Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,134 members, 7,818,420 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 02:56 PM |
Nairaland Forum / Inoki247's Profile / Inoki247's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 508 pages)
Politics / Re: Internet Disruption: NCC, Confirms Repair Works Ongoing On Undersea Cables by inoki247: 2:00pm On Mar 16 |
Una still Neva tell us the cause of the Cable cut shey na Shark go chop Cable or negative go touch positive 11 Likes |
Culture / Re: Full List Of Past Olubadans by inoki247: 12:37pm On Mar 16 |
He come be like everybody jus come taste the throne... |
Politics / Re: Nigeria’s Agric Exports Facing Rejections Overseas – WTO DG, Okonjo Iweala by inoki247: 8:25am On Mar 16 |
Lol exporting Beans on Snipper.... 18 Likes |
Celebrities / Re: I Can't Marry A Woman Who Is Not A Virgin - Ned Nwoko (Video) by inoki247: 7:32pm On Mar 15 |
Lol Virgin Hunter.... Mr Ned shey dem don update u say dem dey edit pvssyy now to look tight nd look like say na virgin.. Fake Virginity dey I jus say mk I update you..... 91 Likes 11 Shares |
Celebrities / Re: I’ve Given My Heart To Relationships But None Worked Out – Timini Egbuson Lament by inoki247: 6:23pm On Mar 15 |
Give it to a Dr then dem go get Wu need am .... |
Phones / Re: Internet Blackout: MTN Is Not As Committed To Nigeria As Glo Is - Reno Omokri by inoki247: 6:16pm On Mar 15 |
Lol Dey Play.... Glo user no dey even complain about Network outage... Have never seen on Glo user Status complain Abt dere Network bkuz dey don't even av network to complain Abt they don't av network to post and complain.... I don see on NL, Whatsapp Status, Twitter people complain about Airtel and MTN network.... Buh Glo user not having network is norm to Dem no be new thing they don't care Abt Network.... 32 Likes 2 Shares |
Crime / Re: Man Raped 9-year-old Daughter In Adamawa, Blames Alcohol And Drugs (photo) by inoki247: 5:24pm On Mar 15 |
Make the kill him too or feed him to Lion and blame alcohol and drug too... |
Agriculture / Re: CBN Resumes Agric Funding With ₦100 Billion by inoki247: 11:23am On Mar 15 |
Lol people will resell the Fertilizer..... The last fertilizer I bought get Not For Sell tag on it and the Nigeria quote of arm on the sack... 3 Likes 2 Shares |
Culture / Re: Meet Oba Owolabi Olakulehin, The Next Olubadan Of Ibadan by inoki247: 10:57am On Mar 15 |
Still organized than all this Soun, Alafin wey Mata dey go court.... 12 Likes |
Crime / Re: Police Arrest Armed Robber Who Dresses Like A Lunatic To Kidnap And Rob Victims by inoki247: 9:57am On Mar 15 |
Lol this one go make people dey pass aggression on people wey mad truly around the area.... 16 Likes 1 Share |
Family / Re: Nigerian Man Living In South Africa Needs Help Reconnecting Back Home by inoki247: 2:37pm On Mar 14 |
Lol |
Politics / Re: Ndume: 10 Senate Leaders Including Me Got Over N200million Each For Constituency by inoki247: 11:54am On Mar 14 |
Lol.... I have no problem with whatever they're getting... Where I av problem is will the money even be used to develop dere constituency nd will the masses in dere constituency feel the impact.... 2 Likes 1 Share |
Family / Re: Newlywedded Nigerian Lady Discovers She Married “I Better Pass My Neighbor” Gen. by inoki247: 11:09am On Mar 14 |
Hmmm.... Everything is for SM consumption now.... I'm sure if is the other way round dey might tag the man petty.... 5 Likes 1 Share |
Family / Re: My Brother Blocked Me On Whatsapp Because Of Laptop by inoki247: 9:00pm On Mar 13 |
Lol this kids thinks is easy.... Until they also grow up nd become an uncle or brother to someone and see nobody's stingy is jus not easy been an adult..... 2 Likes |
Celebrities / Re: Charles Inojie Slammed For 'Not Mourning' Mr Ibu, His Late Friend by inoki247: 5:19pm On Mar 13 |
Lol must everything be Validated through SM..... U know wetin he don dey du since he die.... So if person die mak life no go on or mak people no chop again.... 37 Likes 5 Shares |
Education / Re: Privacy Breach: JAMB Warns Against Enrollment Of Minors by inoki247: 4:54pm On Mar 13 |
Lol |
Food / Re: See The Onions I Bought At N1500 In Kano Today by inoki247: 4:52pm On Mar 13 |
Lol I Pass I don't eat Onions.. . Money wey I go use chop well mak I use am buy only spice for food... If anybody comes here with that Onion is good for the eyes shiit if is so good we no suppose dey get blind people go use am cure dem.... |
Car Talk / Re: Peugeot 504 Price In 1975 Vs Price Of Bread In 2024 by inoki247: 3:56pm On Mar 13 |
Kukutenla: Lol nonsense to you... Peugout is 1500 and you couldn't inherit 1 from your forefather.... |
Politics / Re: Food Insecurity: CBN Announces Allocation Of 2.15m Bags Of Fertilizers by inoki247: 3:33pm On Mar 13 |
Lol people will go and resell it.... The Last Fertilizer wey I buy the Coat of Arm dey d sack and it was written clearly Not for sell.... |
Car Talk / Re: Peugeot 504 Price In 1975 Vs Price Of Bread In 2024 by inoki247: 12:30pm On Mar 13 |
Lol this shitt I'm seeing it everywhere.... And how many people have this... We need the population of people that can buy this... As poor as the country is right now up to 50m will buy 1500 bread can 50m people of that generation buy the Peugout.... If the car is easy to buy den almost everybody in Nigeria will own it in 1975.... The value of 1500 right now and then isn't the same and the work you will do to earn that 1500 is not even the same with now.... 6 Likes |
Business / Re: Nigeria Asks Binance To Disclose Top 100 Users, Executives Remain Detained by inoki247: 9:57pm On Mar 12 |
Justinlean02: Lol maybe you're on the wrong NL,.. When he reach 68k there was a News Abt on FP.... Today or yesterday there was News on FP saying it has hit 70k 3 Likes |
Business / Re: Nigeria Asks Binance To Disclose Top 100 Users, Executives Remain Detained by inoki247: 9:53pm On Mar 12 |
Lol since the ban the Dollar jus stay for one place... Make the Dollar try go down na abi he don reach bus stop ni... 15 Likes 3 Shares |
Religion / Re: Lady With Speech Handicap Spotted Preaching The Gospel (Video) by inoki247: 9:28pm On Mar 12 |
Lol this place looks like Ghana.... |
Politics / Re: Rowdy Session In Senate Over Budget Padding, Constituency Projects by inoki247: 2:41pm On Mar 12 |
Lol so dem dey du Freshers too for NASS.... Freshers dey colet lower money.... 18 Likes |
Crime / Re: 4 Men Gang-Rape 20-Year-Old Lady In Lagos, Record Action & Post It On Facebook by inoki247: 1:17pm On Mar 12 |
Make dem Sha no turn Nigeria to India... Na the two Religion and the 3 tribe even represent here.... 7 Likes |
Crime / Re: Police Arrest Sergeant Samuel Imakor For Slapping Woman In Edo by inoki247: 12:02pm On Mar 12 |
The one wey dey flog people nko... 2 Likes |
Sports / Re: Commonwealth Record Holder, Rafiatu Lawal Wins 3 Gold Medals At African Games by inoki247: 11:29am On Mar 12 |
Lol this one no fit be Wife Material.... She go dey lift the husband anyhow anytime he misbehave.... 1 Like |
Foreign Affairs / Re: Haiti Spirals To Collapse As Gangs Tighten Grip by inoki247: 10:53am On Mar 12 |
Lol country of few people still not getting right and confused... 2 Likes |
Crime / Re: Court Orders Forfeiture Of 36 Cars Stolen From Canada by inoki247: 7:27pm On Mar 11 |
Lol after displaying to ur Village people say u sef don buy car mak u come discover say ur car dey part of the stolen car..... Naso most people iPhone be na stolen iPhone dem dey use until village people will answer dere Japa prayer.... Buh on a lighter note this people Port too are porous na hyping dem jus dey use hide dere own how 300 plus car take leave una country without verification wen no be Paper... That's why I look at people always shouting saner Clime our corruption are jus noise if u enter this people system you will discover they're worst na Media dem dey use hide am .. 9 Likes 1 Share |
Politics / Re: Food Crisis: Reopen Land Borders, Kano Governor, Abba Kabir-Yusuf Urges Tinubu by inoki247: 7:03pm On Mar 11 |
Lol you mean your Niger Border.... When the Southern Border was Locked everybody was okay with it.... Buy things in Nigeria right now is more cheaper than buying from neighboring countries due to currency floating.... If u try buy car from Cotonue now na gbese u go enta straight.... 9 Likes 1 Share |
Celebrities / Re: This Is How To Do Giveaway— Tiktok Lady Knocks Davido Over N300million Charity by inoki247: 6:32pm On Mar 11 |
Lol Internet where everybody is a Special Advicer ask Dem who av dey help dey will go on mute.... Imagine comparing someone using the money for his constituency project to du Giveaway and will be needing people's vote soon and a private citizen who doesn't need people's vote... 6 Likes |
Properties / Re: Juju Calabash & Ritual Sponges Found In Demolished Lagos Mansion (video) by inoki247: 4:18pm On Mar 11 |
Lol some grace get craze.... |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 508 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |