Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 580 pages)
tishbite41:Dem dey hail am u come here for dere mouth say Dem dey desperate dey find VP no b una dey gum body? Abi if Agberoo hail you for street that one don translate to Dem wan make u dere president? |
Lol na see finish dey cause all this things... Na people wey dey rate the other guy I dey always laff his fans come online make noise about winning elections before 12.... Person wey Tinubu no rate... He no dey even mention him name.... He knows who fit give him headache... |
He jus get free Visa and free flight like that... This kain freebie dey purge belle.... |
Patojargz:Leave all this talk mago mago is non of my business whoever is announced is the winner.... Any mode anyone like use if he no win u no dey get shi shi.. So find verifiable escrow come So after primary if na Obi/kwankwaso message me mak we game.. |
Patojargz:Lol any form of rigging produced by you as how ... So if you win a football match through VAR bookie no go pay you... We are betting on him not winning any mode them use is non of my business.. I'm betting on him not winning not on using video.... Abi na Video go rule you? |
Patojargz:Leave all this talk and put your money where your mouth his.... Abi u no wan chop free money? |
Patojargz:Shebi u dey knowledgeable... Let them give him and find one Escrow come make me and you bet 1m to 2m stake urs on OBi.. |
Enupo.... I pray mak ADC give Dem.... At least Una go calm down imagination go clear for everybody eye... You people wey dey fear to go Primary hunting for consensus dey talk about winning by 12 naso that guy wey score 5 or 6 for him polling unit in Abuja say him win during AMAC election.... The worst part even Kwankwasiya no dey talk all this thing or say Dem dey find VP na Obedient Sha dey force Dem sef gum body... |
LMAO 🤣🤣 In one word everybody's working for Tinubu... If Tinubu dey read all this News online he go jus dey shake him head say the power wey people carry give him pass wetin he think.. |
Omo life don carry her handicap.... Moving in silent sometimes is better than when you're moving you start telling people and throwing tantrums you don't know where the enemy fit follow... |
Well the News don get the attention of people wey like such News already... Something wen u hear am e no even make sense.. If the Govt are taking 52kobo how come you still help the Govt to construct road in form of tax cut... If the Business no pay Dangote he go don close down all this one are just wynin... Or na 50kobo on all him Spaghetti, Tomato Paste, Semo also? |
Lol which kain Cap dey this one head Make who no mind At home complain about the economy.... Outside with different economy go dere still go misbehave.... |
FBIBOT:So someone will wake up during Trump first term as an incumbent will decides to use his money to contest in same party against him.... Is that not different from using your hard earned money to play Bettt... |
Sermwell:If you've ur own money wey u hustle hard sweat for can u contest such? Sometimes you people talk like you're kid.... So you will carry your hard earned money and contest against an incumbent president in same party... If you don't know what to do with your money just go use am start charity... |
BATified2023:Leave all this Payment talk without Payment who gets Atiku aura for the party... You think everything is money all he will do is they all know post go reach there end that alone is more than money.... Or you think na Money Tinubu offer Akpabio or Wike.... Even people like Kwankwaso jus want back his Kano structure in peace wey don dey dilapidated so no be about money. Na Only Obedient dey shout Obi/Kwankwaso I never see one Kwankwasiya talk am na obedient dey famz that one.... |
Innomach:Lol Vanezuela go about causing trouble abi? |
Dem no get Oil so Trump no go too worry.... Na only Oil fit make Trump dey take some risk |
Lol sending Email Baba fit dey leave trail Incase in future if divorce wan go show.... Evidence go too dey..... |
Childbirth is like a death sentence even if they tell most women that they shouldn't try to get pregnant they're still willing to take the risk.... Make God jus dey.protect us... RIp to the dead.... |
Lol derr spirit still dey the Party..... Dem jus dey wyn derr supporter.... |
Dem don dey realize dere mistake Dem don go dey withdraw dere own case Dem sef... |
That's how he manipulated the Market all his friends cashout from the Oil trading cos Dem don know the market wey go move doz week... |
Lol anybody wey wan match there insecurity make he ready to hear genocide and innocent citizens.... The fastest way to lose tell them you go remove there lovely sharia... |
Lol they've the Media and international Media too... They will call it innocent people so we can colet sanctions and nobody will want to sell us military equipment anymore.... I believe any strike now the Military need to start taking pictures and videos to keep first as evidence use Drone to capture the scene first for backup to counter doz fake Media... |
This world you can be minding your business and still colet.... The world is brutal .. So without video or CCTV footage Una hold person.. |
Well na some people personal Lord and Savior most especially awa Nairaland Resident pastor.... |
This Man just turn himself to full time spokesman and Banger Boy..... During Obama and Biden tenure for Months America dey forget say Dem get President.... But this one every seconds his online like Lekki baddiee wey dey find customer.... |
There so called elite will soon come out and tell us they're arresting under age.... For that side Terrorism be like Juice to Dem... General and Military personal will be killed like chicken no noise once the terrorist start getting bombed they start telling us they're innocent citizens.... |
Kushites:If it gets to my turn and i need to also be wiped off for my community and my family to have a safe environment I'm ready is it not safe and good to wipe out anything that's causing unrest in an environment for once for another set of people to have peace.... You people are just terrorist sympathizer.... You want to deal with Insecurity in the North without collateral Damage. Core Northerner have never protested against insecurity that shows they love there terrorists they live with them.. Is only Jos and Benue we see always protesting cause they want peace and we have never seen them calling terrorists innocent citizens once the Military comes to strike even though they don't experience air strike... |
That's how some people came out the other day and start saying people are innocent fisherman.... Fisherman with Hilux.... This Same Boko will strike waste our Generals and military personnel people will cry buh once they get hit people will come out to cry and call them innocent citizens.... Can insecurity in the North be dealt with without any collateral damage isn't possible cause there people love them like normal citizens... Apart from Jos and Benue Core Northerners no dey protest because of Terrorism... |
If the insecurity in the North wants to really be dealt with Alot of collateral damage will happen.... If not na like this we go keep dey live... There's no Air force hit that this people have never tagged innocent citizens.. They keep wasting our Generals and military personnel for how long .. The other day Dem say Fishermen people wey dey use Hilux and get gun... Even though Benue and Jos people have never gotten an Airstrike have never seen there people come outside to cry once Our Military men pounce on terrorist buh this core Northerners they just love those terrorists.... We want a ruthless actions without collateral damage okay oh... |
Baba no get plan to retire or what? |
