NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:11pm On Oct 26, 2016 |
Bigromeo: walahi dat guy na write off bt mou wey nor dey won learn still dey use am.cnt just wait 2 c mata playn 3 matches in a row he is on d bench sha,,,I hope mou didn't lose this again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:12pm On Oct 26, 2016 |
Bigromeo: oga calm dwn 2day own sure us ok so no need 2 make noise.GGMU we must win today o,,make MOU use im sense wella,, thank God fellaini is injured,,he won't be able to select him,,,it pains me dat Baily is injured too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 6:09pm On Oct 26, 2016 |
Dream2: LOL,thank you brother,but shey spanner dh do nysc reg ni?funny dude. lolll,dem go know say u be mechanic,,dem go post you where u go dey deal with trailer like borno,adamawa,yobe,,,u can be using it to diffuse bomb too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 3:48pm On Oct 26, 2016 |
Dream2: This is to notify this great family that my name has being uploaded successfully this afternoon. I really appreciate you all for reaching out to me,I also pray that ruthobaz and Dotman2210 as well as iyke1989 share this same testimony. Special thanks to:
Almighty Allah
All GL members,
All Private Lounge peeps,
ACE DSA(Especially Mr Arokoyo for his relentless efforts)
My colleague ( MissHatey)
To that lovely lady(won't mention her moniker)
To my dearest friend(won't mention her moniker)
#Godwin# congratulations,,,, am really happy for you,,,,,oya carry your spanner and screw driver go to cafe to Register |
Politics › Re: President Buhari Presides Over FEC Meeting Today by ibroh22(m): 1:26pm On Oct 26, 2016 |
handsome bobo in adaku's voice #jenifa's diary |
Celebrities › Re: Dance Queen Kaffy Apologizes, Explains Why She Called Davido A Motherfucker by ibroh22(m): 1:14pm On Oct 26, 2016 |
. |
Phones › Re: Auto Correct: Smartphone Users Worst Enemy by ibroh22(m): 11:27am On Oct 26, 2016 |
lolll |
Family › Re: Grandchildren Honour Their Grandmother Who Will Be 78 Years Next Month (pics) by ibroh22(m): 11:25am On Oct 26, 2016 |
nice but confusing |
Celebrities › Re: Matthew Knowles Pulls Seyi Shay's Hair In New Photo by ibroh22(m): 9:56am On Oct 26, 2016 |
. |
NYSC › Re: Raise Funding/insurance For NYSC Or Make It Voluntary! Says Senator To The FG by ibroh22(m): 9:16pm On Oct 25, 2016 |
hmmmmmm |
Sports › Re: Dead Body Of Joseph Izu Who Was Shot Dead By JTF (Graphic Photos) by ibroh22(m): 8:13pm On Oct 25, 2016 |
RIP |
Business › Re: Lagos Emerges Fifth Largest Economy In Africa by ibroh22(m): 8:11pm On Oct 25, 2016 |
. |
Romance › Re: Bride Twerking Romantically For Groom On Their Wedding Day by ibroh22(m): 3:38pm On Oct 25, 2016 |
hmmmmmm,,,,on my way to Indian #teamindianladies |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 3:11pm On Oct 25, 2016 |
Bigromeo: hahaha...na lie o cos d pad wey i dey use here no go follow me enter kd cos its nt my go to slot then |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 2:45pm On Oct 25, 2016 |
Bigromeo: then hw u gonna contact me when we get 2 kd.tor fine na no wahala since u say so we go connect through nairaland |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 2:35pm On Oct 25, 2016 |
Bigromeo: aba aboki,just imagine person wey use 2016 range rover b4 u cum dey advice am make him go use golf2.aba babana reasön wif me don't use phone den |
Politics › Re: Osinbajo Presides Over NEC Meeting Today (Photos) by ibroh22(m): 1:24pm On Oct 25, 2016 |
ok |
Politics › Re: Teachers Sent Abroad For Training Have Absconded - Jigawa Govt by ibroh22(m): 12:11pm On Oct 25, 2016 |
laughing in Swahili |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 11:40am On Oct 25, 2016 |
Bigromeo: dats wat am sayn as a pcm/otondo 2 buy iphone7 aint advicesable nah abi u no want make we flex during & after after camp 4 kaduna again buy infinix,,,make we use remaining to farm |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 10:10am On Oct 25, 2016 |
Bigromeo: ibroh relax u fink say na only u b farmer.like seriously i nid a gud fone.after using iphone6 2 use a lower fone na die o Jesus!!!!!!,,,,,buy iPhone 7 na |
Jobs/Vacancies › Re: Recruitment For FirstBank Graduate Trainee Programme by ibroh22(m): 9:14am On Oct 25, 2016*. Modified: 10:12am On Oct 25, 2016 |
good luck to those applying,,,,if not for LAUTECH strike,,they strike pass thunder wey dey do press up for sambisa,I would have completed my NYSC by now and got my certificate,,,, God's time is d best |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:55am On Oct 25, 2016 |
Bigromeo: Guys which good brand new phone can i get btw 100 - 120k.pls i dnt use made in china fones.samsung s7 dey damn 2 xpensive 4 pcm like me abeg abeg pls,,,send 50k to me out of it,,make i use it to grow cassava,,,use the remaining 50-70k to buy phone,i will return the 50k to u after one year |
Jobs/Vacancies › Re: When You're Not Qualified For A Job But You Have Connections by ibroh22(m): 8:41pm On Oct 24, 2016 |
ok o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:07pm On Oct 24, 2016 |
y0rmee:

Free manu jor! U better turn Eyimba fan instead! Am not a Igbo,,,so am supporting 3SC of Ibadan |
Travel › Re: Suicidal Nigerian Man Who Was Scammed In Dubai Tells His Pathetic Story by ibroh22(m): 6:12pm On Oct 24, 2016 |
eeyah |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:38pm On Oct 24, 2016 |
y0rmee: *spreads arms*
*jumps inbetween them*
Walahi, this kyn hug dey totori person brain fa! see you,,eni wa ifa n wofo,,,,,,dem go just kill u,bury u Nd chop u like Chelsea did for man utd,,,tho am a man utd fan |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 4:02pm On Oct 24, 2016 |
mightyleks: sir ib
past tense niyen, present tense needed Na still same |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 3:44pm On Oct 24, 2016 |
I watched the leaked tape today,,,God I don fear cucumber from today onwards,,,I no go eat am again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 3:42pm On Oct 24, 2016 |
mightyleks: Pishure of d ikebe or adonbelieveit
na joke o
 I yaff seen it before #winks |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 3:27pm On Oct 24, 2016 |
hanubarbie: I wee not teach................ Na u now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 3:26pm On Oct 24, 2016 |
Posimii: Pls ibroh22 wat is he saying? m so lost faaa speaking in tongues for you now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 3:23pm On Oct 24, 2016 |
chumaster: Ibro22 will take my place thanks. I no dey go |