Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by holythug(m): 9:06am On Mar 01, 2008 |
get d feel, nigger, i don chop up abi? |
Jokes Etc › Re: This Lady Wants To Snatch My Husband From Me by holythug(m): 9:04am On Mar 01, 2008 |
who wants solutions |
Jokes Etc › Re: The Damn Cat by holythug(m): 8:57am On Mar 01, 2008 |
abeg i no get gari wey i go take drink wit d kulikuli |
|
Jokes Etc › Re: The Damn Cat by holythug(m): 2:15pm On Feb 29, 2008 |
success123: wahala ma loko arare see, who give a damm about u tufe, go sell more kulikuli in zamfara. but advise am make e no hawk for fridays |
Romance › Re: A Beg: Make U Xplain Am! by holythug(m): 2:10pm On Feb 29, 2008 |
issues dey o. . .una neva get solution? |
Politics › Re: White Students Trick Black S.africans To Eat Stew With Urine(a Must Read) by holythug(m): 1:58pm On Feb 29, 2008 |
d apartheid evil is still in d air in SA |
Jokes Etc › Re: This Lady Wants To Snatch My Husband From Me by holythug(m): 1:31pm On Feb 29, 2008 |
acid* knife matchet gun bomb jazz*
*i recommend this ones as i tink there ll b no solution to this* |
Jokes Etc › Re: This Lady Wants To Snatch My Husband From Me by holythug(m): 1:17pm On Feb 29, 2008 |
u gat a lot of options |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by holythug(m): 1:06pm On Feb 29, 2008 |
gunpoint: tot i had u shot dead holythug?? damn!! watch it boi, my boys r comin for you!!  mumu, person wey no fit fire catapult dey shoot gun |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by holythug(m): 1:01pm On Feb 29, 2008 |
clemcykul: holythug theres absolutely notin lyke a grilled turkeyy *hmmmmm can't beat the taste of turkey*  yea, especially 1 dat survived Xmas & new year, wld b xtra fat by now, ummm cant wait to add saucekid |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by holythug(m): 12:41pm On Feb 29, 2008 |
Migines: *pulls holythug by d ear* come, come, come. Na small thing dey make me provoke o. Abi lyf don tire u? i av small ears. . .& they r also soft, so feel d texture |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by holythug(m): 12:36pm On Feb 29, 2008 |
abi o, u remember d good old dayz, before d civil war, you're a good story teller clemcykul: honie i beg leave holythug na me and him dey go hunt rabbit for jungle those daiz 
how u dey my love  tell your love to b warned |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by holythug(m): 12:25pm On Feb 29, 2008 |
yeah |
Romance › Re: What If Your Girlfriend, Stores Your Number With A Female Name? by holythug(m): 12:21pm On Feb 29, 2008 |
but no matter d sense wey dem get dem meet us for dis world, abi no b so?  |
Family › Re: Have You Been Told That: by holythug(m): 12:18pm On Feb 29, 2008 |
|
Romance › Re: Secret Things Men Do by holythug(m): 11:55am On Feb 29, 2008 |
a 5yr old flirt & d 15yr old per wat a story line dat ll make. . .but come to tink of it dis is ridiculous
i pray i dnt put my child into d arms of such vultures |
Romance › Re: Secret Things Men Do by holythug(m): 11:42am On Feb 29, 2008 |
|
Romance › Re: What If Your Girlfriend, Stores Your Number With A Female Name? by holythug(m): 10:55pm On Feb 28, 2008 |
dia own pass snake unda green grass sef? |
Romance › Re: Secret Things Men Do by holythug(m): 10:04pm On Feb 28, 2008 |
sleepin wit ur wife's friend, cld even b her sista or mum  |
Romance › Re: Secret Things Men Do by holythug(m): 9:45pm On Feb 28, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: No Long Thing by holythug(m): 9:33pm On Feb 28, 2008 |
ejo wewe |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by holythug(m): 9:25pm On Feb 28, 2008 |
odes dem knw no say me & clem b pady for jungle. . .i no knw wetin com concern una for dis 1 |
Celebrities › Re: Prince Harry Fightin In Afghanistan! by holythug(m): 9:23pm On Feb 28, 2008 |
dats y it is called d royal marines, he is makin it royal  |
Christianity Etc › Re: Why Condoms Should Be Distributed In The Church by holythug(m): 9:22pm On Feb 28, 2008 |
na wa o |
Christianity Etc › Re: Why Condoms Should Be Distributed In The Church by holythug(m): 9:17pm On Feb 28, 2008 |
preach abstainance & still hand out condoms, na wa o |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by holythug(m): 7:56pm On Feb 28, 2008 |
advice to my broda in feather
mr. turkey u knw easter is around d corner survival of xmas & new year cld just b keepin u for easter u better go into hidin or find somewhere to hibernate. . .u end up in a fist feast or is it fiesta |
Jokes Etc › Re: No Long Thing by holythug(m): 7:48pm On Feb 28, 2008 |
tufe. . .u dey here, i just dey hail o |
Romance › Re: I Hope Your Relationship Crashes So Soon So I Could Pop Some Wine: by holythug(m): 7:37pm On Feb 28, 2008 |
abi wetin i go talk |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by holythug(m): 7:34pm On Feb 28, 2008 |
eh tufe . . .abeg mind ur own o |
|
Education › Re: Ume!ume!!ume!!! by holythug(m): 7:23pm On Feb 28, 2008 |
shegzy u r anibo man? |