Iamicekid's Posts
Nairaland Forum › Iamicekid's Profile › Iamicekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 47 pages)
Can’t blame u, unna no get problem Na even sky scrapers unna dey stay, enjoy ur money but sha no buy watein go kill u one day... peace and love |
Failed blogger, jowizza don’t have time for all that, this picture is been taken long before all this Arewa youth saga, Person wey Be se na him ships always dey him mind, he no get time for wealth battle |
cue64:No mind this one jare, dem just go copy am come from one unverified site I don come across am before when I did some research it ain’t real jare, even SA wey dey expensive for Africa Na 150k for 2bedroom for pitoria oo, 3rd expensive state in SA |
See I don accept my fate, before all my friends are already with bears and tall Na only me dey always dey little among them, to the extent people got surprised whenever I call my friends name, Omo I use spirit go buy all this beard cream nothing works, I start to drink gin and drink cold water so I can have a deep voice, the worst part of it is that when I barb my hair to low cut I will now look like a 15yr old kid ... Omo finally I just bone am and start dey enjoy the cruise tho some small guys go wan dey disrespect me cause I look young but u go just use am smile and see no offense In that.... see Na now I cun like am pass it’s a blessing in disguise cause when person clock like 70yrs person will still look like 50yrs |
Omo this his Son will break some mad records ehn, make God sha preserves him life and ours too |
See him, se himself no like himself like that, wonder what this fat people dey look themselves till dey big reach anything and won’t do anything to it early |
So u just decided to come out now, when unna don see his new album is doing well on chart and he might get back up, all this bastard girl sef that why it nice to always text girl whenever she leaves your place and ask if she enjoys her stay as prove for future purpose |
EMEKUSBOY9:Baba we will be waiting for your update ooo, Abeg keep it the same no let anybody derail you and be making you think you should add something that might likely reduce the spark or flavor of the experience, just do you ooo, with all the scholarship trend wey dem don dey read since, they got nothing to show for it, them better go try another thing mumu people... see this story don encourage atleast 10people about the benefits of Abidjan and are ready to take the risk of going me inclusive, baba that should be your joy not all this wanna be people ooo |
Saintbusco1:Go him page for Instagram and ask him Ig: hushpuppi Snapchat: hushpuppi5 Peace be on to you |
Congrats Agba more Grace and why would he do giveaway for anybody, unna help am work for him money |
Shibaraba:Bro it fit happen ooo, forget it get one time for Sch I get this girl wey I never chop am before, on d day she will come, my friend come over to my place and carry the condoms at my hostel, I was thinking I won’t need it cause I’m going home the next day, oboy the girl just show up unexpectedly for night ni ooo, like past 10 and she is down but pharmacy don close, Omo make I no lie I wan do am ooo, I run go knock like 4 hostel mate room if dem get but no one get, I wan run am like that Na so I remember se the girl don tell me that if she ever get pregnant and wants to abort it make God kill am, Omo I just kiss and got suck only that night ooo, till today that thing dey pain me cause I no see the girl Yansh again, so it fit happen ooo |
What’s the name of this test kit and is it the same one they use for pregnancy test, it’s good to have this thing at home, Incase if those girls that say I don’t do condom |
Hand don touch hand, that’s power call right there, make God sha dey guide and protect us in this country |
EMEKUSBOY9:Okay no problem, can I have ur number down, tho I have someone distance there but you know how Nigerians are, story may change when I get there like that, so atleast I will put a call through to you |
EMEKUSBOY9: Iamicekid: |
Op, nice update, please quick questions why does Nigerians always want to discourage others when they see them in other countries, they will be like it’s hard over here ooo, we never see food chop ooo, are they afraid of that person glory or what... and please do you have any contact you still roll with over there, I’m not going to be a bothering to them just need someone that can help me rent house so and can translate French to English once I get there so they won’t scam me till someone also get along |
Op, is 400k enough for a year rent and food and other things like bed and fan for a start, till one get on one feet |
Any mature lady in osun state, Osogbo to be precise that is interested in been friends or friends with benefits, no strings attached, no money involved just vibing together in whatever way, 08132036060 text me on WhatsApp |
They owe nobody a dime, it’s there money and they work for it, they can decide to spend it anyhow they like... Go and cry to your government, no be unna vote them in bunch of entitled people... Better still work for your own damn money also, Stars outside country ain’t doing give away, abi u wan talk se them no get money, they do cause they believe it’s the government responsibility and there citizens are not entitled to there wealth like Nigerians |
Mizwisdom:Same goes to Nigerian girls goes both ways madam |
Astark:Do you know how many black woman that has only abused black man over nothing and the man later get a white woman and find peace of mind... goes both ways |
The most stupid post I have seen, look here do what works for you, everybody get right to there decision Na u wan follow them live for house or Na u wan dey pay the bills.... Every man has the right to go for what he wants no matter what, it’s even stated in the Bible that choose your perfect choice so Bleep off jare |
EMEKUSBOY9:. Please how much is rent there for a room self contain in a dope place and what’s the payment interval I hear is 3month or 6 but am not sure |
The girl don be gold digger since day one, it’s nice he sees that now |
I don’t pray to be in this issue but I always wonder was he just sitting there and watching her cut it off like that without doing anything, when he is not mad |
I don’t know the state you are but for osun here, rain don fall twice already this month |
This guy sef Bleep up for replying them, Na something wey dey glaring now, no need to be defending anybody, is like using Nokia torch light to compare iPhone, Abeg sha give them what they want jare, if Na make we split go make this country better Abeg make everyone pack go there lane jare.. bunch of people with misplaced priorities |
kiako:For now it’s Canada ooo |
kiako:Germany, will be a little hard small but if you are determined you will cause you know you have to first learn German, for better understanding and make sure the agent get you atleast 2yrs visa before going cause a lot of agent will be telling you 6month can do that, see Na lie ooo, atleast with that 2yrs you will have gotten a good job and know people and get your feet on the ground |
You can cope In any country as long as you have money, when going make sure you have atleast money for rent for atleast 6months Incase you don’t get a job quickly that’s all... Accommodation is the only problem overseas, once that is settle you are good |
. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 47 pages)
