Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,190 members, 7,822,011 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 01:19 AM |
Nairaland Forum / Inoki247's Profile / Inoki247's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 508 pages)
Politics / Re: PAP: Bank Accepts Responsibility For Delay In Beneficiaries’ Stipends by inoki247: 4:22pm On Apr 20 |
Lol na money wey people wan use book Ogogoro una dey delay so |
Crime / Re: How I Was Duped Yesterday! Nairalanders Please Help by inoki247: 10:47am On Apr 20 |
drugBaronTINUBU: Ehn Virtual betting also involves printing of receipt.... Before he submit and print he should have asked for money.. . |
Crime / Re: How I Was Duped Yesterday! Nairalanders Please Help by inoki247: 10:13am On Apr 20 |
Lol how can you print a Ticket for someone without taking cash from him first even if na ur Papa sef u no suppose print receipt for him unless he pay first.... 35 Likes 1 Share |
Sports / Re: Guinness World Record: Davido, Sowore Turn Up To Support Chess Master, Onakoya by inoki247: 6:56pm On Apr 19 |
Ok |
Computers / Re: Man In Pains After Scammer Sold Him "Apple Tile" Disguised As Macbook by inoki247: 6:02pm On Apr 19 |
Lol ask him the price he buy am mak we start from dere... There's Alot of verified online gadget store buh cheap things will lead Dem to where dem no know.... I remember when Wish or wetin the app name dey sell goods online u fit see AC after u order and get delivery and see say na dummy u order..... 8 Likes 2 Shares |
Travel / Re: A Vehicle Without Driver Kills A Woman In Anambra by inoki247: 5:28pm On Apr 18 |
Lol as I see Vehicle without Driver I first think say technology don reach Nigeria or na Ghost buh the heading na jus for traffic.... |
Business / Re: Why Prices Are Still On The Rise Despite Appreciation Of The Naira by inoki247: 4:24pm On Apr 18 |
Lol Dem don go back to blaming of Petrol.... The only thing av always notice is that if anything no dey Fall Rice dey always fall... 2 Likes |
Politics / Re: Governor Ododo Helps Bello Out Of Abuja Residence Amid EFCC, DSS siege by inoki247: 6:41pm On Apr 17 |
Why the guy no wan answer EFCC invite... When Fayose leave Govt na him pack him load go derr office still customize T shirt .. 7 Likes |
Business / Re: 10 Key Impacts To Expect From Dangote’s Diesel Price Cut To N1,000 by inoki247: 5:29pm On Apr 17 |
Ok still fair this the real Fuel that determine production country wey no get electricity will consume more diesel for Production and logistics.... 3 Likes |
Crime / Re: The Origin Of The Ban On Spraying. by inoki247: 2:30pm On Apr 17 |
Lol I don't even know why people can't even live without cash in this a modern age.... Transfer will give u alot of rest of mind nd not even cast u to the people around.... Drum wey get Water no dey make noise.... 1 Like |
Family / Re: Most Parents Of Today Are Raising An "Overdependent Generation" by inoki247: 12:33pm On Apr 17 |
Lol |
Crime / Re: EFCC Arrests Suspected Internet Fraudster In Port Harcourt With Charms (photos) by inoki247: 3:11pm On Apr 16 |
Lol Black Soap wey we dey buy for street easily at cheap price use am bath nd look fresh buh as Yahoo Boy don dey use am to come near the Soap and Shnapp come be like taboo bkuz once people spot them in ur house Dem go think say u sef don dey use juju.... If people see ordinary local Sponge for ur house next thing Dem don tag u as Wu dey du juju..,. 3 Likes |
Business / Re: Naira Hits ₦1,000/$ Ahead Of CBN Sale To BDCs by inoki247: 1:19pm On Apr 16 |
Lol BDC wan play CBN fast one Incase dem wan sell for 1050 naira... 4 Likes |
Politics / Re: Electricity Consumers Decry Low Supply As DisCos Prioritise Band A by inoki247: 11:02am On Apr 16 |
Lol Band A dey cry say dem no get light other band dey cry say na band A dey enjoy Wu we go believe like this... For my Area na BANDit dem dey.... 7 Likes |
Science/Technology / Re: Disabled Goats Getting Wheelchairs From Community Aid by inoki247: 10:35am On Apr 16 |
Dey play.. Make the Goat mistakenly pass my community Dem go roast am sell the wheel chair to iron condemn use am buy ingredient and firewood to roast am.... 4 Likes 2 Shares |
Business / Re: Diesel Takes Up 80% Of Our Profit - Manufacturers Association Of Nigeria (MAN) by inoki247: 5:55am On Apr 16 |
This is the real Fuel that needs subsidy.. . You will use Diesel to Produce cause there's no Light still use Diesel to du logistics..... I believe if Diesel is so cheap produce will get cheaper.... 3 Likes |
Food / Re: Nigerian Housewife’s 1980s Grocery List Goes Viral by inoki247: 8:39pm On Apr 15 |
ambale: You're the one who didn't know what you're saying with price of Peugout then people wey get Peugout motor no reach 1m people now even dog fit buy car even if na accidented..... U will get to one street u will know the rich man derr almost all street is subjected to only one rich man not now that your neighbor, friend will be Millionaire una no go see una sef reason.... |
Food / Re: Nigerian Housewife’s 1980s Grocery List Goes Viral by inoki247: 6:01pm On Apr 15 |
Lol doz years how many people make am.... Cement was so cheap and people are still building mud house and Face me and Face u house ... Now things are cost buh people can still afford dem you will hardly see someone with face me and face you plan this days everybody that can afford cement wants to build flat or mansion... If dem tell most of you always doing this comparison to go back in time to doz Years you won't spend a week before you run back to this present year.... 20 Likes 3 Shares |
Politics / Re: Dangote Refinery Rolls Out Diesel In Trucks For Local Consumption (Video) by inoki247: 3:31pm On Apr 15 |
Make Diesel price go down more... 2 Likes 2 Shares |
Politics / Re: National Grid Restored After Fire At Afam Power Plant. by inoki247: 2:31pm On Apr 15 |
Lol 2min Man last pass Nigeria Power grid small thing he don fall.... 3 Likes |
Romance / Re: Nigerian Man Speechless After Spotting A Man & His Very Tall Wife (Video, Photo) by inoki247: 2:01pm On Apr 15 |
Hmmm.... Everything na content now people can't just mind there business.... 19 Likes |
Politics / Re: New Band A Tariff: NERC Orders Automatic Downgrade After 7 Days Non-Performance by inoki247: 1:15pm On Apr 15 |
Lol make una dey enjoy una band... |
Religion / Re: Dunamis Church 'Fake Testimony': Anyim Vera Deserves An Apology by inoki247: 9:29am On Apr 15 |
Lol naso the woman go popular dem fit start to donate for her 19 Likes |
Properties / Re: Ghanaian Man Excited At Mansion His Brother Built For Him While He Was Abroad by inoki247: 6:28pm On Apr 14 |
Some people left the group chat... 2 Likes |
Politics / Re: Olumide Akpata Attacked In UNIBEN, Blames State Government by inoki247: 9:24am On Apr 14 |
Lol na Family matter.... 2 Likes |
Politics / Re: Police In Lagos Take Action Against A Gang That Lures Young Men And Rape Them by inoki247: 9:13am On Apr 14 |
Men sef don dey turn endanger species.... 8 Likes |
Politics / Re: Christian Elders Forum Says Foreign Terrorists... Have Taken Over Nigeria by inoki247: 8:49am On Apr 14 |
Lol na dem detect say be foreigner... 1 Like |
Travel / Re: Irukera Seeks Probe Into Foreign Airlines ‘Predatory Pricing’ Against Air Peace by inoki247: 7:50am On Apr 14 |
Lol that's the Monopoly they always cry about that the Govt is always doing to Dangote... Everybody should set his price.... Air peace wants to fly international cheaply buh Local flight Cost pass anything.... 4 Likes |
Politics / Re: Lagos State Government Issues Urgent Drowning Prevention Advisory by inoki247: 6:29am On Apr 14 |
Hmmm.. If u like call me village man ordinary Pot hole with water I no fit near am to av fun the water wey dey from Shower for house don du me..... If I go beach sef I no dey near the water... Severally have enter boat and his Life Jacket life no get Part 2 mak another person no come dey reap wetin person Neva even enjoy half of it..... 2 Likes 1 Share |
Romance / Re: My Experiences, After I Slept With Her, by inoki247: 7:55pm On Apr 13 |
Na ATM u sleep with Ok can u sleep with her near CBN I want to check something maybe money will be coming from CBN too... 2 Likes |
Politics / Re: Veteran Journalist, Rotimi Sankore, Is Dead by inoki247: 4:17pm On Apr 13 |
RIP... 7 Likes |
Food / Re: Locally-produced Foods Now More Expensive Than Imported Ones by inoki247: 12:05pm On Apr 13 |
Judolisco: Buh the same rice is coming down so what's there Excuse.... They're no more blaming Fuel Price but Dollar.... Or Rice wey dey come down the Govt reduce fuel price.... |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 508 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |