IamAkinzy's Posts
Nairaland Forum › IamAkinzy's Profile › IamAkinzy's Posts
coolcatty:What's dis COW stil sayin na? ![]() |
Mylestone:Pick 3 plz ![]() |
coolcatty:4 ur mind nw u get Brain faa? ![]() Na ur Lifestyle make I come Fund! ![]() Booda OdeH! ![]() |
coolcatty:Ur Sense be like 0.002Gig RAM on a AndroidOs 7.0 Mumu! |
After applyin d drills.snubbed er & moved on!**** now she's all over!Back!..begging me! Sent a text shez sorry 4 anitin she's done! Called me so we see.. ..but d Tin nw is I Don't even feel anitin bout d gal again! Juz catchn Fun wid all galz! Around & Friendzonin dem sharp! Soo now HarDDON! Wat can I do o? Diz gal dey beg me like die up & down & shez really honest bout it but me no even feel a damn 4 er again? I don HYPER dis HARDDON Drillz sef ![]() |
mikeycharles:I don change am ![]() |
Wetn consign me? Abeg wu sabi aw dem dey check d people wey dey like one's comment on Nairaland? ani epp? ![]() |
Wu b diss one up here nao! Okay u Don Bleep d Gurl. Thank God! Y not create a new Thread & beg d Admins so u make Frontpage? I swear diz nigga just Got Disvirgined by a Poor Cheap Olosho! I can imagine d way yu felt wen d gurl aallow ur small tohtoh enter!.dat kind James Bond Feeling! SMH! Abeg carry ur mumuness comot diz Blessed Thread jare. Real Guyz no dey Act like diz! Boy plz Grow UP |
Plz wat of we wey neva see our names yt 4 nysc site ![]() |
HARDDON:After all her talks up & down! I just said @ d end "am busy nw! We wud talk later" she wan dey tallk again dat "after all wt I said blablabla" Baba na so I Drop Call sharp! & continued wid my Next Biz 4 d day. Chaii!Baba Don 4get Okay! D Story of d girl wu uploded er ex bf pik on fb & actin strange wid me wich I left 4 some time & has bin disturbn me wid calls.Now d main tin is dat I'm traveln 2 my 4mer school dis wk 4 some tinz wich she's aware I wud b comin &dats wia she schools nw! Likely we myt hook up or juzt buzz in2 each oda or she myt call me up if am around..just epp a nigga how 2 handle up diz last part? Cos she myt wanto bring up dose rubbish tlks again |
And dis abandoned Babe Called me again dis Evening..I decided to pick up after so many missed calls.she talks talks & last tin she's sayin "Ps let me know if you Tired or not Interested Any Longer" hmmn! Oya Guruz in d House Over 2 You! Baba HARDDON! Yu must Say Something too! |
Who she Epp? ![]() |
You Shit! Flush Toilet Clean Yansh..u kon Come Back dey Ask "How do I Get my Shit Bak?" Guy Better Make ur Mum Aware wassup & Move On O jere! ![]() |
divinehand2003:Na U B d Devil wey he sell am too faa? .Mtchww ![]() |
HARDDON:HARDDON!!! hmmn! Well I Think make d babe sef Swerve jare!....cos d time wey I space am sef na so I dey explore some new Planet wey I no know say Exist & Dope pass Earth sef No time! I stil dey go Camp Next Month! More Dan enuf Flowerz 2 still Pluck ![]() If na Torture make she Kpele! Na KARMA +.HARDDON @work ![]() Aniways Thanks 2 You boss! More Anointing IJN ![]() Pls keep dropping more drills here o. |
HARDDON:Lmaooo!! Haddon is Outta diz World I Swear!!!...Oya gimme next Drills jhur ![]() |
Harddon come help a Dude Here o! ![]() Dats aw my Gf started acting funny al of a sudden!. Den I noticed her hooking up with her ex uploading pics on fb which she never told me she was hanging out wit ani1..Thanks 2 dis Thread! I quickly turn am 2 Side Chick sharp!..left her for a while & moved on wid berra stuffz now d prob is dat during the period I left her I'm feeling real cool and gud but she's disturbn my line back now over a wk nw & I see missed calls everyday.Tin is I don't even feel like pickin d call or xo! But of late I'm feeling Bad cos she's done al to get my attention thru social media & it's like Hell of a Torture 4 her I'm confused nw o! Harddon! |
Like play like play na so Crase dey Crase o! Thank God 4 dat BestMan he quickly Reset d Baba Back ![]() |
Wich kin rubbish be dis.Make una see d Legs d Posture and d Car sef! D Photoshop no tyt reach jhur! #yeye! |
Adokeakinkunmi@gmail.com am interested. Thanks |
Based on Logistics Bb9ja Don End! & I Think thread like dis shouldn't just be Making FrontPage anihow! @least make we Rest Smal! |
Adokeakinkunmi@gmail.com am interested! Thanks |
Chop am! ![]() |
Romeo & juliet ![]() |
Wetn dis one dey talk ..so u too na lower u carry comot school wid dat Heavy amount ur Parents Paid? #AjekunIya!! LOADING!!.... ![]() |
Bisola ke? ..we mistakenly watch Bbnaija 4 my aus one day like dat na so my Momcy sef dey rep #TeamEfe! wooo! Na Efe all d Way oo! Dat nigga just got pipu liking him for wetn dem no fit explain! |
Mylestone:Oya na! Aw u fit share me dat too jhur! ![]() |
HARDDON:Baba ansa maa mail and add me to group jhur!.una yeye Ako* toomush gn an ![]() |









No time! I stil dey go Camp Next Month! More Dan enuf Flowerz 2 still Pluck