Foreign Affairs › Re: South Africa Reaffirms Non-Aligned Foreign Policy by IBB007(m): 7:07am On Oct 30, 2024 |
lol….i thought they were pro Russia |
Romance › Re: Lady Recounts 19 Devastating Experiences In Her Relationship With Ex-boyfriend by IBB007(m): 3:40am On Oct 30, 2024 |
lol….you're probably his sidechick |
Politics › Re: Dangote: Retailers Ignoring Over 500 Million Litres Of Fuel From Our Refinery by IBB007(m): 7:27pm On Oct 29, 2024 |
lol….this dangote own don too much sef…oga sebi you say you go export the rest…abi na by force to buy market from you |
Politics › Re: Tinubu, Dangote, Others Hold Talks On Naira-For-Crude Policy by IBB007(m): 6:56pm On Oct 29, 2024 |
Lol…other refinery owners just quiet…abi na dangote be chairman of their association |
Crime › Re: 34-Year-Old Construction Worker Macheted To Death In Ogun by IBB007(m): 12:43pm On Oct 29, 2024 |
lol….autopsy for person wey dem machete to death…na wa oo |
Politics › Re: NIDCOM Rescues 17 Nigerian Girls Tafficked To Ghana by IBB007(m): 8:57am On Oct 28, 2024 |
Lol…dem go dey do like say dem no know say na ashewo work dem wan go do |
Politics › Re: Reps Committee Uncovers Over ₦32 Billion Revenue Leakage In NUPRC by IBB007(m): 7:13pm On Oct 26, 2024 |
lol…dem go uncover but nothing will be done about it |
Education › Re: Ogun Student Dies After 162 Frog Jumps, Teacher In Trouble by IBB007(m): 9:17am On Oct 26, 2024 |
Oga op…frog jump or flogging |
Business › Re: Binance Executive Gambaryan Departs Nigeria After Eight Months In Detention by IBB007(m): 11:19am On Oct 25, 2024 |
Lol…the guy must enroll for therapy… |
Politics › Re: We Must Restart The Livestock Sector - President Tinubu by IBB007(m): 11:17am On Oct 25, 2024 |
Lol…who dey count all these animals |
Travel › Re: Panic As Residents Gather Fuel From A Fallen Tanker In Cross Community (Video) by IBB007(m): 3:24pm On Oct 24, 2024 |
Lol…those jigawa souls go dey look them dey laugh |
Foreign Affairs › Re: 3 Killed, 14 Wounded At ‘terror Attack’ On Turkish Aviation Firm(photos) by IBB007(m): 6:03pm On Oct 23, 2024 |
The PKK as usual… |
Business › Re: Correctional Service Fails To Produce Binance Executive, Tigran Gambaryan by IBB007(m): 6:27pm On Oct 18, 2024 |
lol…make dem no let this man die for naija…e no go funny |
Health › Re: Rhesus Factor Incompatibility Leading Cause Of Miscarriage by IBB007(m): 3:20pm On Oct 18, 2024 |
Lol…this is serious fa |
Politics › Re: Okpebholo Alleges Looting Of Edo Property, Last Minute Loan Requests by IBB007(m): 6:39pm On Oct 17, 2024 |
lol….oga show us evidence |
Politics › Re: Enlighten Nigerians Against Oil Scooping From Tanker Explosion – Senate To NOA by IBB007(m): 9:43pm On Oct 16, 2024 |
Lol…dem dey tell blind man say rain dey fall |
Politics › Re: Sanwo-Olu Announces ₦85,000 As Minimum Wage For Lagos Civil Servants by IBB007(m): 9:40pm On Oct 16, 2024 |
Lol….while abia state governor still dey struggle pay 30k |
Travel › Re: Mass Burial For The Victims Of Jigawa Tanker Explosion (Photos) by IBB007(m): 6:11pm On Oct 16, 2024 |
How many people come remain for the town |
Politics › Re: Rivers Assembly Crises: Amaewhule Writes INEC To Fill Vacant Seats by IBB007(m): 5:47pm On Oct 16, 2024 |
lol…Rivers house of commotion….na so four years go complete with nothing to show for it |
Celebrities › Re: ‘I Really Miss You’ – Lasisi To Ex-President Buhari Amid Hardship by IBB007(m): 2:07pm On Oct 16, 2024 |
lol…T-pain dey really deal with us |
Crime › Re: I Fired My Pilot For Taking Drugs — Buba Marwa by IBB007(m): 10:07pm On Oct 15, 2024 |
Lol…if marwa fit get money to run airline…make una imagine the kain money wey babangida go get |
Crime › Re: Man Flees After Stabbing Cousin To Death In Lagos by IBB007(m): 9:22pm On Oct 15, 2024 |
RIP man… I just thank God for my life sha |
Crime › Re: Peacemaker Separating Fight Punched To Death In Adamawa by IBB007(m): 9:20pm On Oct 15, 2024 |
RIP man…that’s why I no dey near where dem dey fight…na people wey don chop belle full dey fight |
Sports › Re: South Africans React To The Super Eagles' Ordeal In Libya (PICS) by IBB007(m): 6:21am On Oct 15, 2024 |
lol…these people are just pathetic…the way they jump on Nigerian issues is sickening….its hard to believe their are still Nigerians staying inside such hate |
Properties › Re: Building Collpase: LASG Says No Cause For Alarm by IBB007(m): 5:55am On Oct 15, 2024 |
lol…thank God…and that guy was shouting in the video that one mama was inside |
Crime › Re: Gunmen Assassinate Man In Edo (Photos) by IBB007(m): 7:26pm On Oct 14, 2024 |
RIP….make dem check the last number wey call am na |
Crime › Re: Man Abducts, Kills Petty Trader To Avoid Payment Of ₦40,000 Debt In Nasarawa by IBB007(m): 7:22pm On Oct 14, 2024 |
lol…but people ya weyrey gan ooo…just because of 40k |
Foreign Affairs › Re: Netanyahu To UN Sec-Gen: Heed Our Warnings, withdraw Peacekeepers From Lebanon by IBB007(m): 8:22pm On Oct 13, 2024 |
Lol…so Isreal dey use chemical weapons sef |
Business › Re: Court Rejects Binance Executive Gambaryan’s Fresh Bail Application by IBB007(m): 1:55pm On Oct 11, 2024 |
lol….make dem no allow this man die for naija… |
Politics › Re: Rivers Crisis: Fubara Won’t Represent Budget, You’re No Longer Lawmakers – Eze by IBB007(m): 1:46pm On Oct 11, 2024 |
lol…e be like say press conference dey easy to organise now…cos the way everybody just dey address press conference on top this rivers state matter |
Politics › Re: Rivers: There May Be A Chance Of Fubara's Impeachment - Cole by IBB007(m): 1:34pm On Oct 11, 2024 |
lol…tinubu go declare state of emergency las las for that state |
Politics › Re: Tinubu’s UK Trip Is To Avoid Political Interference In Cabinet Reshuffle — Okupe by IBB007(m): 12:26pm On Oct 11, 2024 |
lol…this one don turn tinubu unofficial spokesman las las |