Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 580 pages)
Why can't they just work with people they meet on ground... Abi this people are not different from new tenant trying to pursue an old tenant... |
Na him Birth right so far na SE region dere people no worry.... Na another region dey give Dem erectionn.. |
Banger boys behaving like terrorists online.... |
Nobody really confused reach this people.... I wish another person don hijack the ticket before he went back... All this politicians no really wise like that people just dey overate Dem... |
Lol no be this Man dey cry during Covid |
LagosOrigin:Lol the same Japa that reduced in Anambra when Dr went on strike for 13 Month.... You people and repackaging like say na another person... |
Boring Tape... Make una dey put more effort next time abg ... |
Well there people gain through trade anyway... People who invested in oil from the beginning knows how much Dem see... |
phemray:Let's even leave Government... Imagine you having 12 siblings abg when you wan make am.. Before you hustle see small change billing from home left and right don hit u... |
SonOfWords:Now we with still 4 siblings complaining about Billing people living abroad complaining about family billing never even get 19 siblings.... Imagine having 19 siblings as a southerner abg when person wan come mak am... |
Lol na why I dey look people wey dey argue say Northerner dey inflate dere population... People wey dere government dey organize free wedding for... The one wey dey sell fruit for junction sef dey get 3 wife sometime... My security for farm na 2 wives he gets with 13 kids and me wey employ am dey even fear to have 3. |
Lol this one go soon consult Wike.... I remember last election when Baba was begging Wike so bad to give him Federal and hold the State... Imagine begging structure of criminality.... |
Lol as Nigeria no dey he mean say we jus dey born dey go. |
I jus pray make God dey give person good health... Health care in Nigeria is something else when Dr dey use YouTube, chatgpt what do you expect some na aw there Ticket for Sporty go play or handicap dey dere mind... |
I hope he pays well and stop using mus people like slave... Bkuz his payment isn't really different from what the Chinese are paying our people... |
I wish the NAF can just start bombing Dem and people wey dey parade Dem all... |
So there economy is sitting on a gun powder... I dey sure say if Dem Torchlight Indians and Pakistan Dem go dey make pass all this.... |
Make una win Primary first... Abi una type of democracy na make Dem dey handover to una... |
People no dey read news again or Dem blind.... Once Dem see strike the next thing they start cursing dere country... |
Are we still on this matter.... The person wey write the story Den sef dey act like say na Nollywood... |
That woman no wise you already have the momentum In APC.... As people abuse APC reach no major party have ever given women such an opportunity before... |
So make I leave my Papa house for country wey Dem dey pay rent monthly... Abg oh I ready to split the bill for my Papa house... |
One man dey outside dey observe... The outside man go dey smile like this cause for the next two years he go dey shine the shoe... |
This one na slave trade.... Mak she jus dey go home.. |
Badagry na like Border he go deh easy for them to do exportation.... Unless na juju or the money... Dem no put Gun for person head how Dem dey turn people to slave inside dere own country |
Kwankwaso jus want him Kano back jejely... |
Gboss247:CBN is 26.05 My bank charges me 4 percent monthly from my bank loan.... So if I take 1m from my bank they only charge me 4 percent for that month... So shey na CBN I borrow from and CBN 26 percent is per annum not per month. Why will ordinary recharge card be doing 25 percent when ordinary commercial bank do like 4 percent monthly.. MTN Loan from onset started from 20 to 25 percent before even CBN dream of 26 percent.. Have attached my bank percentage screenshot.
|
Lol small Fintech wey just dey grow una wan run Dem street ASAP... With the way things are going na Yahoo boys next generation go dey employ las las cos most of Dem will be old taker wey lata get job.... |
Nigerians love slave trade.... That interest doz Service providers are charging are just too much. 25 percent on little money is just too much ... |
OredoPikin:I no send u na example I give u.... Wetin I wan talk wey una Neva call Northerners shebi na una dey dig borehole for Northerner stopping Dem from taking gutter water... Una Sabi gaslight people.. Na me comment na u first come my mention crying... |
OredoPikin:If Agberoo shout your name it means they want you to be there president abi? You don see any of his associates tells u dem wan become him VP? |
Dem get spelling issues which one be Movememt.... From Deligate .. I never see anyone in Kwankwaso camp even clamor for this na them Sha dey du attachment by force.... |