Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,433 members, 7,850,527 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 12:41 AM

Idamuadugbo's Posts

Nairaland Forum / Idamuadugbo's Profile / Idamuadugbo's Posts

(1) (of 1 pages)

TV/Movies / Re: Lance Reddick Is Dead by Idamuadugbo: 10:00am On Mar 18, 2023
Upcomingdad67:


Yes he played doctore in Spartacus


No be him be dis.
Dat one name na mensah sumthing and na Ghanaian dat one be but base in the state

1 Like

Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 4:59am On Mar 17, 2023
worldclass68:
U knack Olosho raw😳😳😳
Bro u get mind oooπŸ™„


No be new thing.
Knacking raw na hobby wey don master bodi

1 Like

Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 4:50am On Mar 17, 2023
youngsahito:
where una dey see 2k babes?


Na late night parole.
She obviously came from far and needed a place to sleep for the night as better customer no dey.

And na 3k self because she chop indomie and egg 1k.
Politics / Re: "Stay At Home If You Won’t Vote APC" – MC Oluomo Warns Igbos In Lagos State by Idamuadugbo: 9:37pm On Mar 16, 2023
Wahala wahala wahala


King of boys don talk.

But baba enugbe ooooo
Provide money make boiz work joor

5 Likes

Politics / Re: Picture Of Olumide Oworu's Attack Is Fake by Idamuadugbo: 9:31pm On Mar 16, 2023
Omashe ooo

At the end of the day omoiya mii lofo rii fa.
Omo odua like me dey collect beating unto say he was at the wrong party at the wrong time.
Politics / Re: Pictures Of Mc Oluomo Thugs That Attack Olumide Owuru In Surulere LG Today by Idamuadugbo: 8:51pm On Mar 16, 2023
TruthsFM:
MC Oluomo is not above the law. Police should arrest and charge him immediately before a court of competent jurisdiction.


I beg na God I take beg u
Leave king of boys
He no send anybody go attack anybody ooo
Na out of love those Bois take display.
If ur contestants wise, him for coordinate security join body.


Lagos na gobe state.
U wan win any were lasan oma ti weree bo
Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:25pm On Mar 16, 2023
FalseProphet1:

So you're not bringing the goat?



Baba e never reach dat level
One even say na aid the girl giv me self.
If so

Na to dey share am remain.
Afteral there is love in sharing ❀
Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:23pm On Mar 16, 2023
ikeno:
Just send her text msg telling her u rily enjoyed her and u ready to pay 5k,na she go call u.πŸ™‚



Aaaah alaye ori e wanbe

Omo dey see coding

I know say for nairaland wayward like me go plenty.

I go use ur code ejemii πŸ’―πŸ’―πŸ’―
Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:15pm On Mar 16, 2023
FalseProphet1:

The things of that spirit are often written off as gibberish by spiritually blind men. You are looking at this matter for a physical perspective and not a spiritual one.

Just bring the goat and the money and come for the spiritual cleansing and you'll be fine.

This I have seen.




Odogwu
If say na the glory wey me I dey manage now she collect so
Make I kuku leave am for am

Glory wey no give me house and car.
Shey na him I will be proud of??
Kinlawa baka??

Abeg I dash her the glory make she carry am go
If she want more self make she come collect
Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:09pm On Mar 16, 2023
FalseProphet1:

The girl in question is an agent of the Marine kingdom, she has taken you semen into the waters to zap whatever glory you have left. The more you delay, the more dangerous it's going to be for you.

This I have seen.


Semen wey I pour for her body
Wipe with rag
Which one she go carry go water

Abi na glory
Shey glory of one room for face Me I face you house nii??
Abi na glory of street thug??
Abi na glory of council ticket selling

Which one gan gan
Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 6:03pm On Mar 16, 2023
Qatar2022:

Mugu she just give you HIV



Na lie joor.
Kojo lai lai
Me??
Iro jare.
Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:59pm On Mar 16, 2023
Raj10:
😁😁😁


As I dey see this ur emoji wey dey laugh
E be like say u don pass the type of scenario before.

E be like say u be night prowler like me.

No shame alaye.



Remember thief dey recognise thief 😎
Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:53pm On Mar 16, 2023
FalseProphet1:
You can come over to my spiritual center for cleansing. Bring one big goat and 20k new notes. And you will be fine

This I have seen.


Alaye prophet
For the 3 things wey I suggest the girl be
Wetin u see
Or feel??
Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:48pm On Mar 16, 2023
Nia69:
Γ€bΓΊrΓ² Portable. πŸ˜‚

Wos woo wobi

Wati magbo

1 Like

Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:44pm On Mar 16, 2023
SHIVA001:

Omo asey.. go sit down joor. Simp like you
One night stand na him dey worry you like this. And you call yourself a man. Asey



Waaa.....niga wetin sup naa.
I wan do again and contact no go shey make I no worry nii.

Waa alaye leave simp talk
Na obo Sara dat why man want am again
Romance / Re: Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:32pm On Mar 16, 2023
SHIVA001:
Congratulations to you. Live with the confusion for the Rest of your life.


Shoooo fee shoku sha
Abi ofe ku iku gbona nii??
Romance / Egbami Everybody Make U Help Oo by Idamuadugbo: 5:23pm On Mar 16, 2023
Wahala wahala wahala


I carry olosho late night some 6days ago
2k na him she collect unto say na almost 1am parole. She still chop indomie and egg 1k

Ok na
I come nack am raw oooo

Believe me Till now her number no dey go
And the number go for morning when I discharge
Am after exchange number with her.


Abeg shey I be bad market wey make her ghost me
Abi na iyemeja (mamawater) I Bleep.
Abi dis girl na akudaya. (Living dead)
Politics / Re: Ijoba Wahala by Idamuadugbo: 5:01pm On Mar 16, 2023
OneCandleAway:


If you yourself had taken labour party house of assembly slot for your area maybe by Saturday you'll become honourable.

We need a system where the child of a nobody can become somebody. Is it obanikoro that will give you his sons slot if you're a nobody.

We need people that won't turn politics to career. Chop your own and leave letvanother person chop. That's how money will flow. Not that you go wan die there for 30 years holding one position because the only thing you know how to do is collect government money.

Sone of these national assembly don't even go to the chamber. They'll lodge with ashawo in hotel and call those they know will go for updates. At the end collect 10 to 14 million naira monthly salary.


Me why own, i no dey against make okada man no become better person ooo
Anybody is allow as far say dem put u their.
U must work for people.
But believe me dat okada man na him own and him family own na him, he go dey after. Trust me alaye

Me I don work for council work I don tey no be today.

Every new electee dey always come as better person. A saint
Along the line na statuo we go dey see.
The same, the same.

Concerning sanwo olu
Na beg I beg make dem leave am lekan sii.
Politics / Re: Ijoba Wahala by Idamuadugbo: 4:19pm On Mar 16, 2023
OneCandleAway:


That's why we say vote Labour. Party that doesn't have too much corrupt big men will be able to do more to better the lives of people. Can an okada rider win primary of Apc or Pdp? In labour 2 Okada men win election to house of reps.




See me, i dash una dat federal but una no win am.
Make una leave state for me ooo
Tori olorun omoiyami tie onibaje.


If another person enter lagos now.
Everything go scatter
Reshuffling go plenty.
Street war go yapa due to territory reclaimemt.

Abeg sanwo lekan sii.
Continuity is a must

2 Likes 1 Share

Politics / Ijoba Wahala by Idamuadugbo: 4:09pm On Mar 16, 2023
All dis politicians dem no send ur papa.
Wether U dey OK or U no dey OK
Nothing concern dem laye


Buhari enter, na only him family face dey fresh
Their shoe dey shine.
Money no dey, insecurity dey, aji omogbe plenty across the country.

Unto say na mallam dey rule.


Now Asiwaju ti wole now, na only him family face go dey fresh and their shoe go dey shine.




Common Street niggar like me gan na to chop na wahala

Omo make one trailer just taku for street lasan
Today money don complete be dat.

1 Like

Politics / Re: Alimosho Lp People Make Una Dey Hear. by Idamuadugbo: 3:48pm On Mar 16, 2023
babytoun:


Na threat ?




No na Word.
Ase
Politics / Re: Alimosho Lp People Make Una Dey Hear. by Idamuadugbo: 3:46pm On Mar 16, 2023
BloomingDale:


Elluupeeee!!!!!!!!



Iyala iyaeeeeeh
Politics / Alimosho Lp People Make Una Dey Hear. by Idamuadugbo: 3:42pm On Mar 16, 2023
President election don go
Shotigbo.....otilo

Federal don go
Na state be dis one, 2 days from now.



No go do LP from dottom to top ooo
Ejekorii pee..

2 Likes 1 Share

Politics / Sango Olu Gba Fun Oga E by Idamuadugbo: 3:31pm On Mar 16, 2023
Alimosho looba ngbe.
Alimosho laaye wa
Tio win alimosho....gbabe olee win ilueko.



Egbowo waa kadi gbooooo.

Kosowo kosigbo.


Idamuadugbo worldwide
Alimosho egan chapter
Politics / Re: "I Will Win In Court" - Peter Obi Says When Asked If He Will Contest In 2027 by Idamuadugbo: 3:23pm On Mar 16, 2023
Baba if u no win lasan.
Kindly leave Nigeria politics and face ur business and relax urself.
Till dem suffer so tey and get sense.


Nigeria never ripe to progress.
If dem don ready, they will get rid of all the nincoompoop dey have in the system.
Family / Re: β€œMy Husband Is Gay, I Still Beg Him For Sex – Woman by Idamuadugbo: 3:17pm On Mar 16, 2023
Werey share pussy to ur landlord jare.
Atlease house rent issue won't be an issue anymore
Politics / Re: Cubana Chief Priest Campaigns For Sanwo Olu, Storms Campaign Ground by Idamuadugbo: 3:14pm On Mar 16, 2023
Sheistoopretty:
Nigerian Men Re Us*less....... All of them sad sad sad


Your papa is the most useless imp dat ever walk dis earth.
And am pretty sure ur mom ain't far from such fate.
grin grin grin grin
Politics / To All Apc Supporters Both Card Carrying And Non Affiliate. by Idamuadugbo: 1:22pm On Mar 16, 2023
You suffer under buhari regime
Still come online and convinced people to vote APC for a future under tinubu.
.

.
.
OGA are u mad??
Are u so dumb??
Shey dem swear for ur lineage make sense no dey am.
Must u use the ego of being a party member glorify failure and mediocre in broad day light.


Your children will reap from your decision in supporting clueless.

By using ur self gratifying ego to jeopardise the life of 200 million people.

May ur generation in the next 200 years suffer 200million years.

Ase.......

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.