IamAkinzy's Posts
Nairaland Forum › IamAkinzy's Profile › IamAkinzy's Posts
EngrBello:Really? Wow! Diz just gave me Hope o! Thanks 4 postin dis Bruv |
Thanks for the comments I think I gained sometin from all..i would make researches from the schools I intend going to directly |
Hmmn! Me "Alayeh" must Hear of Diz I no wan Hear "I Dinno" wen I Said dat ooo! #AjekunIyaLoading..... ![]() |
Pls am planning on relocating to kaduna but I just want to know if any nairalander has or can help in a job in kaduna Pls which am really ready to do..am an Hnd Holder but Any job as long as it's in Kaduna. Thanks pls |
oladele1988:U no even wait make dem Answer me 1st ![]() |
Pls who has idea of universities that accepts Hnd (Strong Upper Credit)into 300level |
Wetn kon concern me? ![]() |
lawal28c:Oponu! Leleyi sha! ![]() |
uruuru:Ode! When Mtn pulse Don give U 10mb y u sef no go dispaly ur Foolishness in Typin too! ![]() |
Plz dis number dem say dey call pipu Don call my Line nw o Now am on my way 2 d park to board a vehicle 2 Lag but I no get "Dangote Address"..pls anyone wid dat shud pls paste 2 me Asap! . Dats wia I was directed to go to not 3rd Mainland Bridge Abeg ![]() |
naijaboy756:Google.com |
D way Buhari dey Nominate for d past 1 week gan! Baba Bubu me too dey here now ![]() |
SeniorZato:U mean "Alayeh Result" baa? Me I Dinno** ooo ![]() |
Better jare! Dis one Boys go Don finish teytey kon dey sleep 4 hall or start crosscheckn rubbish now it's Quickly Finish and Gerruff dat Damn Hall! ![]() |
Just when I thought I would b d 1st to Comment again! Am seein ova 6 comments above me! .. Aje Kun Iya Leh Je! Aje Kun Iya Leh jeh! Eyin ti e o Je ki nri 1st to Comment ni Nairaland! Aje Kun Iya Leh Jeee! ![]() |
D Way Nigerian Senate kon dey Fear Magu now!! I. Wish Na so dem Fear God! Nigeria wud av been notin more less Dan d USA ![]() |
Nairaland! Don't worry..i go soon go serve & relocate to my New apartment..i go make sure I share pics here! ..lackalasi abi wetn dem call U! If I no make frontpage hen! ![]() Make noborry ask wera na buy or rent or woheva! I sha "Relocate" na hin matter ![]() |
Awon oniranu!.abeg dat mumu number wey dey call pipu wey dem dey jump inside River why e no dial diz dem Dss pipu nomba sef .Mtchww ![]() |
rejuvenation:Mumu! Type on ![]() |
Opportunity comes but once..anyone Interested in Finding out this Life Changing "Chance" I've got should add me up on whatsapp 09035298030 or drop his/her number Once! Like the saying. "Make Hay while the Sun Shineth!" |
Interestpayer.com No dulling on this my people 11am sharp! |
WayBack! |
Adokeakinkunmi@gmail.com |
GreenMavro:You posted dis in another thread also..kilodey? Shey na ur New Signature b dis ni? ![]() |
Olukat:I Knew dat!..dat Baba no sabi rara! D only tin 4 hin Head na 2 dey Catch people aniaw..wen dem no be Fish Baba Failed screening Woefully jhur! |
KBrown:But he needs dat. "Oratory Skills" to Save him from being disqualified and him being confirmed as d Chairman! So wat happens nw? ![]() |
precisely in engineering
Baba Bubu me too dey here now 
