Ipobarethieves's Posts
Nairaland Forum › Ipobarethieves's Profile › Ipobarethieves's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 278 pages)
May God help us in dis country.Same way dey are trying to FREE that murderer CHIDINMA .ILoveDemMANNA: |
Dey should transfer those RITUALIST to Abuja for proper investigation.Don't listen to whatever lies come out from Osun state police spokesperson.Dem don collect Rogers. |
Nija police are disgraceful lots .Tufia! Can Dey protect Terry !?Make one jalopy pass by now and exhaust pipe do gbau! Nah to dive. |
dumb head student with carryovers .His fellow are here insulting their papa age mate.They won’t attend class ,Nah to Dey bounce up/down like rickety molue.Useless boy,waste of space and money.5 yrs jail pls ![]() |
See how thieves Dey shortchanged their oga .U collect ur salary still Dey steal .Ade May honestly not aware/involved in this murder..Dey should take the cashier,Manager/Alfa (May God deliver us from dis one/may we not jam one ) to Alagbon close .Dem go confess their past to present Evil . |
make she Dey use sign language hereDavash222: |
half job well done.i mean only the bank and police go help u unmask the thief cos his mandate card/address Dey uba system.Wish Nah FBN,I for help u |
and still collect the little Dey have to buy sutana,33,stouts etc go home and knack baba mufutau that they’ll for house rent in March ![]() |
![]() |
Baztardz |
Gone are the days that u lodged peacefully peace in a hotel without telling a soul (just 2/family members to come and greet u) and u go back to wherever u come from .But nowadays ,u must tell everybody and dis one will tell somebody ,dat somebody will tell another to come and collect the little money u have/u even shout to the hearing of the receptionists so dat they won’t misbehave.Chai! |
Nah those black soldier � ant |
yeah! I read it but unable to reach u.Was ban for calling out a scammerSmartslim17: |
100 .Everything is upside down. Dey really CHANGE things for us according to the slogan |
nonsense and useless talk.As if igbo Dey support others.Dey only vote/believe in APUGA party of crockery ![]() |
![]() |
nonsense .Buhari and his corntree ingrates pipu.Bubu will go and borrow without payment and u lots will go and borrow and refused to pay back when due/follow agreement accordingly as if the lenders are father Xmas.The dat borrowed 200k from me since March dis year for her bakery business has been evading me till now.Imagine if Nah dis loaning pipu? No wonder, bank Nor gree give loan to pipu anyhow.Nonsense |
,how u Dey roast/fry ur chicken ? Hope not with charcoal ![]() |
it is not easy oo.We all even bubu men Dey wail pass.Obirin nkigbe,Okunrin nkigbe.Oluka Luku lo nkigbe owo.FG should fo something urgently about this gas wahala b4 some frustrated housewives burn person house. ![]() |
Safyqueen: |
![]() |
maths tisa |
![]() |
using ur hard earned money to buy typhoid/gulp disease POOR WATER.A visit to most of these pure water factories go shock una.Some of their workers still realeased reheated beads fart while packaging and seal am for consumption.Fetch water in ur house and boil |
Gone are those days |
ipob fl@theads always REPS in CRIME |
All will be well.U’ll have more than enough.No need for the sorry.The owner of the way will make a way for u in Jesus name ahmthankgod: |
![]() |
But. Alexreports ! Nah wen be maduka online inauguration ![]() |
take ur FEAR FEAR and unsound mind comot from here ![]() Nation don face nation (Go read ur Bible well) world Nor end then.If u wan rapture,pray and tell God to take u home and STOP casting FEAR /END TIME in our heart.Now,GET OUT and WASH my ![]() Righteousness2: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 278 pages)
May God help us in dis country.Same way dey are trying to FREE that murderer CHIDINMA .
!?Make one jalopy pass by now and exhaust pipe do gbau! Nah to dive.
(May God deliver us from dis one/may we not jam one

yeah! I read it but unable to reach u.Was ban for calling out a scammer
