Holyfic's Posts
Nairaland Forum › Holyfic's Profile › Holyfic's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 18 pages)
People wai never chop nor de go stay for Guzape, this man nor just smart at all even if u nor u nor get shame u suppose get sense but the two vanish from una president matter. |
True matter Dybala11: |
Thank God say I dor stop to high.... Una enjoy una self |
Good, the next na arrest that satanayhu chronic dead ass marafacker and top brass hamas reckless head and charge them 4 their 4ckin war crimes |
![]()
|
https:///cexio_tap_bot?start=1716635953163564 CEXP tokens farming major upgrade! Two is better than one! Join my squad, and let's double the fun (and earnings 🤑)! CEX.IO Power Tap! 🚀 |
Who be this mumu me wai just finish evangelism na u de call islamist, ode ![]() onuman: |
Igwe tinubu ![]() |
Hezz baba give them a taste of their own medicine, Hezbollah nor be hamas real mountain goat fighters, nor be pile up civilian death which Zionist sabi na be warfare o nato to make your enemies mad and can't figure you out, if them get mind make them cross border ![]() |
Dem dor get coastal highway already so need to connect them to the Lagos, But the place ain't beautiful abii the meaning of beautiful dor change ![]() |
Wen Dem go bring light ![]() |
Anyone Una catch make una stone am to death, wtf mahn |
Dem go soon de watch their self time nor de |
Check 2nd hand keke at least e de movable Con3 dor cast ma broda nor reason am |
This is just the beginning o if them like make their madness nor stop till some western powers go de reason to arm hamas to balance the equation who the hell go on a modern day genocide without backlash |
Nothing but the sense of you Wana do it again na be the mystery ![]() |
Na the wrong ones u know or u de see |
What's the color of your water tank, I remember when my parents was using blue tank,the tank became old, it gets dirty within a short period of time I thought it was borehole problem until the plumber told me to change the tank , that's how the problem was solved Old bore hole get more cleaner water than new ones |
Abeg just shut up thank God say you call am opinion and it doesn't matter another fish brain nigga u for add join make Dem put atomic missile on patrol or make submarine dock for onitsha river u 4kin he goat, how many show of force Dem dor do for North wai soldiers de die everyday What the government or regime should be thinking is inclusive government to the easterners show them are part of the country and you need them enough, any other way is bound to fail |
Change am or not it won't affect anything on ground, na still part of their clueless ness sha ![]() |
I nor blame her
|
Make her nor win so mugu God1000: |
baba de for dor use money blind your heart IamANigerianMan: |
No single arrest, highest de go do autopsy wai go come out with wrong results, this is so wrong from all this school management and authorities de put in place to check mate event like this, always goes silent or repeating the same old phrase WE ARE ON IT damn |
Nigeria matter nor go kill me Apc anything una one do kwantinue |
Baba dor high again e must confess |
The first one only God knows how many to come, we also have some infrastructure in some south south state few kilometers from the shores na over head bridge una go te pax Dem we nor Know, una nor plan una wan plant .ok o |
It ain't easy I cant tell you i understand it all , but be brave to say what on your mind without being disrespectful maybe with time they will understand |
I see one guy bring Jerry can for the 3rd pic, Nigerians and free things be like bread and tea |
Biggest thumbs up to her, ma community chairman Still de beg for contract from them ![]() |
https:///theYescoin_bot/Yescoin?startapp=LG9RBy 🎁 +100k Yescoins as a first-time gift 🎁 🎁 🎁 +500k Yescoins if you have Telegram Premium |




