₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,144 members, 8,429,511 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 03:17 AM

Toggle theme

Ibroh22's Posts

Nairaland ForumIbroh22's ProfileIbroh22's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 93 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:01pm On Nov 02, 2016
Bigromeo:
them say beta fin na moni kill am o.just chill when ur 19.5k start 2 dey enter those swt beautiful mamis wey yellow finish 4 kd go feel am. Ibro22 all d way
u think say me go spend my alawee on top lady,,,,wen I get farm to do,,,,,forget,,,wats the essence of my degree in agricultural engineering,if I can't practice it
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:55pm On Nov 02, 2016
Bigromeo:
oga na u knw wetin u dey talk there..schinapp kini orie ti gbale abi
u no be ifa priest or sango?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 7:53pm On Nov 02, 2016
Bigromeo:
na 2day ogbeni relax jare.u nor get gf bt u get 2 wifes base on d alfa wey u b
lollll,,,,am even far from been an Alfa,as per gf,,all this lady eyes no dey stay one place,esp.if you no get money to spend for them..... mtcheeww
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:23pm On Nov 02, 2016
Bigromeo:
oga me na priest o
a priest must know how to bring schinapp now Nd it's alcoholic
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:22pm On Nov 02, 2016
Bigromeo:
oga me na priest o
a priest must know how to bring schinapp now Nd it's alcoholic
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 5:20pm On Nov 02, 2016
Bigromeo:
u no get my statement o,am talkn abt ur gf them o not olosho jooh.i forbid am 4 u jare when gud gals nor scarse
ohhhh,,,,me no get any gf o,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,, single and searching ni o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 2:29pm On Nov 02, 2016
sharliz:
plz support me now..its nuh fair oo
Am a guy now,,,I have to support my species now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 2:28pm On Nov 02, 2016
y0rmee:
grin grin grin

Big words ehn... dem alakobas! You go come dey feel like say your village people don find you come exam hall.
lollss,,,no be village people,na person dey write rubbish,,you go see after exam,people go dey boast say them write am die,let the result come out,d person go dey talk say him write the correct thing but the man give am D,but if Na A im get,,dem go talk say Na A I get..... students ehn,,,tiri gbosa
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:39pm On Nov 02, 2016
sharliz:
nooooo.. was jst saying now .. dnt want d society telling me m marrying my son's age mate..so dat u wnt be affected
age is just a number my dear
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 12:34pm On Nov 02, 2016
y0rmee:
na that bolded word one of my lecturers use ask one of him course questions in my 300L exam. Na everyone of us fail that exam...





We no sabi wetin 'succinctly' mean!
the first time I came across the word was in my final year 500L first semester succinctly explain,me wey be say Na only the definition of the thing I know,i just write am commot for the question,,after the exam,i just checked the dictionary,i just see say Na brief,i come relax say nothing do me,,,,,,one thing I know about exams is that no Matter how big the grammar is,just write whatever you know and leave it,e even if them talk say make you write 2 pages and Na 1 page u fit write wey go make sense,write am Nd forgo it,the lecturer will give you good mark for it.
HealthRe: Asiata Adupe Onikoyi-Laguda Celebrates Her 91st Birthday by ibroh22(m): 11:08am On Nov 02, 2016
she tried
BusinessRe: Azikel Refinery To Commence Operations In 2018 by ibroh22(m): 11:06am On Nov 02, 2016
.
HealthRe: 7 Years Of Being An Amputee, Lady Celebrates (Photos) by ibroh22(m): 10:57am On Nov 02, 2016
.
PoliticsRe: My Amazing Photo Journey Into Makoko, Ebute Metta: Life In Lagos Slum by ibroh22(m): 10:53am On Nov 02, 2016
I thank God for my life
EducationRe: My Inspiring Second Makoko Visit In Collaboration With Stignyte Foundation by ibroh22(m): 10:44am On Nov 02, 2016
nice
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 10:27am On Nov 02, 2016
Bigromeo:
ogbeni gboju jare.na lie cos me nor dey under those category
you no be man or you are a pastor,,even pastor self dey womanize,wat r u telling me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 10:25am On Nov 02, 2016
Bigromeo:
i no say na olosho bt ur gf them nah
lailai,,God forbid bad thing,,,I no fit carry olosho,i no get the mind and money
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 10:24am On Nov 02, 2016
Bigromeo:
ogbeni o le kpa mi o.funi dude
the truth is bitter
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 9:37am On Nov 02, 2016
Bigromeo:
na so we dey hear bt u dey cari gals go d other room...smiles
i no dey carry olosho sha,,,Na wasting of money
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 9:35am On Nov 02, 2016
Bigromeo:
so as its nw dis year konga & jumia black friday aint gonna favour us since we gonna b in camp then
Me no dey do shopping o,,,sheybi Na person wey get money,go dey visit konga Nd jumia
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 9:34am On Nov 02, 2016
Bigromeo:
na so we dey hear bt u dey cari gals go d other room...smiles
lolllll,,,A man must fall under these 3 categories,,,,,,womanizer,football lover and alcohol consumer
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:42am On Nov 02, 2016
Bigromeo:
na just instance i give.baba u 2 much tanks.really apr8.i gat 1 soft drink 4 ya in kd camp abi shey u dey game 4 high
lollll,,,,,,I no dey drink alcohol o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:34am On Nov 02, 2016
Bigromeo:
Gud day guys.abeg i need some1 2 trowey more light on dis cos am getn ready 4 black friday shopn b4 i enter camp.wey my people wey dey in2 biznex.i want 2 knw more abt discount,4 instance i wanna get a product dat cost 180k,if 90% discount is offered by d shop hw much ll dis product cost.who no sabi no sabi & who no go no know.tanks
90% discount amount to 162k,,, which means,u will be paying 18k for the product,,,,,,I don't think it's possible
RomanceRe: Advise Please On How To Handle Her: Picture. by ibroh22(m): 1:00am On Nov 02, 2016
I don't have anything to say,,,over to the poster below me
CelebritiesRe: "I Can't Quit" -- Maheeda Goes Fully Nude Once Again by ibroh22(m): 12:42am On Nov 02, 2016
God will forgive you maheeda
RomanceRe: See The Loving Bond Between This Youth Corper And Her Student by ibroh22(m): 12:40am On Nov 02, 2016
cucumber loading............................
EducationRe: On Lautech Strike, A Student Posted This And Got Evry1cracking Their Ribs (pics) by ibroh22(m): 12:18am On Nov 02, 2016
ok
RomanceRe: Ibadan Woman Dies During Sex Romp With Lover Who Drank 'Man Power' by ibroh22(m): 7:21pm On Nov 01, 2016
eeyahhh,,,she died in the other room
NYSCRe: An Open Letter To All Prospective Batch "B" 2016 Corps Members by ibroh22(m): 7:19pm On Nov 01, 2016
nice one
CelebritiesRe: Acehood And Partner's Halloween Costumes: Dress Up Like Two Nigerian Deities by ibroh22(m): 12:27pm On Nov 01, 2016
ok

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 93 pages)