IsiAbuncha's Posts
Nairaland Forum › IsiAbuncha's Profile › IsiAbuncha's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 25 pages)
ogeoflyf:. Me too I want to redeploy o, heard its super difficult now but Ill give it my best shot. U don get ur medical report yet? |
ogeoflyf:. Nne, I know say redeployment dey ur mind so where u won redeploy to? ![]() |
nebukadnezzari:. From Cross-River state |
Sammie2310:. Boss, na u take the props of my last post here ... Na to deactivate naim sure pass now. Onuwaje whatsapp me abeg |
Guy, abeg keep am secret o. I no want make bad belle people see am. I be Anambra boy o hilsocial: |
onuwaje:. My brother the thing tire me o! That local place naim I dey pay 6k for, I hear say dem get cult well well for there as in! All the news I dey hear discourage me mentally and emotionally, I for prefer to go the whole northern states as e be now sef |
If a boy wants to be a mechanic and the opportunity to be a doctor comes, don't tell him its a better offer! Na him know why him won become dat mechanic, nobody fit know wetin dey best for u pass urself! See me won go start life wey I no bargain for, all the connect wey I don make down for ogbete don cast! Uwa m a na just scatter elu ani elu ani in fact ennnn, the thing pain me obi m adiro mma at all! I pity the 1st person wey go provoke me for camp if I end up going, dem go chase me with am go house for fighting |
See life o onuwaje , una go dey go I go dey house dey talk bye bye like small brother wey dey escort elder one go motor park. Lol! I don die, na so my life take be? Kai!!! Na me be dis?! God, na only me sin?! Why e happen 4me like dis?! |
muhyideenabdul:. If na my relative do am make better hell fire burn am sef |
onuwaje:. Make she carry her winch dey go, me don dey take am with good fate. One thing I dey vex 4sef na the t-fare, from lag to dat side na 6K upwards when I paid 3/4K all my years to p-town., I no just understand na why God just decide say him go spoil my christmas dis year, as a man sha nothing spoil, I go survive |
KeriBaby:. Na onuwaje dem post go Ekiti only, me I no follow. I don port go A16, no time ![]() |
onuwaje:. Ur own bad o! And na Stream 1, dat one na consolation 4u sha. Me wey bee stream 2, I go dey travel christmas period guy! The back luck wey just embrace me dis period e be like one old witch somewhere don curse me, I fit mad right now I swear! |
onuwaje:. As it stands na only u know the true story o, just keep am secret I no want make anybody laugh me abeg. Nysc no try for us at all, if I know I for choose all the so called making sense states. All the people wey go dey my camp wey I don see so far na jonsing people! Some dey like ss3 students sef, frustration hold me here! Be like make I join A16 I swear |
... |
... |
... |
... |
Damn, I should be here! Smh, dem go throw me go dat yeye place smh |
*** |
balerinagold:. KT from Lagos? ![]() |
Uniqueness01:. Ennnn, u go like am naaa. E make sense. |
Even devil sef go dey happy now cos him know say I go do bad thing well well, hmmmm I laugh ... Make the girls there just dey buy pampers down plenty o ![]() |
KeriBaby:. If I catch you! |
Uniqueness01:. That talk is comedy "God has a plan" na when person get wetin him no want naim Godd dey get plan, me no like dis him plan o. No be like dis me I plan am at all. |
Neduzze5:. The stupid state wey ur stupid country Nigeria post me go |
Uniqueness01:. Lucky u, I'm sure u got what u wanted ... Na the witches here wey no like me spoil my runs. I no mind sha, na to go give girls belle naim sure pass now, nothing else |
Uniqueness01:. Where u get finally? |
Redeployment better be possible o, my destiny no dey where dem send me |
*** |
*** |
rane06:. My baby, readd me on bbm |
elemhusny:With the 2states u mentioned above it shows we are on the same path (Though I already know where I'm going sha) Even if they bring the call_up letter a day before camp I won't mind, i'm physically and mentally prepared ![]() |
... #jigawacampStream2 


... Make the girls there just dey buy pampers down plenty o