Iamicekid's Posts
Nairaland Forum › Iamicekid's Profile › Iamicekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 47 pages)
This kind shape go make sense for doggy ![]() |
And who tell u, it’s a problem to him, so going to club and her twerking on him having fun now is problem, oga have money and stop saying nonsense.. make i sha get this money first e never do anything now |
tammie24:You can check it now, just search am on google, dem carry am go court and he even says they still need to cut down on the amount he is paying, gone are d days when u slave a man in USA cause u have kids together, they will come to court argue a reasonable payment and you both are going to pay, cause u both created the child and you have to work as a mother too and put food on the table |
Long overdue, if u no sabi work talk se u no sabi work, be doing useless surgeries and putting innocent people life at risk, I no blame am too much tho, Na those one wey no get brain I blame, if u wan do surgery find better money and travel go do am or find someone capable not this low budget doctor Nasif and debrow |
tammie24:Na it’s not possible that why there is court, future make more than him in USA and he only pays $600 for child support and e no even pay some for his other baby mama sef |
Predstan:That’s why there is court now, so u think if u deny and then do dna u will pay more be kidding yourself, did he make more than future in USA, future is only paying $600 per month |
Person take phone do video of herself smoking and you say she is caught are you okay like this, is English ur problem or what sef |
This woman Na Mumu ooo, Na USA u ask for DNA mostly, saying nonsense for mouth, se u can’t do paternity test in USA guess she is high on drugs tho |
So, Na him get d money and Na him get the pikin, go hustle your own bastard |
Some people are fools sha, what if he is just coming from the gym section in the hotel, why judge without thinking... |
Which one is this one again now, to drink alcohol now don turn Problem, person go gat to dey do research |
This people don waka far, in other to get money ooo, Na just those 2girls wey burn to death with him I pity... to think of it Na watein dem sabi chop kill them too |
It’s just funny how some people think sef marriage Na long thing ooo, if person dey do something u no like and e dey do strong head, then move onto d next... This is to both gender, Na y we plenty, if unna reasoning no gum together den separate and have peace |
Very stupid question, so he no get pikin abi, when did Nigeria want to stop all this gender issues, so girls can’t take over or what is d full saying, nice reply from the billionaire tho |
I knew it, had d same ounce for him and lil Wayne and they both from 9ja nice one |
One of dem will be using pampers by now tho |
Na d least expect people come marry, life no balance |
So your wife ain’t working also abi, if yes, u cause ur problem now, cause if you married a woman that work, it’s time like this that her salary will come in handy, even God says marry a helper |
This girl sabi dress Na dat one thing I like her for |
U be mumu oo, how is congratulating someone term to all over him, Laycon did d same when she got her own remy martin deal and she reciprocated and they are also friends |
U no write Neco ni, cause it will come in handy now if you do |
Omo this woman strong ooo, only child and she still fit pull up like this, maybe the child don get one sickness wey dem don know se she will go RIP |
Azyne:Until it enter u, then you sing a different tune and sound, wanting more ![]() |
Omo this girl finally don make sense finish.. Hold that table I wan check something |
More blessings baba |
I will manage 3 and 4... FWB needed in Osogbo ooo |
I don know, since she don sign management deal with Paul o. That man get bastard link and endorsement for pocket, Na why all the Nigeria artist respect him be that |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 47 pages)
