Stats: 3,165,944 members, 7,863,341 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 03:50 PM |
Nairaland Forum / Instinged's Profile / Instinged's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
cenaman:attention seeking pig 1 Like |
![]() |
the npower dis October have done more harm dan good... Borrowed 1200 MB Borrowed 5000 from Mom Borrowed 3000 from Homies Borrowed 1000 from Malam Took total 1300 of Bread/Tea/sugar and groundnut from Malam Borrowed 15000 from Carbon to pay back 18000 expired 10th of Nov Promised Babe 3000 You don enta wahala now...to comot go outside na problem. Make God come bless you make dem cancel Npower 6 Likes |
![]() |
alienvirus:dey r d real naija youths...u r nt supose to be normal in nigeria...na God save us |
![]() |
HOW I GO TO CHURCH: WEDNESDAY PRAYER MEETING 6PM TO 7PM THURSDAY BIBLE STUDY 6PM TO 7PM SUNDAY SUNDAY SCHOOL/PRAISE & WORSHIP 8AM TO 9AM CLOSE OTHER THINGS NA WASH 2 Likes |
![]() |
beautiful |
![]() |
I PRAY MAJORITY ARE APC AND YAYA BELLO SUPPORTERS...RIP TO THE NEUTRAL AND PDP SUPPORTERS AFFECTED 1 Like |
![]() |
ChoCho54:bro..am an ECWA member plus am a strong PDP supporter...to giv u a picture of me..i just feel Osibande accordin to d dullard is way better |
![]() |
Zhdzhdf:GO USE AM BETTR UR LIFE N UR FUTURE CHLDREN OWN FRST 6 Likes |
![]() |
Southsoul:by Gods grace...naija need get tins straight for once...i cant just Imagine Tinubu to be my president..dis dude will sell nigeria to his families... 2 Likes |
![]() |
STOP FORCING LEADERS ON US OSINBAJO IS ALL WE SEE 2023 OSINBAJO MUST BE OUR PRESIDENT 2023 WE WILL DIE SUPPORTING Osinbajo 2023 WE WILL SUPPORT OSINBAJO WITH OUR LAST BREATH 2023 WE NEED A NEW AND BETTER NIGERIA ONLY OSINBAJO CAN BRING US NEW NIGERIA WE ARE TIRED OF ANIMALS RULING US OSINBAJO 2023 OR NO APC Please anyone from anywhere upset with this post should not be upset am just speaking for Myself, my Family, 50% Christians, 50% Muslims, 50% Yorubas 30% Hausawa, 30% Igbos, 60% Middle belters and every concern Nigerinas that will see reason to support Prof (SAN) Osinbajo. For God sake we need a very sane, unbias, intelligent, responsible, wise, loving, humble and sensible individual like Osinbajo. From the things i have seen and understood about this man, i see him as one person God loves so much and anything he touches make sense. Whenever he meets with any world leader or make a deal with any world leader, the result is always WOW. Checkout his performance whenever his principal is out of country, thats when reasonable people come visiting the country and wants to do something with Nigeria. He seems to get the attention of the world leaders and the love they show is written all over. This man handled NPOWER scheme and everything going smoothly; although the pay is nothing to some people but doing alot for much and wider people. How much does private schools even pay graduates or how many states government even pay teachers. WE NEED OSINBAJO 2023 WE WANT OSINBAJO 2023 TO DELIVER US WE NEED A SANE LEADER LIKE OSINBAJO 2023 WE WANT UNBIAS PRESIDENT LIKE OSINBAJO 2023 WE ARE TIRED AND WE WANT OSINBAJO 2023 ANYTHING OTHER THAN OSINBAJO 2023 IS NOTHING OSINBAJO 2023 OR NO APC 2023. I LOVE DAVIDO MUSIC TO COLDPLAY NO BE HATE SPEECH #OURCIVILRIGHT 8 Likes 3 Shares
|
![]() |
current: No interest Savings; There is interest but when u withdraw more than 3 times you forfeit the interest for the month. Current; Can get a POS and can withdraw to zero naira Savings: Cant get a POS and some banks you cant withraw all 8 Likes 2 Shares |
![]() |
mumu man...d man sef don dey vex me i swear...even Lawan get level pass am..authomatically he just number 6 in the country...useless ppl n country...how can a Prof (SAN) be an erand boy to wawa 5 Likes 3 Shares |
![]() |
iammo:I HAVE A FULLTIME JOB BIATCH BUT SHALL DEDICATE TODAY FOR COMMENTS...AS U ALL TINK U D ONLY ONES DAT CAN TALK RUBBISH...MAD PPL DEY EVERYWER TOO....USELESS PPL N SUPPORTERS OF WICKEDNESS, EVIL AND DESTRUCTION....AS LONG AS GOD IS IN EXISTENCE....U MUST PAY FOR EVERY BIT OF DIS GOV DID TO US... 1 Like |
![]() |
iammo:ur mumu no go kuku do until d rail crush ur brain or any of ur family member...den headline go read '' MURDER TO DEATH LAST BREATH'' den me go comment TAKE A LOOK PICTURE OF A FOOOL ON HIS LAST STAND |
![]() |
iammo:am not pained...i just want u to get som tins into d comon sense u r suppose to hv but dat hav bin replaced wt Amala...The Wereh av jet out to UK now hope u kw..meanwhile olosi ara ee is here fightin n defendin a failed gov claimin all is well n u wl stil go out to argue wer dey sell rice dat why is it expensive... i sure say u go senior Yusuf Buhari...oga i just dey pity u i swear...u no go understnd |
![]() |
Yahayawabi4:d victory still useless to u n ur family..just dat fulishness wont let u see it...Yahaya MAHUKACI |
![]() |
iammo:if u have common opolo...u wl kw dat APC is worst...after beging fr food frm PDP fans u wl come here to comment trash...May any thing u collct frm any PDP supporter begin to hv negative effect on u hence forth by God grace..shameless mugu 1 Like |
![]() |
iammo:i only advice u..be neutral...but if u say neh..i still pray dat God run ur life n family life as buhari is running Nigeria..and if u cannot say amen to dis den u should kw u r sick in d main brain.. 1 Like |
![]() |
iammo:amen....for finally u brought d curse over ursef...amen amen amen |
![]() |
niyisky:stop supportin lies..even ur god Buhari laugh at u in secret as u bliv he a saint...God may use dis as a punishment against u in d future..na ur chldrn n wife i dey pity 1 Like |
![]() |
iammo:stop supportin lies..even ur god Buhari laugh at u in secret as u bliv he a saint...God may use dis as a punishment against u in d future..na ur chldrn n wife i dey pity 3 Likes |
![]() |
netpro:abi...mumu |
![]() |
wwwihy:abi..i learnt dt hailers now hv a secret market dey buy food stuffs e.g bag of rice cheaper fr less dan 5k...Continue deceivin ursef...nobody u dey do but ursef my brother...so he go bettr mk u use d brain n time dev ursef n thnk me later 1 Like 1 Share |
![]() |
Ladylite:The offering is for the whole family..2kids 100 each me n wifey 200 each x 4 |
![]() |
Here is my monthly expenditure every month for every year. I hardly meet up so i end up taking loans, so i want to know if am the one over spending or how.. I seems not to understand myself, salary will be paid in few days and i cant even meet up with some of these expenses. I have FIVE(5) major places my money goes to 1. FOOD 2. TRANSPORTATION 3. CHURCH 4. SCHOOL 5. HOUSE SALARY/INCOME PER MONTH 100,000 EXPENDITURE BY DEFAULT 120,000 EXPENDITURE PER MONTH 1. FOOD; RICE 8000 BEANS 3000 SPAG 1000 SEMO 1500 YAM 3000 P. WATER 2000 SOUP 12OOO BREAD 2000 TOOTHPASTE 350 WSHING SOAP/OMO 1500 BATHING SOAP 2000 2. TRANSPORTATION OWORO SHOKI TO VI (MON-FRI) 8000 CHURCH 1000 OTHERS(VISITATION) 2000 3. CHURCH TITHE 10,000 OFFERING 2500 OTHERS( CHURCH DEV) 3000 4. SCHOOL FEES FOR 3KIDS 22500 PER MONTH BISCUIT 2000 CARTON MILK/MILO 4000 INDOMIE 3000 JUICE 2000 5. HOUSE RENT 21000 PER MONTH NEPA 3000 GoTv 2000 Thank You 1 Like 1 Share |
![]() |
KingAzubuike:imagine dey release him and ur sistr is d nxt victim he caught...he go sweet ooo 1 Like 1 Share |
![]() |
NgeneUkwenu:if we check well..u r still leavin in ur fathrs house..i pray u cn gt any man to marry u wt dis brain...am nt even sure if u cn kip ur marriage 3 Likes |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |