Ikp120's Posts
Nairaland Forum › Ikp120's Profile › Ikp120's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 202 pages)
Meme successfully created! ![]() |
Another meme loading mehn... I don turn to meme generator so abeg so putting up your real pics o. ![]() |
Uwa cho ikpu mehn Tufiakwa |
Mehn should I hate her She no dey even dey reply pm. But you go see her here for 2 pm, as if say na she be the DPM, wey dey always dey roll with the APM. The babe say she live for London; Na so she go just dey behave like condom; I mean condom wey no even get carton. She go dey even dey lick Tom Tom. I still dey wonder wetin she dey do for London. Mehn that girl vex me this morning. As a guy, I was feeling h♡rny. So I quote her playfully this morning. No be say I even ask her for money. Na so she use me clean punny. Chai, that babe do me something. As I just dey think say I do nothing, I didn't even know that I was on a long thing. I was like "Lord send me to another century; baba let me not die in penury, because e be like say this babe wanna send me to the cemetery". Abeg that babe do me something mehn. I saw her as an angel to men. But I realised she is a danger to men. Imagine the day she go wed. Na so everybody go dey flex, not knowing that baba don land for hospital bed ![]() |
ADDICTED TO MAKYDEBBIE I may be riding an ES 330; I may be may really an under 30. But babe I tell you you've made me flirty. I've gat your pic as my wallpaper; I've always thought that would make me feel better; But I tell you, it has really made me messier. I don suffer for ya hand young lady. I always dream of you as my first lady. But I tell myself you can't be my first lady. That's because you deserve a better hubby. Seriously I'm addicted to Makydebbie. Baby you're so down to the earth. Your voice always take me out of the earth. People may think I'm still on earth. But babe your sweet voice really is my breath. Because of you I'm like a guy on meth. Babe abeg try and give me back my breath. |
Mikylopez:Yea. ![]() You look really calm. I wanna crush on you because my crush already gat a crush mehn ![]() |
Real love is hard to find; Mehn, that's always on my mind. But when I see a lady of your kind I tend to fumble for my mind. Although my standards are high; Sometimes I talk like I'm high. But since that your voice made me sigh I've always tried not to be high. Baby you know say no be my fault; you know say I dey humble to a fault. But sometimes I just dey hurt, so I end up talking like I'm rough. They say that love is blind. That your picture really made me blind. Babe you I always try to be kind. That's because you dey for my mind |
Mikylopez:Mimi what's up? ![]() |
I prefer over possessive girls mehn .I go just dey for mango tree dey form baddo while she dey look for where I dey That thing can sweet ![]() But that last one is normal if a babe is dead in love with you. Why should one wait for 5-10 minutes before replying their lover.![]() I for one reply immediately I get the notification #NoTimeToCheckTime |
Blogger post that thing here and watch people pick interest in your blog and even visit it whenever Nairaland is really boring. It will even enhance your Search Engine ranking (off site SEO) when your topic is finally moved to front page. Ask Lailasblog and the others #MyOpinion |
Chai. My fellow bloggers, the hustle is real mehn. ![]() |
|
firstclassmumu:I'm cool mehn... How far with ya? |
firstclassmumu:Hi my nigga |
Another meme loading... ![]() |
doll912:Lolzzz You sound pained. ![]() Please read that last paragraph again and stop all these. Everything I said had nothing to do with my family, but my personal love life. Please just read what you quoted again |
Who is that guy meddling with my babe? ![]()
|
That's cool mehn. Some old people for Nairaland are like:
|
See this shapeless thing o ![]()
|
This stuff is wack mehn. Both parties are humble in the other room. I guess some guys don't know how to play their cards to get the woman begging in the other room. ![]() Guy just download some hardcore porn, whenever she deny you sex, just play the stuff right in her presence and do some naughty masturbation gig that will drive her crazy. Tomorrow she will ask you "Honey, how do you want it?" ![]() |
Benin where me dey drive my ES 330?
|
This happened since 2015. Old news
|
Jeez! Uwa cho ikpu mehn! ![]() |
Adekorya:That's the type of guys we need there right now. I hate it when people act dumb all in the name of being "official". Let it be real and fun mehn because we're in recession mehn ![]() |
killsmith:Yea ![]() |
AngelSweetLips:Ride on baby ![]() Preach me happy baby, I'm almost there ![]() I wish I could listen to your sweet talk every other night, week, month and year ![]()
|
A yoruba demon indeed! Bad, baddo, baddest! But ladies funny sha ![]()
|
Nma27:Yea. it's very boring baby ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 202 pages)


im scared of height