Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,733 members, 7,847,959 topics. Date: Sunday, 02 June 2024 at 12:20 PM |
Nairaland Forum / Ice4jez's Profile / Ice4jez's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (of 19 pages)
Literature / Re: <<<The Tri-Paternal Son>>> by Ice4jez(m): 5:47pm On Jan 27, 2013 |
walk into thread with my ak47 ice:-mynd mynd mynd ,where dat boy dey .sabi i tell am say make nothing happen to ojoade mama orobo:-oga ice he don run commot for house.pple don dey find am since oh. Ice:-tell am say if anytin happen to dat guy make he no come back. ...............swallow my alomo n walk out of thread but...... |
Literature / Re: My Life::::**** by Ice4jez(m): 9:49pm On Jan 25, 2013 |
ice:-bukky bukky bukky how many times i call u bukky:-3 times oga ice ice:-before i close eye open again i won see beta update u hear me bukky:-yes sir |
Literature / Re: Vampire Tale by Ice4jez(m): 8:39pm On Jan 25, 2013 |
huh i dey confuse but i tink if u update i go come back |
Literature / Re: African Nerd by Ice4jez(m): 10:01pm On Jan 24, 2013 |
ice:-mama orobo mama orobo :-yes oga ice ice:-u see say dat boy way dem dey call red moss don finish the tory mama orobo:-yes oh na gud boy.make we give am some tin ice:-na two tin dey make am happy oh mama orobo:-watin ice:-a cup of garri sock with alomo n tonto music playing for background mama orobo:-make i arrange am shapely |
Literature / Re: My Life::::**** by Ice4jez(m): 9:40pm On Jan 24, 2013 |
bukky i luv u sowi i mean to say ur story.update jare |
Literature / Re: The burning cold by Ice4jez(m): 12:23am On Jan 24, 2013 |
any thing dat has a begining suppose to have an end.bro if u no finish dis one wat is the garantee u go finish the tri paternal bla bla bla.u fall my hand no be small |
Literature / Re: Vampire Tale by Ice4jez(m): 12:17am On Jan 24, 2013 |
sorry guys the poor guy no get ideas for part 2 of him nigerian film |
Literature / Re: What The Bible Didn`t Conclude About Abraham And Isaac by Ice4jez(m): 8:43am On Jan 23, 2013 |
get away from me u freak.its now i know u dont luv me. |
Literature / Re: Continue The (Lola) Story by Ice4jez(m): 11:24pm On Jan 20, 2013 |
huh i remember when efemena tell us say make we vote her sayy she go continue the story.and thank God she win.now i wonder wat we fit give her make she continue so. |
Literature / Re: Diary Of A Campus Babe...i Would Never Forget That Day. by Ice4jez(m): 10:02pm On Jan 20, 2013 |
prisca or watever u call ur self if u think femi sabi vex than try no update make u see pple red eye.i will ..........u so bad ideas go begin enter ur head.thumbs up girl |
Literature / Re: A Man Worth Waiting For by Ice4jez(m): 8:15am On Jan 20, 2013 |
girl u re dulling ur fans like craze.thru out last week just one episode n u expect pple to follow ur blog.first tell me days we should expect update |
Literature / Re: Razor Tongue: A Story by Ice4jez(m): 9:20pm On Jan 19, 2013 |
sorry my dear sheila.wat is wrong with my leg oh.i seems to notice its dancing azonto |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Real Sociedad Defeats Barcelona 3 - 2 On 19th January 2013 by Ice4jez(m): 8:30pm On Jan 19, 2013 |
this is unbelievable.madrid fans go dey dance alingo n azonto now 1 Like |
Politics / Re: What Have Niger Delta States Achieved So Far? by Ice4jez(m): 1:40pm On Jan 19, 2013 |
J12: Is lagos the most important state in Nigeria?see stu.ip question.it is either u re a learner or u re not from dis planet |
Events / Re: Countdown To Nairaland Hitting A Million Members. by Ice4jez(m): 8:47am On Jan 18, 2013 |
its one million oh.so suen anytin for ur faitnful members like me with one account |
Education / Re: UNILAG Postpones Convocation As Jonathan Insists On Name Change by Ice4jez(m): 12:29pm On Jan 17, 2013 |
retardeen wat ur own na;must u give person wife n bed to huh again abi sometin dey worry u na.let dem be nowwww |
Literature / Re: Attai... The Player From Kano by Ice4jez(m): 9:22am On Jan 13, 2013 |
ok i ve to admit u re gud.see u in africa nerd but away overluk ur write up.its time i start going tru them n i wish dey re as gud as dis |
Literature / Re: The Tenth Generation by Ice4jez(m): 10:04am On Jan 11, 2013 |
frank my sister don dey fall in luv with u oh.she don dey disturb me to read ur tory which i won start cinsidering dat ur update no dey waste time and am an impatient fan |
TV/Movies / Re: Whats Your Best TV Series Of 2012 by Ice4jez(m): 4:52pm On Jan 07, 2013 |
suits n vampire diary n game of thrones |
Literature / Re: African Nerd by Ice4jez(m): 2:50pm On Jan 06, 2013 |
i no dey enjoy dis stuff like b4 and i no know why may be na becos ur update don reduce.gone are the days i enter african nerd 100 times to check n read red moss |
Literature / Re: Letter To MTN Nigeria!!! by Ice4jez(m): 3:16pm On Jan 02, 2013 |
nice one poster |
Literature / Re: African Nerd by Ice4jez(m): 7:17am On Jan 02, 2013 |
i wish u fit just write this thing for book make i go buy am sharply n wats happening ur update re not often like before . 1 Like |
Nairaland / General / Re: Who Called You First In The New Year And Vice Versa by Ice4jez(m): 6:33pm On Jan 01, 2013 |
one chic way dey form i no important till i come finally bone her |
Religion / Re: Say A New Year Prayer For The Poster Above You! by Ice4jez(m): 10:37pm On Dec 31, 2012 |
God will use u as an example for those he will bless n favour this coming year 1 Like |
Literature / Re: Literature / Writing Section Best Poster Of The Year 2012 - A Big Thank You! by Ice4jez(m): 9:12pm On Dec 30, 2012 |
congrat dear am happy u won.at least u promise n we do our part now u know wat to do |
Foreign Affairs / Re: Obama Grants Nigerian Student Permanent Residency by Ice4jez(m): 12:04pm On Dec 30, 2012 |
contactwale:u my guy is the one st.pid cos it seems u re talk n thinkin thru ur ass.dont hate the poor boy.as.hole 1 Like |
Foreign Affairs / Re: Obama Grants Nigerian Student Permanent Residency by Ice4jez(m): 11:58am On Dec 30, 2012 |
seedord247: whats breaking about the news?sadist i greet u oh.pple like u re going to alway remain behind will good pple prosper 1 Like |
Literature / Re: African Nerd by Ice4jez(m): 4:30pm On Dec 28, 2012 |
log into african nard .check for update .log out .to come back next one hour |
Crime / Re: India Tea Workers Burn Boss To Death by Ice4jez(m): 10:17am On Dec 28, 2012 |
you ve no right to just aluu a fellow human being no matter their offence that is why we ve the law.but anyway power intoxicate some leader and they use it to do wicked to those lower class.so its also a lesson to other plantation owner or managers |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Russian Side 'offered £205m For Messi' by Ice4jez(m): 7:52pm On Dec 27, 2012 |
dat is one player dat is forever going to be remembered unlike one rude boy way no dey hear word.messi all d way 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) (of 19 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |