Hormobolanle's Posts
Nairaland Forum › Hormobolanle's Profile › Hormobolanle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 19 pages)
chaiiiiiii Hadampson too like Amebo well I no blame am, Na hin ministry b dat#Lol Tanks for d mention anyway cos e b like say anti Angel dy fight with me Diaris God....... |
bros u no try o
d u Tori u post too short Na. u go pay fine Biko talk Wetin apun to Mimi. smell Rape in d air........ MA sha grit u small cos e no easy to write Tori WELL-DONE SIR |
Na u wey post dis kin Yeye pisure Na hin dy insane u are a akaka of a boy. so Na Wetin u call me for b dis? wey I think say Na one Tori I mention me to come read Biko shift #Mtcheeeeeeeeeeeeeew... x hin head skilful01 Kon c dis Yeye hadampson dy use ya switty play ![]() |
peeeeeeeeeeww!
at last.......anti Pinky Weldon o, I salute
D Tori Swit gan n wish u safe delivery since Blessedman Don do hin work#Lol
isookay Maa dy observe.......... Biko wu epp me see Hadampson?make e tell am say I need origin oo *SHINING TEETH* |
Hadampson:Ani oma bomb last last ni akaka of a boy Biko shift I won read beta pikin Tori |
Hadampson:I trust u. my mouth Don dy salivate already chaiiiiiii wish I Cud c dis kind of fud ryt now..... ...seriously d person no go die again |
wow HAPPY BIRTHDAY TO D NL AREA SCATTER. LLNP, MORE MONI TO YA ACCT MORE BEA TO UR LIST#did I just say dat? wish u all d gud tins on earth n rejoice with IYA HADAMPSON SAY SHE BORN U IF NOT EHNNN.......... MAYBE U FOR DY FIGHT KONFU FOR HEAVEN AV A BLASH! BIKO I DON SPEAK ENGLISH FINISH OO WERE MY CAKE ![]() |
wow HAPPY BIRTHDAY TO D NL AREA SCATTER. LLNP, MORE MONI TO YA ACCT MORE BEA TO UR LIST#did I just say dat? wish u all d gud tins on earth n rejoice with IYA HADAMPSON SAY SHE BORN U IF NOT EHNNN.......... MAYBR U FOR DY FIGHT KONFU FOR HEAVEN AV A BLASH! BIKO I DON SPEAK ENGLISH FINISH OO WERE MY CAKE ![]() |
Hadampson:Wetin dy do dis one na no leme release d thunder wey dy gym(in case of enemies) for ur head o Amebo. chaiiiiiii without Amebo ur ministry is not complete |
wiping my tears...... soo emotional. Angelinastto I too happy today Daz y I called ur name in full. first time,i suppose collect gift Sebi? sis dis is a job done greatly well wao wow WOW! I NO B SIREN O JUST LOVE S STORY LIKE............. Na me first read o |
wiping my tears...... soo emotional. Angelinastto I too happy today Daz y I called ur name in full. first time,i suppose collect gift Sebi? sis dis is a job done greatly well wao wow WOW! I NO B SIREN O JUST LOVE S STORY LIKE............. |
skillful01:baba ile Ookan. wu call you ?beta no leme open ya yansh for hadampson now |
issokay
lemme be observing sha oya o. I dy wait |
person wey mention me Na bad perzin
Na wen d Tori Don Waka far e Kon just dy call moi NA YAN TO D PERSIN OLATEX BIKO GET ME MY READING GLASSES |
ogeni
Dat update too short o.
Biko make am long like Dtobs#Lol HADAMPSON. KONTINUE U HIA*GOD BLESS YA MINISTRY NEXT!!! |
babe u no try o. d story too short like hadampson well Tanku Shaaa. even if e short,e make sense thumbs up |
two love birds
two gel dy die for one boy......... Issokay
make I dy observe ............. |
Lol@ikombe
no beat our writer o
am loving this story.hope onyi will not die o broda writer Kon update story Na. dem go beat oooo suspense is not good for my health |
Dis Tori Swit o dat Yeye Peter Na replica of some guys for here#i no mention names write Weldon o. I dy hail |
Dis story Swit gan. I kn say e go soon end anti angel Biko prolong am Na.... till Nancy get great grand sudren ehnn nn! e no like say Meself go write Tori o. anti angel Kon teach me English biko ;DDis story Swit gan. I kn say e go soon end anti angel Biko prolong am Na.... till Nancy get great grand sudren ehnn nn! e no like say Meself go write Tori o. anti angel Kon teach me English biko |
Yewandequeen:c dem dis one....... SMH....... I dy piri some people sha ![]() Yewandequeen:c dem dis one....... SMH....... I dy piri some people sha |
Hadampson:Taaaarh mesuoun Dia u Don dy teach Dtobs bad tin bah? issokay |
DTOBS:so if I no ask of u.u no kn say u suppose halla me bah. Uself eya join bad gang Abi were you go since all dis days*don dy suspect u o |
Abeg wu Elep me c Dtobs
I need to yarn am one Tori I hear
Biko call am come
hadampson........ ur way no pure o |
anti Rachel God go bless ur ministry o ehee! d story sweet no b small. if sha Don sight Tori wey make sense like dis. just shout my name I go rub like flash.ansa u....... writer Weldon o. chaiiiiiii I dy imagine as skillfuk01 for propose self ;Danti Rachel God go bless ur ministry o ehee! d story sweet no b small. if sha Don sight Tori wey make sense like dis. just shout my name I go rub like flash.ansa u....... writer Weldon o. chaiiiiiii I dy imagine as skillfuk01 for propose self |
ChizzyMaris:Lol broda Wic planet u dy Biko come down to planet earth Richard Na mama pikin Mimi Na papa pikin so dem marry derself Wic der pikin ni o. I kn say dat Yeye hadampson no fit do dat kin tin...... well make I dy observe............. |

[quote author=Hadampson post=54812710]