Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 119 pages)
olihilistic:My guy, if you get small money, carry am buy garri chop oh, Because Bet9ja pay Chidi no mean say dem go follow pay Chika oh, Sometimes, Na Chika money dem dey use pay Chidi oh |
Can't we blame this guys for being paranoid?, |
Clueless Government playing the blame game as usual |
What I could deduce from that write up with my little hausa knowledge is, That guy's name is Ibrahim, and that this happened in Kano, and that he was stabbed to death by Keke Snatchers |
Nice one kilokeys Mbok lalasticla Let's support our own Nl talents abeg, Move this topic to the permanent site |
Very idiotic comparison, 500naira in Norway or Hong Kong will not buy you a plate of food at a cheap restaurant or even transport fare to work , Minimum wage in Norway starts from $12 an hour and rises higher depending on your skills and industry you are working in, So someone in Norway can easily spend 500naira(which is not even upto $2 now), without blinking an eyelid, Remember, Our minimum wage down here is 18k a month, And many are paid even lower than that. So we share nothing in common with those countries. |
I'm only against stealing of other people's children, But if she dey born her own sell, I got nothing against her, Afterall, no be me go help am dey feed dem. |
Poor man take keke, Make only we rich men dey drive motor Abi?, If him buy Motor for dem, Efcc for jail am? |
Lucasbalo:I have no Obama or American obsession, I just hate people telling me that he is good, When there is so much evidence to the contrary. The whole world knows that we have corrupt leaders, but at least the don't go round sponsoring wars in other countries or bombing 'em. Fun fact for you Boss, Libyans were living a better life than majority of people in the United States, before the got their country turned to hell on earth by Obama's America and it allies. |
Lucasbalo:maybe the Libyans who had their country destroyed will agree with him, Honourable mentions, include the Syrians, Who are fighting to wrest their country from the hands of America and their allies funded Jihadists, Not to forget, many of those innocent Pakistanis and Afghans killed by American drone strikes. Obama like Bush, is leaving a bloody trail before leaving office. |
Ini9:chai una get wahala, Na dis kind thing we dey flog pesin for, for our village, Make una no worry, I go open Ibibio language on top una matter |
Therock5555:then, Come and learn nah? But I no belief you sef sha, Ayem eform Effiong Iko Mmakara? |
Mbok introduction, Nse nkere Udo Akpan Ubom Iseh, Nse nto Ibiono Ibom, But asop eyen awo ayem inkid ke Calabar |
LovesonBlezz, angelmina, 2RUTHHURTS, lurex2rhyme, Doctoreee1, crazysaint, rosieflower2, wisdomval67, Idydarling, udysweet, nigerianvenom, isong007, camronid, permanentgrace, Kjking, Lacomus, Rexious, bros856, Ini9,tupac007, jaytime, Vhands, Mbok edi boro ikod akam. |
may01:nko ndo learner nnagha, nyem awo si inteach |
Mbok mma okot ayung, di mark register, Iamkingzlee, Therock5555, Redbenson, Aitee, rozayx5, Appleyard, Pendusky, sweetlemom, ylaa, Mbok nboro ikod ami, Abasi aka iso idiong nnyin, Akwa ibom nnyin, Ye Ofuk nnyin ked ked |
Mbok, nkpo mi idoho mkpo iko mmakara aba, Mbo nsiak usung nnim yak nyin ndito Akwa Ibom mmi, eboho, inneme nneme, Isak imam, eyung ikpeb mkpo, Mbok ibibio mi idoho strong. Ndo akpep ke uwed iko nnyin |
Chai, Na him make I wan remain dis Jew man and coward were dem dey call me so, being a Cultist is always fun at the beginning, But na the end were you go realise your mistake, and it's always too late. |
Aunty, mbok stop this kind comparison, Money were those Oyinbo spend on those Apple Macbooks fit pay annual tuition for 1000 students or more for our public universities, We shall get there, Na just time. |
Make dem go learn bus conductor work for Oshodi abeg, Dat one dey simple, you no need spend 4yrs in training, Na just 4 weeks, And your cultist status will be an added bonus, since you will be dealing with touts and area boys daily. |
That guy just buy mortar with pestle take snap picture to upload for Instagram for likes abeg, Confirm 'pounder' no fit dey wear white cloth pound, Even to wear shirt sef dey against pounding rules |
Una no tell am say We no get money to buy emoji or application now? Small money were we get na to carry buy garri with kerosene oh |
Mercy Aigbe were her acting sef no comot road dey establish acting school, Those 'graduates' have been scammed, Abeg make dem hold am shirt now, Make she refund dia money give dem before it's too late oh |
Shekau your father dia |
When all dis goldiggers see say you don make am, Dem no go gree make you use condom knack dem again, Dem must carry belle for you by fire by force. Baba God, Put me in a position were girls will be begging me not to use condom to knack dem abeg. |
I vote for iamkingzlee Cc Nljega |
My crush |
Dat one na dia cross |
paschal47:I know say you fine pass am my guy, Even your girlfriend fine pass am sef, But the truth be say, Nobody sabi una. Radio, TV, Internet, no dey carry una story |
So make we do wetin now? |
People still dey buy watch dis days?, My phone time dey enough for me oh, If I get extra money instead of to buy watch, I go use am buy bag of garri |
I'm not trying to judge though, but in this Instagram and Facebook age and people's desperation for Internet popularity, It's hard to differentiate between a genuine guy showing compassion to the downtrodden, and a guy just doing it for Facebook likes |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 119 pages)

