InnoBest188's Posts
Nairaland Forum › InnoBest188's Profile › InnoBest188's Posts
Omor men ![]() Na only IPOB dem declare Wait a sec Wat of bandit, Fulani heardsman aren't they terrorist ?? Make Una no worry very soon na all the Nigeria citizens go turn terrorist very soon Cause even the security agencies ain't secure again Like omor men ![]() |
Omor men Congrats man My country Nigeria.... You can see that we the citizens are trying to make you proud But our leaders are killing out moral spirit SO HELP US GOD! |
Allisgud:Omor men ![]() Shey him better pass stammere ni? Him own even pass stammere gan,,him own na shock him dey always shock |
Omor men ![]() No geniune spouse for now man Just pick one and treat them with suspense for the start If na to meet geniune one you dey wait for You go Shaa tey for garage Shaa ![]() |
omor men ![]() E be like say brother sleep Pass time oooo Or maybe e just dey chop there food for HK and him never cash out Wat if you go learn better thing out there? You dey collect beatin for work wey you no fit boldly tell people say na I'm you dey learn ...... ![]() Omor men Make boys wise up oo |
Okonandmary:Omor men Next time you don't trust those Nigeria army |
Omor men ![]() |
Omor men ![]() Lead us not into any more temptation You wan be president of Nigeria you know no who you suppose use as role model na this tyrant Baba bubu you dey use Omor men |
Omor men This one show say this ASUU strike still get long journey to go ooo ![]() |
Omor men Na like twice a week |
Omor men This man no be like student ooo Better use your head If you go kill yourself for Nigeria issue, you don be waste to ur generation oo Make him come start the protest and make him and him squads dey front first Omor men This muncour brain dey upside down faa |
Omor men Religion don really create wahala for Africa and Africans |
Oyiboman69:They brought it The black now practice it even more than them Like .............Dammmmmmmmmmmm ![]() |
Omor men ![]() Thanks to one of our greatest ancestor..... ![]() We go just dey hear say dem return loot but we no dey know how e take dey waka Omor men God go punish those evil men |
Oguchesunday:May God govern your life the way yeye Bello is governing kogi state Amen |
Omor men Oh my beloved Nigeria |
Omor men ![]() You see why I keep saying "Mad people everywhere". Sooner or later na mad people go plenty pass normal people shaa |
Omor men ![]() Our leaders just dey use the citizens life act squid games Omor men nowhere save again oo Bandit Boko haram Unknow gunmen Iswap just name it All in Nigeria and you say make I no buy gun ![]() |
Omor men ![]() See another propaganda wey eshumole dey knack us again ![]() So na ASUU dem come dey use campaign again ?APC dey keep us triangular Omor men |
Omor men Support Group na em Una talk ooo ![]() |
Omor men So Tinubu now has the final say in lagos He chooses who becomes next governor of a whole big state like Lagos Omor men Power dey jare Imagine if he becomes the president somedays |
Omor men E wan come be like say this presidental seat wan come dey do yeye now ooo Haba mana |
[b][/b] omor men #TeamObi2023 |
Omor men I don commot hand for this there racism matter ooo Black itself hates unity What am I evening sayin we are racists to our own fellow black And religion is the source man |
Omor men ![]() I go vote this man ![]() If e pain you go headbut electric pole ![]() |
Omor men ![]() I keep on saying this Baba bubu isn't aware about ASUU strike,, He hasn't been shocked as usual Better make some of Una go learn hand work ![]() |
Omor men War scatter ![]() "Good morning sir" wan come dey turn to "How far na" My *yorubad* brothers don dey show their self again |
Omor men ![]() Yayi don dey cry the cry wey people wey him wan represent go cry later in future Nigeria can be so so corny ![]() |
Omor men E be like say Una no know say Baba bubu no dey aware say ASUU dey on strike oo Until he get shocked as usual ![]() He will never be aware ![]() |
Omor men All watin dem just dey knack us na propaganda jare Remember Baba bubu once promised to be paying youth 5k as at den ooo ![]() 20-10-2020 he carry soldiers go kill the same youth for lekki toll gate |
Omor men Gender wey snake fit use there head Watin we dey expect again As in eh ![]() |







