HimName's Posts
Nairaland Forum › HimName's Profile › HimName's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 35 pages)
Ozo na good sport analyst. Him tactics scatter Nengi formation. Nengi nor biliv wetin hit am dis night. ![]() |
YanshmasterGee:I don't think so. Watch Neo's and Dora's mood. They still appear very lively. You can't hia such and still maintain the same level of hyper. |
Brownsun:Lolz. In case you change your mind to go for tank farm, I get the wan wey I fit take rent ![]() E big well. Even if e spend Methuselah years wailing, e no go full reach half ![]() That Sunday go blaady gan ![]() |
Chai see as Nengi cut eyes gee Laycon when Laycon dey sing gee am... Nengi gbadun am nor b lie. To all ICONS, party on! We eat and drink! The celebration has began! |
tunde82seidat:He is a man of people and substance. |
Maa nor lie, my friend wey nor like Laycon just tell me now say e dey in sifia pain as e dey watch Laycon trowey contents dis night ![]() |
Allnacruise:Anyone go sha... We dey wait make the DJ behave well. |
Once Ebuka announce Laycon as the winner, I expect the DJ to immediately fire in 'Hiphop' by Laycon. Omo e go bad gan! ![]() |
igasiboy98:You have said it all In short...
|
Team Laycon and Ozo again. ICONS! |
![]()
|
Light78:Now I understand. Thank you. |
Wetin Neo and him friend dey do for HOH room? Abi I still dey back? |
Titaniumental:No mind the guy. He tink say him format go arrange my emotion ![]() |
This Neo na heavy scammer ![]() All this format just to eat? See as e dey tear format give Big brother ![]() |
I really do not see reason for vote sharing. That Vee should come second or what? Does Vee's position even matter at this time of the game? Contestants who are far more stronger than Vee fell- couldn't make it to the dream finale. Vee can no longer be up for eviction. Everyone in there is going home on Sunday so what is reason for sharing your vote? Truth is no one cares about who came 2nd, 3rd... Even the 'last lady/man standing' whatever is only a bragging right. The game is winner's takes it all. Na over confidence make one monkey break waist yesterday. I am sure many did not see Dora topping Ozo. 'My neighbor na my brother' only dey if the time nova reach. When time reach, Odinaka go answer him papa name. It's Laycon or Laycon and no more. We are aiming a minimum of 70% We can do it! ICONS! |
The way wey Neo dey biliv say him don become super star dey off me. For him mind, once he is out of the house, multinationals and blue chips organizations go dey fall on top each other to sign deals. Gialz go line from Lagos to Warri because Neo wan pass. May be e dey think say BrightO n d rest go don buy private jets from deals. ![]() Egbon nor know say na now the hustle start. |
50%! Na Icons una dey take play? Icons we are extending this to 70% dis week. |
Nengi nor b gud person. She still get mind dodge the last kiss ![]() |
ICOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOON!! We Mooooooooooooooooooooooooooove! |
tonididdy:Did you say ICONS? Delloite server is yet to recover from its last experience with ICONS. |
Biggie please DO NOT OPEN THE DOOR! Dance u must dance. Fun you must catch. @Nengi |
Lazyyouth4u:No type of name-calling the designer of her wear nova his from her dis night ![]() |
Nice one ICONS. In short
|
A Barcelona fan right now ![]()
|
Barrister George, God bless you. In short...
|
May una come may we talk o! E don reach time o Una sure say nor b Nengi b d next Delilah for Laycon life ![]() |
When Laycon go gee Ozo rest of mind for Nengi mata? |
Girliving:The guy good. |
Na ICONS una dey take play ![]()
|
fitzmayowa:The thing nack Laycon for chest well. ![]() |

