₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,578 members, 8,523,939 topics. Date: Tuesday, 24 November 2026 at 08:45 AM

Toggle theme

IFELEKE's Posts

Nairaland Forum › IFELEKE's Profile › IFELEKE's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 115 pages)

Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 3:50pm On Oct 06, 2009
jeovy how you sabi? u don do apprentice for herbalist place before?

[quote author=Abbey_city link=topic=327178.msg4678347#msg4678347 date=1254840200]den u choose one grin either u late 4 wrk or u slip 4 long[/quote]nah evryday i dey late oo, infact my oga don tire for my case
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 3:46pm On Oct 06, 2009
uhmm, awoof dey run belle ooo
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by IFELEKE(m): 3:43pm On Oct 06, 2009
jeovy open ya mouth wide and join the queue for kiss
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 3:41pm On Oct 06, 2009
jeovy,stop advertising fake close-up
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by IFELEKE(m): 3:39pm On Oct 06, 2009
clemcy,
nah wrong match maker you be

abbey no dey for market
Culture › Re: Ekiti Kete by IFELEKE(op): 3:37pm On Oct 06, 2009
yes we are good people. . .so you are ekiti in diaspora like me ?
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 3:34pm On Oct 06, 2009
for wia?

[quote author=Abbey_city link=topic=327178.msg4678055#msg4678055 date=1254838308]grin

eyah!!! y u no off d alarm nw  angry ok kpele dear! hopefully u'll slip long 2 9t grin[/quote]i for off am but if i off am, i go come late for work
Culture › Re: Ekiti Kete by IFELEKE(op): 3:18pm On Oct 06, 2009
aii dupe ora eni. . .tell us about ifaki
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 3:08pm On Oct 06, 2009
***take this 50naira and use it to buy garri,kuli,sugar and fried fish with pure water from iya mulika***
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by IFELEKE(m): 3:03pm On Oct 06, 2009
nope, search further, abbey don hook
Culture › Re: Ekiti Kete by IFELEKE(op): 3:00pm On Oct 06, 2009
r231:
Ifaki Ekiti signing in
grin
okun awe, kaabo. . .
Welcome as we make this place our e-state.
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 2:57pm On Oct 06, 2009
lysaa
I neva read them, nah only the film i get for house, you be im fan?
Culture › Re: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here! by IFELEKE(m): 2:54pm On Oct 06, 2009
Orilee9ice:
@Ifeleke, Padi mi atata, o ye koo jeri mi now, fila "ma wo be"ni mo de sori pelu igo dudu, wink won o fun mi ni wahala rara, e mi gan Gentle, mo pretend pe omo mummy ni mi ni jo yen, cheesy to ba je nigbati mo shi singulu.Gongo a soo Men! wink so waa pa padi mi

Gbogbo eyin ara mi a, b, b, l (ifeleke, mo take acronym yi to mean "ati bee bee lo ,abi?) e gudu aftunu oh.se 2 n'ge 2 to fin pe 4 sha.adupe lowo olorun o,
paddy mi orile, mo wa daada, bawo ni? se ise n lo deede?
a.b.b.l tumo si ati bee bee lo. . .o gba a.

[quote author=Abbey_city link=topic=226848.msg4677589#msg4677589 date=1254835000]@Ife
Ni ibo lowa nw? mi m pe Joki sekshion lo ma wa huh[/quote]customer yen ni o je ki n raye da e lohun joo
o ti e remi
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 2:49pm On Oct 06, 2009
sylve
wetin do you
[quote author=Abbey_city link=topic=327178.msg4677619#msg4677619 date=1254835260]eyah y short?[/quote]i reach house late from work and alarm clock no allow me enjoy my sleep

lysaa:
tookie was the guy who formed crips locking down west-sides of the states.
I dey pull ya leg ni joo, i sabi the guy. . .no be the guy story dem use do that ''Redemption'' Film starring ''Jammie Fox ''?
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 2:01pm On Oct 06, 2009
u mean central park for iganmu rite? my friend will you stop day dreaming! abi nah so oyur hunger worse pass?
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 1:31pm On Oct 06, 2009
lysaa:
y is ya hood misunderstood? have u read any of tookie's books?
because people too dey misunderstand my people. . .who be tookie?

[quote author=Abbey_city link=topic=327178.msg4677063#msg4677063 date=1254830569]eyah. . . se ko koja Afarada sha? yeah my 9t was kul. . . urs?[/quote]ki la wa fe'e se, we no get soice now. . .my nyt too short for me joo.
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by IFELEKE(m): 1:26pm On Oct 06, 2009
sharrap clemcy, wetin be the difference between me and you? angry grin
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 12:34pm On Oct 06, 2009
why you dey shine teeth? u don see food chop?
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 12:28pm On Oct 06, 2009
nah one troublesome customer/client take my time joo, hw ya nyt be?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by IFELEKE(m): 12:22pm On Oct 06, 2009
i dey try not to fall asleep for work
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by IFELEKE(m): 12:04pm On Oct 06, 2009
no mind am, remember say he neva chop
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 12:02pm On Oct 06, 2009
too much mouth. . .see am grin
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by IFELEKE(m): 11:38am On Oct 06, 2009
unlike some people wey dey use dark google for afternoon.
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 11:35am On Oct 06, 2009
areaholythug,
your fans? you no hear wetin my boy fashola do to your fellow fans for oshodi?
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 11:25am On Oct 06, 2009
area holy thug if i catch you!
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 11:23am On Oct 06, 2009
[quote author=Abbey_city link=topic=327178.msg4676135#msg4676135 date=1254824058]na 2day?[/quote]e don tey

lysaa:
@Ife
. .nothing do u bro, only say u miss road cos u getting it twisted. me n thug know wetin we dey yarn
my bad, norin do both of una
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 11:10am On Oct 06, 2009
lysa no robe me in oo, u wan use style deny the guy abi?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by IFELEKE(m): 11:07am On Oct 06, 2009
no mind am, he dey talk from experience
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by IFELEKE(m): 10:55am On Oct 06, 2009
indeed you are unholy area boy thug  smiley
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by IFELEKE(m): 10:51am On Oct 06, 2009
sylve wetin? or you dey see double with that ya dark google ?
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by IFELEKE(m): 10:46am On Oct 06, 2009
how you take sabi? you follow dem sleep for dia ?
Culture › Re: Ekiti Kete by IFELEKE(op): 10:41am On Oct 06, 2009
In okun kete u le

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 115 pages)