Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 580 pages)
Lol the Last time I checked no region have been stopped from contesting... Goan convince the voters offline.... |
Lol with all the threat of Sanctions he see say China no send him Papa... Na him fold las las,... |
We Sha fit dey chop Dem if we no fit marry Dem |
I guess we are born to die.... Life is vanity buh still aquire what you can and enjoy life while stock last .. |
Hmmmm I jus hope the story coret.... Cause na same people dey run organ harvest... Na Dr facilitate Ekeramadu Pikin Donor... |
Election is coming Dem go share free cap... |
Na Police need this thing pass with Alcohol test... |
Depending e get some bank if you run ordinary dere Savings well you don't need to go anywhere from inside the app you will qualify for some million. |
Kalulu44:When I be Tenant sef I enjoy pass when I become house owner at least I no dey worry to see anything to fix.. |
Lol Sowore Dealer looking at him with one eye.... Born again Person wey we dey count on say if he enta make he come legalize igbohh go give him life to Christ ke... |
LMAO my house I still dey get something to fix every year... |
LMAO who ever came up with that formula Dem suppose go beat him like Tiff... |
This Saner clime are not really up to the hype.... Dem dey smuggle car out of the country successfully... They're just blessed with Law abiding citizens imagine people smuggling out car from a country like say na Pin.... |
Lol he fit be at cheap rate like that..... All the Christian genocide na scam from Dem... Dem no dey come for any intervention... |
Dem go dey alright las las... |
Stay fit stay fit las las fitness still kill am.... |
Mak everybody getat abg... |
Lol nob Lagos dere people no go too worry there won't be any uproar ... . Buh on a serious note this law is what the one way people needs... |
All this one no dey come rescue anybody... Na who Dem go dey use make money from and will always bend to dere command Dem dey find.... |
Lol Dem suppose call DJ chicken for them to come play for Dem,... |
LMAO I jus cut down the tree at the back of my house inside another person's compound cause is disturbing my compound.. As Nigeria dey some freedom dey wey no go cost u anything... |
Lol if u like take only water through ur days on earth something will surely Kpai u..... Life is short stay away from taking too much of everything... |
Lol same people crying about Godfatherism... Don't mind building dere ambition on another politician not what they will do differently or on dere own conviction... |
Which one be this again.... Are we going lockdown again mak Dem let us know fuel don kuku cost mak everybody dey work from home. |
Hmmmm na for we to be working from home like Covid ... |
Jandminded:If I'm seeing 16 percent to 17 per annum my monthly spending will be in 400k range ... At least I'm not living in Lagos or Abuja so I'm good... |
Hmmmmm Oppositions full of Jokers and bigger men with ego.. |
Onewazobia:If I break it down to monthly at least monthly I will have 400k. All I need to do is mind my business and don't do more than myself. Take 50k out of it monthly for family health insurance... How many people even earn 300k monthly in Nigeria.. 16percent is still fair treasury bill have done 19 20 sef na this year own low... 16 percent per annum is not bad I don't live in Lagos or Abuja and for me to have that I already have my own house... |
Onewazobia:17 to 18 percent per annum is enough for me nd my family yearly I don't live in Lagos or Abuja and for me to have 30m I already have my own house... If I break it down to monthly at least monthly I will have 400k. All I need to do is mind my business and don't do more than myself. Take 50k out of it monthly for family health insurance... How many people even earn 300k monthly in Nigeria.. |
Lol must I even invest in any business I will push my money in TBills and be guiding with the money wey TBills dey give me... I will not goan use 30meter to sign up for Premium Modern slavee trade... |
hmmmm anywhere person go nothing good reach minding someone business nd be law abiden most especially as a foreigner... Make Govt no go dey use person settle score.... That's why I look at people always shouting diplomacy if u go another country go misbehave that Jail wey dey smell for ur head u go du am.. |
Lol Bank wey dere App dey act like Old people still go hire old person |