun chop ni. Oya I go plus charger |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 11:56am On Jan 06, 2015 |
Ansa it nd stop wastin tym |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 11:55am On Jan 06, 2015 |
I sha don try |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 11:55am On Jan 06, 2015 |
Dharhe: half half or no deal lol How are goin 2 do it...or I shul giv u d ba3 |
Literature › Re: Rugged Men......... Story by hemjaylee(m): 11:53pm On Jan 05, 2015 |
Dey go don trans4m Femi...Oma se o |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 11:09am On Jan 05, 2015 |
Lol |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 11:09am On Jan 05, 2015 |
Dharhe: If ah give u d ansa we go share d iphone into 2,abi na?  Yea yea...U re goin 2 take d back cover. U like it dat way  |
Jokes Etc › Re: I Need Ur Help...view Only If U Re Good In English by hemjaylee(op): 11:06am On Jan 05, 2015 |
Hmmm |