₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,699 members, 8,432,181 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 11:31 AM

Toggle theme

InnoBest188's Posts

Nairaland ForumInnoBest188's ProfileInnoBest188's Posts

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)

Christianity EtcRe: Humans Have No Right To Fight For God by InnoBest188(m): 12:55pm On May 14, 2022
Omor men wink

Na god wey no get level dem dey fight for

religion was brought to us by the white
But we take this religion too serious even more than the originators

Baba make everybody go carry gun make we dance some ogboni dance for this Nigeria small

Bleep this religion stuffs
PoliticsRe: Insecurity: APC Failed Despite Spending N4.2trn On Defence — Shehu Sani by InnoBest188(m): 9:41am On May 13, 2022
Like for real 4.2trn and nothing change
Instead new group form again

Omor men
PoliticsRe: 10 Tinubu Sponsored Aspirants To Step Down For Him by InnoBest188(m): 9:40am On May 13, 2022
Dem wan come pave way for Jagaban

Once a Jagaban, always a Jagaban
Nairaland GeneralRe: State One Question You Hate Being Asked. by InnoBest188(m): 11:23am On May 11, 2022
Watin you dey enjoy from this weed wey you dey smoke?

If you no becarefull from that day you don join my wanted list

Omor men
I love weed
PoliticsRe: APC: We Are Going To Use The Money From Th Sale Of Nomination Forms To Pay ASUU by InnoBest188(m): 11:06am On May 11, 2022
Omor men wink

See Cruise wey APC dey catch abeg grin

Na ASUU dem come dey use catch cruise

Eli, Eli, Lama Sabachthani
AgricultureRe: Please I Need Help. I Have Only 100k To Invest In Agriculture by InnoBest188(m): 11:02am On May 11, 2022
Omor men wink

Try farming Weed and thank me later tongue
RomanceRe: Does God Tell Us Who To Marry? by InnoBest188(m): 10:59am On May 11, 2022
Omor men
Some mumu still believe that shit

I been get 1 confirm deeper life woman for my area dat year
She's close to her 40s and she's not yet married (as at 2017 )
Men dey come na she dey say no
She say she dey wait make God show her the right person and up till now she's still single

I even dey bleep her younger sister first born wey don clock 18 this year wink
PoliticsRe: Buhari Won’t Stay Beyond May 29, 2023 – Presidency by InnoBest188(m): 10:46am On May 11, 2022
If he like make he stay there 4 more years, e no concern me

How e wan take worst pass like this again huh?
No fuel
No electricity
No job
No education
No security
Everywhere just dey anyhow

Me don commot hand from Nigeria matter

What doesn't kill a man makes him stronger
PoliticsRe: Malami: I Have Made 500 People Millionaires In Kebbi State by InnoBest188(m): 8:39am On May 11, 2022
And he achieved this buy

Funding and buying guns for Fulani heardsman, bandit etc

Omor men
Those corrupt men
PoliticsRe: Adamu Garba Quits Presidential Ambition After Raising Over N80m Funds by InnoBest188(m): 8:33am On May 11, 2022
Omor men

This guy format Shaa work
80m shocked
PoliticsRe: BREAKING May 29,2023: Lawan To Extend Buhari's Tenure By 6months!!! by InnoBest188(m): 8:25am On May 11, 2022
Omor men

Those evil men wan kukuma kill us all
6months sounds like 6years to my ears

Why would dey give a tyrant like buhari 6 more month

Like WTF shocked

This government just dey add new law

Well it is said that a single mistake can make a man regret throughout his life time

Now I understand

Omor men
PoliticsRe: Tinubu: We Will Build A Stronger, More Prosperous Nigeria by InnoBest188(m): 8:01pm On May 10, 2022
I keep saying this my short prayer

Lead us not into Temptation oh Lord
And Deliver us from any form of evil or mistakes that will make all of us look for Gun ..


Omor men
PoliticsRe: GEJ Won't Step Out Of Nigeria Until He Accepts The Presidential Form - Buyers by InnoBest188(m): 3:27pm On May 10, 2022
Omor men

Those fulanis don dey threaten Jonathan oo

Person just dey dem dey take presidency beg em
No be JuJu be dat?
FamilyRe: What Lesson Has Life Taught You So Far? by InnoBest188(m): 3:24pm On May 10, 2022
Ladymogana:
Life taught me that all men are useless, that men are hypocrites, that men are not important to the world.
Even your dad I guess ??
CrimeRe: Uganda: Family Sprayed With Acid, Home Burnt For Leaving Islam by InnoBest188(m): 11:18am On May 10, 2022
Omor men

Shey you dey see reasons why Africa no fit unite baa

Religion was brought to Africa just to bring disunity lobatan
PoliticsRe: Fuel Queues Persist In Abuja, Black Marketers Sell For ₦300/Litre by InnoBest188(m): 10:59am On May 10, 2022
Not only Abuja ooo
I smell it in lokoja too

Omor men
Out leaders no get our time for now
Na 2023 be dem focus for now
PoliticsRe: Why APC Nat'l Chairman Hosted Jonathan by InnoBest188(m): 9:56am On May 10, 2022
I just keep wondering about those people killing thereselves because of this same politicians

People wey fight because of them last year
How market now na ?

This political cruise dey sweet me wink
Like people killing thereselves because of you while you jump from one party to another

Omor men
This kind Cruise shaa
PoliticsRe: Nigeria Doesn't Have A Proper Commander-in-chief – Wike by InnoBest188(m): 9:47am On May 10, 2022
Remember vividly when Jonathan was in power
When we only had Boko haram
Buhari once said something similar to this
And when he "Buhari" was now the president we now have
ISWAP
Fulani heardsman
Bandit
Unknown gunmen
Wike is now saying this
I wonder what we will have if this man becomes our president

Omor men smiley
Na another propaganda him don dey knack again
Nairaland GeneralRe: Federal Government And ASUU, Who Should Be Blamed? Join The Conversation by InnoBest188(m): 7:24am On May 10, 2022
Even if we keep blaming any of them

Watin go come change huh
PoliticsRe: Ohanaeze To Jonathan: Support Igbo 2023 Presidency To Repay What We Did In 2015 by InnoBest188(m): 7:21am On May 10, 2022
Igbos aren't serious faa

So they are endorsing Jonathan
So after the completing his 4years the power will now shift from there again

Make Una no go endorse person wey go complete the 8years

Omor men
Na Hausa get Nigeria abeg
Fight with your ancestors if I'm wrong
TravelRe: Is It Possible To Study And Work In Canada With Just Your WAEC RESULT by InnoBest188(m): 7:09am On May 10, 2022
Omor men

Nothing no fit happen Shaa
PoliticsRe: The Game Behind The Numerous APC Aspirants, Despite The High Cost Of Forms. by InnoBest188(m): 7:08am On May 10, 2022
With too many people contesting for the seat of president

It shows that there's danger ahead men

Dem don discover say the country don dabaru so everybody wan try make him or she reach there
So that they would loot there last looting, turn the country to something else
Den japa after executing there plans
Leaving the masses in adject poverty

Omor men
Last last Somali go come better pass Nigeria


Mad people everywhere
PoliticsRe: Ayade Receives APC Presidential Forms From Groups, Pledges To Fix Nigeria by InnoBest188(m): 10:11pm On May 09, 2022
Omor men wink

This Apc chairman cashapp tag dey always dey active Shaa grin
Everyday him just dey cashout

This are governors of states in Nigeria buying presidential form worth 100milli
Not talking about how to end this ASUU strike
I smell war in Nigeria faa

Omor men cry
PoliticsRe: IPOB: See Foolish Questions by InnoBest188(m): 9:01pm On May 09, 2022
Mission impossible ³

Pikin just dey e just say e wan suffer

Shey na as ena dey kill Una self so, Una wan take come together nii ?

Even if the Biafra come to existence now how many Igbos remain wey wan create the country

Omor men

Mad people everywhere shaa
PoliticsRe: Bola Tinubu In Katsina, Meets Delegates by InnoBest188(m): 8:49pm On May 09, 2022
Lead us not into Temptation
Deliver us from all forms of evil oh lord

Omor men
PoliticsRe: I Am Already APC Presidential Candidate, Others Are Mere Aspirants: Tinubu by InnoBest188(m): 8:47pm On May 09, 2022
Jagaban of Lagos
Has spoken

1 2 3 4 5 6 7 (of 7 pages)