IsellSmartTvs's Posts
Nairaland Forum › IsellSmartTvs's Profile › IsellSmartTvs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 38 pages)
Do this primary and let every one rest When e no be Indian series ![]() |
1 unit of Lg 32” smart 70k I unit of Sony 32” smart 70k 4 units of Samsung 32” smart 75k Dm on +2349123523593 Smart tv Smart hub Wireless connection Wired connection Av port Aux HDMI Usb playback Screen mirroring Wifi direct UHD 4K display Etc
|
What’s liosuction ![]() Girls will use dis leg waka go meet who go show dem shege,dem just beat one Finish and all d face swell like say na Tyson she follow fight. What’s dis particular lady removing or where she wan fill,after this amazing body to even conclude on Liposuction ![]()
|
Op just buy ps1 if u knw say na game u wan play I Dey sell TVs too if u need one to complete ur setup
|
All of them na yahoo boys That’s always their cover story
|
Pple like buhari are still alive,with no packs and muscles Wetin I Dey find upandan,God abeg make I just Dey see food chop,my passion na smart TVs Na d only thing wey I fit carry take gym bdat Link and details in bio
|
Dream 0 vs 1 Reality Reality won this time around Many of us had to switch careers after sch,it’s not easy that’s somtin I’m sure of
|
Olosho business just be like betting Dem go Dey pray make u loose(cuum quick )for their own gains ![]()
|
The kind of news that are pleasant to the ears
|
Na only fear of God and empathy all of us need b4 religion as a human being
|
lexxwiz:Very popular man bcus of one million online followers,is he popular in the very rural areas without internet. That’s the real popularity(among the masses) and not online,na pvc Dey win election not traffic
|
If you are in Lagos,enter Alaba international market U will use ur phone to earn and u will also earn physically with ur presence in the market on any choice of trade u decide to choose to learn |
Just don’t go back the way u came It’s very very important Congratulations and welcome to the most publicized league in the world |
As I closed from shop today,I heard one man telling his kid to let him hear word abt dis children’s day He said d son doesn’t mention anytin abt Father’s Day,but will not let him rest when it gets to children’s day ![]() Dads life too matter.make una dey always try remember us too na |
Fadafada231:Life’s kinda simple tho The more comfortable u are,the better ur standard of living |
SaiRuiMall:Don’t leave me bro |
Nigerians can’t create apple,but trust me when I say they can make d sweetest apple pie
|
Reasons y guys love opening dia gf onions app.me I don’t understand oooh
|
If pesin don see video of V Does it mean he neva see d gal unclothedness
|
Delta edo Ph(u want guys with oil money) ![]() Ogun osun (or the ones that did money ritual) That’s y u no Dey find who Dey religious ,cus u can’t be rich and serve God ![]() Wetin Satan and woman talk,we no knw But dem Dey always drop snippet once a while
|
Whites look at blacks as OPPORTUNIST That’s y Dey always feel,they are Ontop of the food chain Nonsensical nonsense ![]()
|
Curiosity kills d cat. U made her wait quite long b4 asking for what she has been longing for
|
Anytin on fb na upside down ![]() Boy fit Dey msg u,but na girl Dey bg Girl fit msg u,but na boy Dey d other end of the phone ![]()
|
Great Nigerian students need to learn from this legend,no be just to dey shout ASUU upandan.
|
They buy TVs too especially big screen smart TVs ![]() They wear knickers cus Dey spend most of their daytime walking in either d living room or compound |
U think a girl will turn down a diick appointment,cus of some architectural work done by another man ![]() |
Politicians and drama,just be like tonto and bobrisky
|
Las las,na everybody go chop breakfast ![]() |
Y una Dey always repeat thread ![]() |
An average Nigerian individual just want to be earning in dollars shikena,leave story |
If I can afford 100m for form.Na my decision weda to step down or not,no be una go Dey tell me wetin to do:TINUBU 2022 ![]() |



