Ificatchmodeh's Posts
Nairaland Forum › Ificatchmodeh's Profile › Ificatchmodeh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 48 pages)
Why yoruba the beef this man.. While they celebrate criminal tinubu wey get Toronto certificate. Na dem still shout say even if bubu tender nepa bill.. dem go vote am.. call phd Gej clueless, kindergarten.. Wetin dem really want.. I really tire for afonjas.. Ride on Dino.. swear you pass all of them and you've prove that a million times.. Pepper dem.. no time |
This is getting real.. ...and is inevitable. Wish ibos well. |
9cent:How is his wealth questionable.. No go make money.. na to do aproko.. wetin concern you with his source of wealth. Careless. |
Bossnation!! Heard her eco.. wither!! Bae is sailing tight.. |
madridguy:Wrong number. |
See as afonjas the happy.. say iboman join APC. ![]() Na celebration thread be this ![]() |
Religion is truly opium for gullible.. Benkeke.. you don't have to swear on behalf of man.. The heart of man is evil.. state your defence to the best of your knowledge.. wetin you confirm..no be wetin person or pastor tell you. I'm not judging anyone.. but in life anything is possible. Between,pls leave government out of this.. If this is a fight against christiandom like you want us to believe.. What about other churches that ve been vocal concerning the same issues.. Lot of them.. Beside God is God.. he's not man.. and he don't need man to fight his battles.. That's why Christians have been able to survive.. even in times of perilous persecution. We're still living in the same world.. only time and place change. |
citytv:Sensible Tboss.. |
citytv:And wetin you be.. If I call you okpo na mod go ban me.. You dey dia.. Kemen don tell you say na only him n Tboss knows the truth.. you still call am liar.. People sabi reason with their anus shaa.. |
lofty900:But why d man of God dey fry lies. Why denying the obvious. Tell your pastor to first confess.. ehen we fit take am up.. Cast first stone my foot.. |
Bisola na confirm okpo.. with a dirty swag.. pink bra for 1 week na.. |
Atleast dem go know say yoruba blood dey hot!! No be only ibos.. Now na combines suyalizing anytime their madness wan start. ![]() |
Bubu abeg no resign.. Forget all this media propagandists from osibanjo media team.. We are not buying osibanjo presidency.. they want to bring him from backdoor.. Being sick shows you're human.. and by his grace you will recover.. Aha.. this people wicked.. Man wey dey breath fine.. still recuperating..they just the shout resign up and down.. Abeg ijaws stay out of this resignation propaganda.. Dunno about ibos.. Let dem dem continue.. Man dey alive dey wish am death.. he come back.. they echo resign.. How low and desperate can people get.. All for power.. make dem fit pride sophistication. I hail.. |
victorvezx:Am ijaw and I do support biafra ideology.. Bleep your one nigeria.. Many of us do support em..no be mouth.. Referendum will shock you all.. or why you think say your government no fit support calls for referendum.. Why are they scared.. to conduct it in south..because dem know say ijaws will go too.. Why are Yourba's scared of biafra.. why..? Which region nigeria don help.. Some lazy bones go de Halla lagos while their regions na slum.. Disintegration of this country will enable competition and development.. People go fit tackle their representatives without federal might or Godfathers.. Bleep nigeria state.. Wetin |
mhizAnnie:So make she sit down while churchill run her down.. Funny say yo be woman..soon your matter go reach and you go need go unclad for people to elieve you.. An know what. Nobody will give a fuxck.. Your husband go too abuse you.. and still run you down with propaganda.. Nansense.. |
Funmilade11:Borehole callin another names.. Imagine folly.. Na so your mama take give her own..to community.. Guess you're a product of community orgy.. You dey type with your anus.. If e pain you.na mutual feeling with young king... wey you open mouth to abuse d mama. Careless. |
IPOB no dey understand French na... Abi? Abi dem get transaction with France? If na China, or any of their business base the talk.. if for make more sense. Guess Cameroonians fit relate more to French man rant.. No be arguement na.. Abi who France help.. Common BOKOHARMITES dem no fit assist na to dey call meetings upandan. Sotey african president no come take em serious. France na time wasters.. wey dey like form wetin no dey.. Na why Europe tag dem.. CHAMPIONS OF THE THIRD WORLD.. Nothing to offer.. |
Can't believe say people actually have sleepless night cos of BIAFRA/IBOS.. This getting outta hand.. pray make e no reach suicide level.. Seriously. How kwan person wake up..instead to promote his tribe..or atleast do something meaning full online.. na to the cry on top ibos matter.. with pain oh.. Imagine! Haba.. And he know shame oh.. Bro honestly try n see a doctor.. you need am. Other people dey make progress.. even the ibos dey make progress on top Biafra.. Kanu still dey recieve visitors.. even dey give FG condition for bail.. You dey here dey die slowly.. See your doc.. or better still try n forget IBOs.. Na advice I give you.. devil na bad guy oh..make he no push you go suicide on top matter wey no give you food. |
otokx:You don go Ota before.. Abi Tinubu no from OSUN state.. |
This Apc criminals from Osibanjo media centre ..are trying hard to discredit GEJ, in order to sell their propaganda in the south. We for here understand.. no qualms.. But wetin una don do for us.. Abi no be two year plus now.. Even if na two fit block make una show us.. or just human pretending to clean ogoni with broom.. we still no mind. We for like.. we no mind see east/west road don add half kilometers since una take over.. I mean..just point or how us anything una don do for south.. anything at all.. No be promise or visit oh.. I mean anything wey look like development.. Na so so talk and lie una sabi.. Una no shame.. Na to discredit oga GEJ..una wan take sell 2019. No worry.. 2019 the statement go shock all of una.. Dumb government.. Dumb president Dumb vice president.. Dumb party..APC Make una go ask wetin Obasanjo do or achieve for west. Abi wetin tinubu achieve for osun state.. Wetin buhari don achieve for kastina. Wetin Abubakar don do for niger state.. Abi na de acting osibanjo.. wetin him achieve for him hometown.. person go shout say him no be president..forgetting say people don dey call messiah already. |
ApostleSuleiman:Are you okay? Abi na your sibling you dey call out?.. Na so your sister go take collect from her husband soon.. Anu.. |
ImperialYoruba:You know nothing.. guess you dey try make yourself feel good. We're just 57.. most of us here ain't kids.. we don't need archives to tell us what happened before and after independence. Your government stop history studies so they can propagate their lies.. But they came late.. Cos their lies won't fly.. no matter the colouring..is DOA.. and na why it will always be archives.. no person or government fit make reference to am.. Except propagandists and revisionist wey the so called "archives and gazette " fit into their propaganda. Bros..na nigeria we dey.. na for here all happen.. no story wey oyibo tell us. Most of the actors dey.. so Bleep archives n gazette.. Ut if the thing suit your propaganda.. Sally on. Just know say the world don advance wella.. Archives dey hardly fly.. |
Ikechu10:Forget that guy.. na mouth he dey run.. Na effect of too much propaganda..wey they feed am.. Come open mouth dey yan gazette and archives..like say we no be this country everything happen.. Even d most of the actors stil dey breath.. |
ImperialYoruba:Who the archives help... Propaganda wey no fit fly..you call archives. The worl has gone pass that level.. Bleep gazette.. Argue intelligently.. |
ImperialYoruba:Na so dem tell you.. Just. Run fingers careless.. for your mind na.you too sabi. Na wao |
engreo:Leave God for tis matter.. Osibanjo president is a failed project. Forget the media lies.. nobody is buying that. |
![]() Op..President Tinubu ![]() No work.... |
Thank God. |
CriminalIkedi:see say you know get work.. Men are raking in currencies an your online trolling.. What do you even do for a living? Sure your responsible.. or you just have access to data and you feel say na to troll.. Lots of people are making money online too.. you can help yourself.. No be say I stroke you..but honestly you néed a life.. you néed to start thinking.. There's no time.. I don't know you..and will never know you.. See how Ikedi is frustrating your life for you.. Everywhere na ikedi.. you even choose to bear a criminal just cos of ikedi.. How piggy can one get.. Yet you dream brag about knowing ikedi.. and you don't.. that's inferiority bro.. Your daft as that.. Wake.. the day is far spent.. there is no free money anywhere.. Honestly your trolls don't even get anywhere.. starts and end here.. like here! So what's.. This will be the last time am gonna reply your post.. If you claim you know.. you will understand am a very busy man.. and hardly stay on a location.. You've had enough of me.. enjoy.. From now ..your ignored. |
CriminalIkedi:see say you know get work.. Men are raking in currencies an your online trolling.. What do you even do for a living? Sure your responsible.. or you just have access to data and you feel say na to troll.. Lots of people are making money online too.. you can help yourself.. No be say I stroke you..but honestly you néed a life.. you néed to start thinking.. There's no time.. I don't know you..and will never know you.. See how Ikedi is frustrating your life for you.. Everywhere na ikedi.. you even choose to bear a criminal just cos of ikedi.. How piggy can one get.. Yet you dream brag about knowing ikedi.. and you don't.. that's inferiority bro.. Your daft as that.. Wake.. the day is far spent.. there is no free money anywhere.. Honestly your trolls don't even get anywhere.. starts and end here.. like here! So what's.. This will be the last time am gonna reply your post.. If you claim you know.. you will understand am a very busy man.. and hardly stay on a location.. You've had enough of me.. enjoy.. From now ..your ignored. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 48 pages)

