IAMGEJ's Posts
Nairaland Forum › IAMGEJ's Profile › IAMGEJ's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
Here tight oh... shuuuu. Where road na? moh na give chance nah, make person pass. |
U dull sha, So d cock wen you dey Bleep self, u nor fit spell am. Na wa 4 wire. ;DGirls lie eh, nor be frm devil e come oh. Cus even devil nor get dat sense. Love the small gals weh like you, if not. you wan force yourself give woman, I pity your life span ![]() #Justsayoh irunobo2: |
I doubt if I can sleep tonight!!! |
person, Bitch, Asshole, Dickhead, get away you bemused slowpoke. all4naija: |
And am tired of shameless idiots like you as well. what have you done to show your worries about the bad roads? I pray silence shouldn't wipe you from d surface of dis earth. ![]() all4naija: |
Do I look like someone who is in 9ja? ![]() hrakabz: |
Only God knows how many bomb blast news 9ja dey get per week. ![]() |
Make dem leave Naija alone nah... we go clean our mess by ourself, no need telling us, we know the roads more than dem self. ![]() |
God know say na flashing dem go take kolet am back!!! ![]() |
For military to hold you under boko matter... I just wonder how many slaps dos guys don kolet? ![]() |
Yeah, just figured dat out last night.. but it's football, anytin can happen though. But I believe Arsenal sha... muta1996: |
Take it easy... nor die because of ball oh, I know say d bitterness weh dey ur belle now eh, alomo dey learn oh ![]() Fkforyou: |
Bros... Yes e dey pain us for una ![]() Fkforyou: |
Seems only chelsea will making it to next round... Assnal just dey disgrace England, dis idiots weh QPR go deal with. ![]() |
Noted!!! Omooba77: |
* |
Some guys sha... dey are just women, Only deir 3rd leg diff dem. ![]() |
Guy leave dat nigga... e dey act Titanic season 2 ![]() Abdulazeez296: |
What of the gals begging d boys to come visit dem just to eat *suya* well. mek I nor talk. Boys dey form sha, but gals own na boko haram ![]() pweetixandy: |
Story dat touch!!! Rapzino: |
If a Nigerian gal rejects you, it means you just have to husle hard... Because she is inlov with your moni, not you. make moni and she will tell you, you are d most handsome dude ever!!! #tease# ![]() Gbam!!! |
Nice share... But I think upgrading is part of life.. So it's cool. Thanks anyway ![]() |
Is d state govt dead? ![]() Y always blaming GEJ? |
Please u just have to use wat I say to judge and not wat others say... Please. Please don't quote me again, because you won't like my quote. Thanks sir. [ InglishTeechar: |
The future of Nigeria is at stake if these old pig, clueless idiot, bemused imbeciles who can't sit in a press conference for hours to discuss issues on ground leave the politics for men/women below 50... It's a shame. Dem get luck say any one nor fit born me, I go use pillow press am die one night. ![]() |
How d Bleep did this c.r.a.p made it to the front page? ![]() |
All dis gals fine sha, Make dem drop their phone number make we vote dem nah ![]() |
Please Judge by the brain content and not the beauty content please!!! |
Leave her... she is just too dull to think ![]() Naija gals mata nor dey end, leave dem!!! bosun11: |


The guys who would send insulting messages anonymously nko