Ificatchmodeh's Posts
Nairaland Forum › Ificatchmodeh's Profile › Ificatchmodeh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 48 pages)
Jonzing MEND.. Like say Ameachi no pay again..when NDA the make statement una dey sabotage..troop don full area..eyes don open.. Better late than never.. |
Buhari government eh..sabi jones zombies.. Au government dey ginger to import or explore.... crude from Chad..like say naija delta no matter.. Yet send down 3500 soldiers with four heavy vessel to the delta. Abeg make dem carry their soldiers comot go discuss..we fit finance logistics.. Bubu deceiving himself.. |
limeta:That one no get mind reach...na ontop vessel e dey..the receive orders.. Make I hear say he enter tug boat.. |
Bubu stop community's from bunkering and racketeering..only to bring those malo soldiers to take over legally.. But na dem lose.. Pipelines go dey go up...na we all go hear am..dance am.. Aboki sense... ![]() |
I tell you! Every office for naija government..na money making.. And e know dey end..it multiples ..recession or not By the time..this government leave office.. better alarm go blow. |
Okay o.. Matter never reach your side you the contact.. No be you wan make part of the so called recovered money dey "efcc "acct ba?.. E go soon reach you. Careless! ![]() |
Best price.. Straight deal.. BLCO AGO |
We're dealing.. AGO..BLCO On point.. |
Ain't healthy for couples.. But not bad in relationships |
Embrace Jesus today..he is life..and alive. RIP.. |
Bubu know fall hand oh.. After all this your contesting..contesting...you see matters you wan gbese.. Ok..o.. Na why we dey recession be this.. Daura and Kyari..carry. Go.. |
God no dey answer that kind prayers.. Na only Bubu dey this country abi na only sabi contest. He don break contesting record already..make he go sit down jare.. 200million nigerians..only bubu sabi? Make Aisha kukukma take over. ![]() |
Justiceleague1:That guy dey worry eh.. |
At this level.. Baba no get anything to lose...or gain. |
demslayerrz:This man.. I like men who act their talk...I do purposely quote you for reference. Na me get malaria ba? This short yellow man with hair..your time is coming. |
demslayerrz:You can stalk all you want.. But when it's come to shove..don't deactivate this account and other accounts.. Moderators please take note of this moniker.. |
So Buhari should replace Daura his uncle with Tinubu's men or Atiku's boys..ba? So they can sabotage his government. Funny, Bubu likes the complain..shows they're doing a good job. If you're in a position of power..you will understand better. Buhari is still the president and the head of the cabal.Daura and Kyari loyalty are never in doubt.. Royalty is the business..loyalty is the symbol. |
All na noise.. |
Baba..no dey look face.. Senior citizen. Wonder how many billionaires Bubu government go make.. I mean through their policies..not corruption..cos cabal don already dey.. |
talk4free:Olboy forget talk.. If you want come from sagbama or ekeremor..na you sabi.. Try use you brain..well.. No allow people dey help you use your brain... |
ba7man:Ome face front.. Leave matter...people like us are far. from you..why you dey carry body near us naa. Na by force.. |
ba7man:But oga..why the matter dey pepper you.. Una place na heaven na..face am.. Enjoy both the investments,employment, everything. We no complain..ah.. Leave us with our bombing and intelligent.. |
aresa:Yimu.. Na to brag and insult people wey dey feed you..you sabi discuss.. Olboy position yourself. |
ba7man:Thank you.. Na our land..we appreciate una concern.. Oya make una face una heaven.. |
Mustack:Na. Una come get sense ba? And una villages still dey for 17th century.. Nonsense.. Wetin concern you concern naija delta.. We beg una for lectures.. Whyuna d. Shookmouth for matter wey no concern u people.. Think saynalagos. Wan turn to heaven...how e take concern us... How dangote choice of siting refinery come be our business.. We for naijadelta no dey greedy..we re much contended with what we have.. If lagos turn to 3th wonder of the world..we no give a Bleep.. None of our business.. Abi how many of us you dey even see for lagos to go with.. We only ask for our crude and land to be left for us.. Even if crude be #1..no worry for us.,na we go drink am. Na our land dey spoil..no be today..wetin come be your business Why una no dey face front.. Upon say na una plenty pass for the company wey dey our place.. Ah ah..na wao.. We no sane if other part of the country turn to heaven.. Abeg make una face front with all una goodies and leave us with our land and crude.. Una don try |
adeyemi2015:See. Reasoning.. Oya clap for yourself.. Abeg naija delta no send una with una massive job creation.. We know send if dangote built refinery for pacific ocean and import crude from heaven We know send if all investor based lagos..we know send if lagos becomes 13th wonder of the world.. We are not greedy. And we don't give a Bleep.. Pls spare us your bullcrap.. Ah ah..see us see wahala.. We want control of our crude..thats all..we don't care if every other place becomes heaven.. Una no get am?haa |
archdon:That's it..forget naija delta and focus on those regions.. is it hard.. Why una go dey carry our matter for. Head.. We send una? If lagos wan be 9th wonder of the world..we no send.. Make dangote built refinery for ocean..we don't give a Bleep Make our land alll turn to crude...how e take concern una Make oil price be #2..na we go drink am Abeg make una face front.. Which kain love be this nau.. We no want.. |
Rolings:Bleep your divide and rule..all naija deltan are behind ijaws.. The been bomb is ijaw land..what do you know about the deltas.. Una just get mouths and like..without knowing your displaying ignorance. |
NOETHNICITY:Forget your mouth...have you ever been to the creeks.. Na so una go sit down dey type and like nonsense.. |
ba7man:Abeg shut it.. Wetin concern you and whom we choose to celebrate.. Do naija delta's look like people that give a Bleep about lagos.. Wetin be your business if we bomb our land..au e take concern you.. How e take concern us if dangote built refinery for Atlantic ocean..wetin be our own.. Wetin concern you if investors leave naija delta.. Oboy..make una face front..naija delta don give a Bleep about lagos.. Check around you and tell me au many naija deltans staying around you now now Why una no fit focus for una place..na to. Dey shook mouth enter people house wey no give a Bleep about how una dey leave. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 48 pages)


