Highchief1's Posts
Nairaland Forum › Highchief1's Profile › Highchief1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 318 pages)
Felicity001:na fred I call shame to ibusa people.i call u shame or pat utomi?Is it that u didn’t understand me.wait o do u think even the family is happy with this bad name fred is giving dem.abi fraud no be bad name for where u come from.i never fit understand ur point.do u know Fred ajudua name is synonymous to fraud in Nigeria.i no understand u at all.The wife sef Dey shame as a commsioner we Dey see how she Dey cordinate herself.shows that she’s not happy with the whole thing.maybe me and u no see life same way.wetin concern me if u Dey do drug or fraud.U defraud me?man of that age Dey hide from security agencies like wetin I no no.is there any dignity in that?news when Dey make people Dey shame u Dey hype am.u must be a bad person.Men Dey win award of excellence in their respective fields ur oga Fred Dey Dey on the news for fraud.i wish u all the best |
Felicity001:u don’t know Fred or ibusa more than me.i Dey ibusa as I Dey type so.why are u glorying a criminal?u be thief too?who u Dey tell say dem go feed?u think say na everybody when Dey nairaland Dey hungry?make una Dey calm down o.i don glorify tinubu for ur present before?a criminal is a crininal?na me be Supreme Court?why u Dey attack me.Go and read my previous posts make u see wetin I do use mouth do tinubu.I no go insult u cos I no no u before.try and be civil while talking to people u don’t know. |
Wisdomkosi:a shame to the people of delta north.Very useless man. |
Giftimoni:why did ur party men commit sins.(looting).Okowa is a thief I know it’s him you are referring to |
santaclaws:buccaneer is not a bad cult |
Mistersolar:e no get country when everybody be billionaire.Work with statistics.There are poor and homeless people everywhere but it’s high in some countries.That homeless person u see in California still has free health care that u don’t have.Abroad is good bro. |
[quote author=God1000 post=135342010][/quote]when e born we go know female pikin no be pikin. |
[sub][/sub] I’m Zackattack:eya.never knew u were his fan.But do u know u are not supposed to worry over people’s reaction about your actions?eg?if u slap me and I shoot u,to some I have over reacted but to me I have to do what I have to do.U don’t beat a child and tell him not to cry.Okowa gathered southern governors to Asaba.read a communique that the next presidential candidate must come from pdp and the south,the next morning he flew to dubai to tell atiku don’t mind them,make me ur vp and I’ll bankroll ur election.atiku keyed in.wike contested and lost.atiku came up with e committe to select a vp.out of 17 members,14 chose wike and 3 chose Okowa.in normal politics majority takes the day but atiku chose to go with minority.wike said ok no wahala it’s the presidential candidates prerogative.prior to the primaries,atiku called wike and said if he wins the ticket ayu will step down so that a southerner will chair the party.Atiku Oya tell ayu to step down atiku declined.All this was the issue that nobody addressed before they went into election.i would behave worse than wike if I was him.make una Dey thank wike.if na me I for kill one person.wike is a good man.the party didn’t treat him well at all.some of u don’t see it this way.Have u ever been betrayed before?wike feels betrayed by the party.oya make the party apologize no way.i just Dey take time to explain to u I know u won’t understand.i understand that those who can betray have no problem with betrayals.Do u remember how wike went to Benin to deliver Obaseki.if una Dey call wike wike I go Dey womder if una Dey crase. |
Man102:fayose called it stomach infrastructure for a reason. |
Zackattack:u are not a nice person.do u know what it means to take second in such a highly contested election?Do u know how old atiku is?when atiku first ran for president I’m sure wike was still in the university.Are u going to say because Obi is not the president today that he is not a wonderful politician.is examination the true test of knowledge?u don’t like wike at all.i Expect u to be matured enough to acknowledge his strengths.I won’t reply u again bro.u are economical with truth. |
Zackattack:it’s easy for them to step aside because they didn’t contribute as much as wike did.do u even know the story of the pdp.wike paid the rent of wadata plaza and paid the staffs for over 4yrs all by himself.why do u think he’s as powerful as he is today?make una leave wike o.as it stands today who no fit fork em wife well go call wike. |
Zackattack:is he the only person that has declared intrest in tinubu?uno akwa ibom governor did openly.a man that was elected by pdp.wike can chose to be loyal to tinubu because tinubu is his employer.why una just like to Dey call wike wike.Ah ah.do u know what it means this Okowas defection?do u know delta is the bedrock of pdp.wike wike wike.nawa o |
Mrexcell:yes but everybody calling wike wike wike it sounds funny o.the death is way way beyond wike. |
damkin24:yes Saraki.wike wike wike wike for Nigerians mouth .lets even assume he is the one killing the party how did the party give him so much power to be like this.its also the fault of the party if you ask me |
Myrepublic:the guy is funny as if bank go kill am.bank we go go beg to settle.Nigerians too Dey fear that’s why we can’t have any meaningful protests.eveeybody is afraid.i don try create scene for fidelity bank over 275k debit few years ago if u see the speed wey manager take come carry me go em office begin talk to me. |
robosky02:Okowa wey no Dey talk don strike una o. |
PresidObi:u know u have not made sense right? |
fergie001:no difference between me and wike.when people think they are too smart u begin to look at them |
yarimo:God must bless u,everybody is calling wike wike wike.The real killers of the party nobody is seeing.i don’t understand how people analyze issues.u see atiku,ayu,Okowa,Dino,Bwala,Obaseki.u can’t call the death of pdp without calling these names. |
shortgun:thanks.Obi is not in the league of any politician currently in Nigeria.Obi Dey another level.yes wike uses rivers money to his advantage na.even the Akpabio u mentioned uses aks money too.Ibori used delta money.politicians from this rich states Dey worry well well normally.Saraki is a great politician too na just the area he comes from Dey limit am.Lastly we are not over hyping wike o.The guy get as e take Dey.one advantage he has is that despite all his noises?He always performs in any office he finds himself.Dont forget some govs who also has states resources like Okowa couldnt pull through.So it’s not really about the money. |
Zackattack:im not apc and has never been.U lost ur vp candidate and delta state gov u didn’t say anything.i no no why wike name Dey sweet for una mouth.let me ask u.Where is AYU |
Difrent:everybody just Dey call wike wike wike.the vp candidate of a party in 2023 Okowa left the party nobody is talking about it.wike name just Dey sweet for people mouth. |
Zackattack:u people don’t understand politics.So u think if wike leaves pdp now pdp will become great again?NAwa for una o |
shortgun:u will not be fair to yoirself and God if u say wike is not a strong politician.u may not like his face but I expect u to give it to him.just like tinubu,u may not like him but he’s a great politician.Talking about the pdp primaries?do u know what it means to get 237 votes.its one delegate per local govt if u know.so wike was able to get 237 local govts.common bro give it to him.power is transient.tomroow wike may become powerless.but u see as at today?wike is d second strongest politician in Nigeria. |
hafeeanubasy:the guy na small boy.no mind am |
edlion57:u must be below 20.Wike has never been the issue with pdp.there is Nthg wike has done that other members hasn’t.I like d way Okowa replied Saraki.saraki said he is disappointed Okowa left pdp.okowa replied him that he saraki left in 2014 so why is he calling him now that he left. |
Baawaa:untrue..PDP died when atiku and the party out of pride and stupidity failed to reconcile wike and the g5.Pdp died the day Okowa betrayed them in Asaba. |
ERockson:una don insult am finish?na una mislead fubrara.In life understand that power is transient.e Dey rotate.when e gets to someone’s side don’t try to fight the person else his grace will disgrace u.For today,wike is too powerful and a smart person will avoid him.u can fight and win him later not just now.Amaechi was this powerful under Buhari.but today no level.wike power go die down naturally.Sim is the most foolish Persok I have seen in my life. |
Abloh:have u been to Cape Town?I haven’t been to yankee but I have been to Canada Toronto several times.Or u just feel cos it’s Africa it’s in the league of Nigeria and Togo.google most beautiful cities in the world then revert to me |
SlavaUkraini:delta rivers and akwaibom has been the life wire of pdp.with these 3 states going down to apc no magician can revive pdp.funding of a party is sacrosanct.no be cho cho cho. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 318 pages)