Politics › Re: Senate Enabling Executive Recklessness With Ndume’s Removal As Chief Whip- Atiku by IBB007(m): 7:53am On Jul 19, 2024 |
Lol…wetin concern this one for APC matter |
Politics › Re: Ndume: APC Might Be Repeating The Same Mistakes PDP Made - Bashir Ahmad by IBB007(m): 7:51am On Jul 19, 2024 |
Lol…so a day can come that these people fit dey wail like this |
Politics › Re: Fake News Nearly Ruined My Marriage – Lai Mohammed by IBB007(m): 7:39am On Jul 19, 2024 |
Lol…this news is old na |
Politics › Re: Philip Shaibu Under Gun Attack, Police Officer Shot Dead Day After Reinstatement by IBB007(m): 7:30am On Jul 19, 2024 |
Lol…all these people are cultists…that’s why cultism no fit end…they constantly need fresh meat for their defense |
Crime › Re: Police Arrest Man For Allegedly Killing Grand Father In Borno by IBB007(m): 7:31pm On Jul 18, 2024 |
lol…today dey somehow sha…papa kill pikin, pikin kill papa…this one kill him grandpapa |
Crime › Re: BREAKING: 3 Nigerians Sentenced To 235 Years In Prison In USA. by IBB007(m): 4:42pm On Jul 17, 2024 |
lol…wetin Rasak come do them wey dem wicked am like that…. |
Politics › Re: Nigeria Gets $751.88 Million From Recently Approved World Bank Loan by IBB007(m): 8:10am On Jul 17, 2024 |
lol…future generations don enter wahala bayi |
Politics › Re: Hausa Skitmaker, Umar Bush Joins Presidential Team As SA For Entertainment by IBB007(m): 6:03pm On Jul 16, 2024 |
Lol…this is just madness…special assistant sef get special assistant |
Politics › Re: NIMC Faces Criticism Over Alleged Dollar Billing On NIN Updates by IBB007(m): 11:17am On Jul 16, 2024 |
lol…the koko be say why should we even be people for correction in the first place… |
Politics › Re: FG Plans Supplementary Budget To Finance New Minimum Wage by IBB007(m): 8:22pm On Jul 15, 2024 |
Lol…before this year end, we go dey run like five budgets at the same time |
Foreign Affairs › Re: See The Unusual Jobs Politicians In Ghana Have Started Doing For Their Election by IBB007(m): 8:19pm On Jul 15, 2024 |
Lol…these ones still dey learn work for where naija politicians dey |
Travel › Re: Nigerians Can Now Obtain UAE Visas — Minister, Mohammed Idris by IBB007(m): 8:18pm On Jul 15, 2024 |
Lol…atiku go soon waka…he fit go him home away from home now |
Politics › Re: Dangote Refinery Resolves Crude Supply Issues, To Roll Out Petrol In August by IBB007(m): 6:48am On Jul 15, 2024 |
lol…till August again!? |
Politics › Re: Labour Insists On N250,000 Minimum Wage After Meeting Tinubu by IBB007(m): 6:22pm On Jul 11, 2024 |
lol…enough people go lose their jobs the way this matter dey go |
Fashion › Re: Lady Calls Out A Girl Living In Her House Over Her 'Randy Dress' Patterns by IBB007(m): 5:21pm On Jul 11, 2024 |
lol…this video is definitely a skit…first time it was posted they said it’s the guys mother that didn’t like the dress the girl was wearing….now dem talk say na house girl and madam again |
Politics › Re: Viral Video Of Atiku Abubakar's Convoy (Video) by IBB007(m): 7:48am On Jul 11, 2024 |
lol…this is just madness…I’m not sure obasanjo travels like this sef |
Celebrities › Re: Bruce Willis' Daughter Scout Willis Strips Down In LA Store by IBB007(m): 8:47pm On Jul 10, 2024 |
Lol…see as she be like man |
Autos › Re: The Incredible Evolution Of The Mercedes Benz Car Series(photo) by IBB007(m): 7:31pm On Jul 10, 2024 |
lol…I must use Benz se |
Foreign Affairs › Re: NATO Allies Begin Transfer Of F-16s To Ukraine, Blinken Says by IBB007(m): 7:29pm On Jul 10, 2024 |
lol…like play this war for drag for 10 years |
Politics › Re: NNPC Eyes Fresh $2 Billion Oil-For-Cash Loan Deal In Two Months by IBB007(m): 7:27am On Jul 10, 2024 |
lol…this mele Kyari guy dey use prison dey play…make he continue |
Politics › Re: Rivers State House Of Assembly Under Martins Amaewhule Sits Again by IBB007(m): 9:09pm On Jul 09, 2024 |
Lol…which of the two factions mace dey their hand sef |
Politics › Re: EFCC Opposes Emefiele’s Request For Overseas Medical Trip by IBB007(m): 10:21am On Jul 09, 2024 |
Lol…the same tactic wey all of them dey use…the thing dey always vex me |
Politics › Re: Suspension Of Taxes On Imported Food Commodities Not Yet Official - Bayo Onanuga by IBB007(m): 7:51am On Jul 09, 2024 |
lol…the way this government dey contradict itself is no longer funny |
Crime › Re: Unknown Gunmen Kill 3 Vigilante Operatives And Teenager In Imo Community by IBB007(m): 7:30am On Jul 09, 2024 |
lol…I thought they used to hail unknown gunmen…why dem come dey wail |
Foreign Affairs › Re: Children's Hospital Hit As Russian Strikes Kill Dozens In Ukraine by IBB007(m): 7:21pm On Jul 08, 2024 |
lol…it’s war na…abi wetin dem dey expect…no be so Israel dey bomb Gaza |
Politics › Re: Emeka Ihedioha's Aide, Elias Igboayaka Dikeigbo Arrested For Robbery, Kidnapping by IBB007(m): 9:15pm On Jul 07, 2024 |
Lol…special assistant on motor parts!? This country is finished I swear |
Politics › Re: Can Nigerians Roast Tinubu Like This? by IBB007(m): 6:45pm On Jul 07, 2024 |
lol…the beef citizens of other African countries have for Nigeria/Nigerians is just too scary…wetin concern naija for this matter wey the first person wey comment don already to talk our matter |
Travel › Re: Nigerian Man Living In China Shares His Experience As He Visits Chinese Village by IBB007(m): 6:16pm On Jul 04, 2024 |
Omo…some interior places dey this world sha |
Politics › Re: Kano: Court Voids establishment of Judicial Panels Of Inquiry Against Ganduje by IBB007(m): 4:42pm On Jul 04, 2024 |
lol…but lawyers dey really cash out sha… |
Crime › Re: Police Arrest Verydarkman Over Defamation Allegations by IBB007(m): 9:59am On Jul 01, 2024 |
Lol…the rate wey this guy dey go…he go break fela and gani fawehimi record |
Culture › Re: Emirate Tussle: Flag Of Authority Hoisted At Aminu Ado Bayero’s Mini Palace by IBB007(m): 5:28am On Jun 28, 2024 |
lol…this one na family matter |
Celebrities › Re: #CHIVIDO2024: Moment Davido Dragged His Billionaire Father To The Dance Floor by IBB007(m): 5:38pm On Jun 26, 2024 |
lol…Davido happy pass Chioma sef |