Iice's Posts
Nairaland Forum › Iice's Profile › Iice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 598 599 600 601 602 603 604 605 606 (of 1304 pages)
[color=#9900ff] But of course na ![]() Dem go rock am die. . .tufia [/color] |
[color=#9900ff] ![]() tres ewwwwwwwwwwwww Yuck not even the pink chucks look good [/color] |
[color=#9900ff]That's a disgusting dress ![]() I don't even know where to start ![]() Yes na, you dey always get the pics I think i don fill my laughing quota for today [/color] |
[color=#9900ff]Hmmmm [/color] |
[color=#9900ff]Some days, it's tiring but i still do it. . .[/color] |
[color=#9900ff] ![]() Pink werrin? ![]() Got my shoes ![]() Why na? You nor wan break your remaining ribs? [/color] |
[color=#9900ff] Yes loff Una just dey pressure me make i look passable ![]() Thanks loff for the laugh |
[color=#9900ff]Bwahahhaahah [/color] |
[color=#9900ff]Thanks MC Tilda!! |
[color=#9900ff]Aswerigawd ![]() Na real prison break ![]() Bwahahahahahhahaha [/color] |
[color=#9900ff] My tummy hurts ![]() Oh lawd, thank goodness we come from planet zozo [/color] |
[color=#9900ff]Oh bluidy hell. . .i'm flipping hurting from laughing ![]() Ahahahahahahahahahahaha Ahahaahahahahahahaha Laydee where my extra bandages? The one i put nor fit hold my ribs ![]() Rubbishhhhhhhhhhhhhhhhh [/color] |
mukina2:[color=#9900ff]Yes loff Laydee I don scatter ![]() Na wah. . .some people still have the power to surprise me with their nonsense ahahhahahahaha[/color] |
[color=#9900ff]Uncle Pako na expert Stealth commander ![]() I be 2nd in command Soon to be promoted rofl ![]() Mama did not tell me nothing like that. . .my own na my own ![]() [/color] |
[color=#9900ff] ![]() 4 minutes and counting to manis [/color] |
[color=#9900ff]Ke? Na uncle Pako go lead na why he's mon favorite uncle ![]() Steal werrin? Abeg go accumulate your own first ooo ![]() Nope. . .have no time for rubbish today [/color] |
[color=#9900ff]Then we go steal some meds ![]() I nor send. . .no share na, i go display my vintage necklace of pee pees ![]() Yea i picked one and Rubbish. . . [/color] |
[color=#9900ff]At your own risk. . .pray you wake up alive [/color] |
MrCrackles:[color=#9900ff]Nor blame me when you start looking old Hola Some people nor wan share [/color] |
mukina2:[color=#9900ff] ![]() Tell am to expect the divorce papers in the morning ![]() Yes i dey ignore am lol Till i cool down anyway ![]() I go just tell M to keep am company jare ![]() @Topic Oh hell. . .totally forgot to call her [/color]MrCrackles:[color=#9900ff]Wetin dey do your face? ![]() Frowning causes old face ooo [/color] |
[color=#9900ff]Ok i dey wait ika then ![]() Ahahahahaha well i wouldn't count it completely vanished. . . ![]() Delusions can be deadly ![]() Ehen na, though my own collection is not for sale ![]() Johnny i dash you if you want [/color] |
[color=#9900ff]Tell am i dey consider separation ![]() I want some chocs! ![]() Go chop loff Ok seriously, this woman is beginning to irritate me [/color] |
[color=#9900ff]Oh yeah. . .na true We need new stock then Wait, did you find it's bones anywhere? ![]() Next you go graduate to making pee pees disappear ![]() Johnny mi loff. . .the love of my life I nor want jare [/color] |
[color=#9900ff]I'm absolved of any wrong doing till end of the month, mama says ![]() So my hubby nor even offer to rub my back I go divorce am ooo [/color] |
[color=#9900ff]You forget say na your room dey across the hall from me? ![]() Concaves just dey float anyhow, i saw them when you opened the door ![]() My own window has rainbows and unicorns ![]() ![]() I have plenty to do [/color] |
[color=#9900ff]I know ika get meds. . .we fit overdose am, tie am up and throw away the key? What say you? ![]() ![]() Ughhh you be winch ![]() I dey fully committed to Johnny (with openings for Bruce and the rest) ![]() Besides i dey go monastery for training [/color] |
Dis Guy:[color=#9900ff]I tire oo![/color] |
[color=#9900ff]Who dash you Na for my window. . .for your own na concaves dey float ![]() Darn it, i need a facial too [/color] |
mukina2:[color=#9900ff]I don talk tay tay say make dem commit am ooo but as usual hin go escape ![]() I tire ooo ![]() Meanwhile my phone dey buzz anyhow since. . .i go soon throw my number away [/color] |
mukina2:[color=#9900ff]Mehnn food dey hunger me too ![]() oh lawd, some cute shitzu just passed by |
Am Alone:[color=#9900ff]No i did not. . .this thread was cut because it was over 200 pages ![]() Like i said, meeting season is over. . .wait for the solstice [/color]mukina2:[color=#9900ff]I no know why children wan play with their grandmama ooo ![]() So long as e no develop reach the banana island escapee own [/color] |
[color=#9900ff]Double mistake? Who is taller? And profitable in what way?[/color] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 598 599 600 601 602 603 604 605 606 (of 1304 pages)

[/color]
[/color]

[/color]