₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,440 members, 8,440,599 topics. Date: Tuesday, 07 July 2026 at 10:01 AM

Toggle theme

IBB007's Posts

Nairaland ForumIBB007's ProfileIBB007's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 56 pages)

CelebritiesRe: Davido And Tunji Adeleke Accuse Ibiza Nightclub Security Of As*ult by IBB007(m): 10:33am On Jun 22, 2025
lol…these ones think say na naija dem Dey..,Ibiza wey I don dey hear since when I small without hearing any scandal whatsoever,,,una carry una naija spoilt brat mentality enter there come dey claim victim
PoliticsRe: MRS Hikes Petrol Price To ₦925 In Lagos, ₦955 In The South East by IBB007(m): 8:07pm On Jun 21, 2025
lol..,oya independent marketers we dey wait for 550 per liter fuel
CrimeRe: Scandal: Convicted Inmate Caught Processing Passport, Visa In Lagos by IBB007(m): 8:04pm On Jun 21, 2025
lol…why the hurry…when dem go release am by October.. na God wan expose dem sha
PoliticsRe: NNPC Spokesman Femi Soneye Resigns by IBB007(m): 7:51pm On Jun 21, 2025
lol…baba wan enjoy him loot in peace ..,. E no easy to dey code after all these years
CrimeRe: Man Arraigned Over Alleged Forgery Of Condom Packs by IBB007(m): 7:44pm On Jun 21, 2025
lol…na dem…human lives no mean anything to them
Foreign AffairsRe: Iran Could Produce Nuclear Weapon Within Weeks - Tulsi Gabbard by IBB007(m): 7:12pm On Jun 21, 2025
lol…dem don dey find excuse to enter the war…when USA go get sense like this…na so dem enter Iraq that time
PoliticsRe: Tinubu Can’t Be Re-Elected In 2027 – El-Rufai by IBB007(m): 6:17am On Jun 20, 2025
lol…this el rufai man dey really amaze me sha…this one that rode on the coattails of buhari to win election sef dey talk
PoliticsRe: "Leave Him Alone", Tinubu Says As Man Attempts To Approach Him In Kaduna by IBB007(m): 6:07am On Jun 20, 2025
lol….people wey mean that baba too much…make baba no go loose guard
PoliticsRe: Military Retires 542 Personnel by IBB007(m): 6:05am On Jun 20, 2025
lol…dem don turn bloody civilians too…na these non commissioned officers dey wicked pass
PoliticsRe: June 12: Tinubu Confers CFR National Honour On Dangiwa Umar by IBB007(m): 5:59am On Jun 20, 2025
lol…me sef dey wait for my own OON fa…all Nigerian citizens deserve national award…we dey try fa
PoliticsRe: Ikedi Ohakim: I Contemplated Suicide When Wrongly Accused In 2011 by IBB007(m): 1:48pm On Jun 18, 2025
Lol…lies from the pit of hell…politician wey be say if dem tell you good morning, go check outside to confirm
PoliticsRe: Tension In Makurdi As Angry Youths Chase Away Rep’s Cows, Fulani Herders by IBB007(m): 12:22pm On Jun 17, 2025
lol…the truth of the matter don dey come out now…cos I dey always imagine how those herders dey get money to buy those cows…na rich people get those cows
Foreign AffairsRe: Ali Shadmani: Israel Kills Iran's Top Commander In Charge Of Iranian Armed Force by IBB007(m): 8:39am On Jun 17, 2025
Lol….to collect appointment go dey fear people like this
Foreign AffairsRe: Ghana Drunkards Association Warns Of Protest If Govt Fails To Cut Alcohol Prices by IBB007(m): 2:10pm On Jun 16, 2025
Lol…Ghanaians are very weird sha…Drunkards get association
Foreign AffairsRe: Bombardment, Strikes, Deaths In Third Day Of Fierce Israel-iran Conflict by IBB007(m): 12:41pm On Jun 16, 2025
lol…Isreal dey cover some cities on google maps…dem no wan let us see the extent of the damages
CrimeRe: NDLEA Arrests Iran-bound Businessman For Ingesting 53 Wraps Of Cocaine by IBB007(m): 12:04pm On Jun 16, 2025
lol…this one wey suppose dey thank NDLEA for saving his life
PoliticsRe: Dangote Refinery begins nationwide distribution Of PMS & Diesel by August by IBB007(m): 12:03pm On Jun 16, 2025
lol…dangote wan finish these marketers…I come Dey pity them ni sha
PoliticsRe: Bayo Onanuga And Peter Obi Exchanged Greetings At A Party In Lagos (Photos) by IBB007(m): 11:05am On Jun 16, 2025
lol…while some people dey kill themselves online
Christianity EtcRe: Lady Manifests After Celestial Song Plays In Lagos Club(photos/video) by IBB007(m): 7:23pm On Jun 13, 2025
Lol…na colos hold this one…manifest ko, magnificent ni
PoliticsRe: Nigeria’s Petrol Import Bill Crashes By 54% In Q1 2025 As Dangote Boosts Supply by IBB007(m): 11:40am On Jun 13, 2025
Lol…marketers mouth don dey dry…I think say dem dey make mouth say dem wan crash petrol price to 700 Naira… we dey wait
Foreign AffairsRe: Chief Of Staff Of Iranian Armed Forces Mohammad Bagheri Killed By Israel by IBB007(m): 8:16am On Jun 13, 2025
Lol…sharp sharp…Omo Isreal no dey play fa…they went for the top men immediately
CrimeRe: Lekki Baddie, Wonderwomannnnn Accused Of Theft by IBB007(m): 4:12pm On Jun 12, 2025
Lol…show us the cctv video or screenshot pictures of it
NYSCRe: Top 10 NYSC Orientation Camps In Nigeria In 2025 by IBB007(m): 2:29pm On Jun 12, 2025
Lol…ondo camp dey among the worst I’ve ever seen
BusinessRe: Nigerian Cities With The Best Economy In 2025- STATISENSE by IBB007(m): 6:32pm On Jun 11, 2025
lol…mumusense don come again
PoliticsRe: Oju Local Government Plunges Into Darkness After Transformer Explodes In Benue by IBB007(m): 11:37am On Jun 11, 2025
Lol…so na one transformer dey power the whole local government
CrimeRe: Sokoto Police Confirm Six Killed In Suspected Eid Bomb Blast by IBB007(m): 1:37pm On Jun 10, 2025
lol…keep killing yourselves but be blaming tinubu for it…una go get sense
BusinessRe: 15 Worst Currencies Against The US Dollar by IBB007(m): 12:51pm On Jun 10, 2025
lol…but dem talk say 1Ghanaian cedis is equals to one US dollars na
PoliticsRe: Tinubu Is Fit, Very Alert, Far Smarter Than Atiku, Obi - Segun Sowunmi by IBB007(m): 11:28am On Jun 10, 2025
Lol…shots fired
PoliticsRe: Bandit Leader, Turji Demands ₦50m To Allow Farming In Zamfara, Niger Communities by IBB007(m): 11:08am On Jun 10, 2025
Lol…how hard can it be for naija military or paramilitary forces to kill this guy
PoliticsRe: I Didn't Say Ex-COAS Buratai's Convoy Was Attacked - Ali Ndume by IBB007(m): 5:24pm On Jun 09, 2025
Lol….dem catch baba red handed

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 56 pages)