₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,274 members, 8,449,502 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 09:47 PM

Toggle theme

IsiAbuncha's Posts

Nairaland ForumIsiAbuncha's ProfileIsiAbuncha's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 25 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:24am On Oct 14, 2015
hilsocial:
which state?
My brother na your state of location oh! cheesy
The hill top things
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:18am On Oct 14, 2015
Mrbllymer:
kwikwikwi, who no like better tin? If DG GET pikin wey wan serve, temme say he/she no go serve where im want?
Exactly! “If DG GET pikin wey wan serve, temme say he/she no go serve where im want”
That same thing naim I tell people here that first time wey dey argue with me say runs no go dey.
U know how much NYSC dey make from runs per batch? Naim dem go come stop am?!
Dem just spoil market small cos some naïve people believe say state selection na 100% (Especially those who registered early)

See, I registered on the 10th (Not late in my opinion)
The state I selected as my first choice is where I want but I still back am up again gbam!
I no won hear stories that touch the heart smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:14am On Oct 14, 2015
Mrbllymer:
Topic, (The 3choices just for surveying)! ! ! Peeps just dtey make issue outta nothing, wats the essence of surveying? Atleast we heard 1 of our choices should appear so what else? ! !
Ohhh, Ok Thanks.
What I sha know is, doz 3states selected can restrict those who intend to manipulate their posting.
U can't runs it to a state outside the 3 u selected, that one is certain.
A reliable source once told me each state has its quota so once its full, the remaining peeps hoping on it na only God go fit decide their fate.
Lastly sha na dem sabi, me as I dey here so my own don dey settled cheesy
I dey sure about where I dey go and I no dey bother
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:08am On Oct 14, 2015
If NYSC Should post ya'll according to your first choice;

Abia - 100
Adamawa - 50
Akwa-Ibom - All of una!!! (NYSC Officials see the list dem do like dis grin )
Anambra - 100
Bauchi - Nobody
Bayelsa - 25
Benue - 25
Borno - No corper found (in 2nd or 3rd choice sef na just only by error)
Cross - Rivers - 50
Delta - 100
Ebonyi - 25
Ekiti - 25
Edo - 25
Enugu - 100,000,000 (DG see the figure him just do like dis cheesy )
Gombe - Still Searching
Imo - 50
Jigawa - 50
Kaduna - 1,000
Kano - 1,000
Katsina - 500
Kebbi - 500
Kogi - 50
Kwara - 10
Lagos - (Na only people wey runs dey get am, no even bother sef)
Nassarawa - 100
Niger - 500
Ogun - 25,000 (Just because e near Lagos, some take am as alternative)
Ondo - 10,000
Osun - 500
Oyo - 10,000
Plateau - 1,000
Rivers - (People think say as you enter the state government go give u oil work sharply! I laugh cheesy )
Sokoto - 1 person
Taraba - 50 (Those wey never hear of Gembu and Zing naim choose am )
Yobe - Only Cattle found
Zamfara - 100
FCT Abuja - 1,000,000,000,000,000,000,000,000,000 (OUT OF RANGE and still counting/ The DG be like “These peeps are jokers! smiley )


Nigerians too like better thing,
Make we dey look, 21st no far smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:56am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
You don't know and u dey quote Bible
If I bite ur eyes ennnn! This time & energy u use type wetin u reply me, if u use am tell me wetin dem dey discuss e bad?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:53am On Oct 14, 2015
[quote author=Mrbllymer post=38968640][/quote]What are/were they seeing sef? What's the discussion about
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:50am On Oct 14, 2015
In the Books of Charles Chapter 8 vs 10 it says;
Blessed are those who do not expect anything good and free from man for they shall not be disappointed
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:49am On Oct 14, 2015
kaymighty007:
I don't no y pple are takin dis state of choice of a tin so serious, if nysc ddnt initiate it in d first place won't we b ready to go to any state, so y takin it as a do or die affair, if u r nt posted to any of ur state of choice maybe u should wait till next batch...
Simple and short!
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:47am On Oct 14, 2015
Sanchez01:
***THE MANY CONTRADICTION OF THE NYSC***

>During registration... 'Please note that this is survey. you may not be posted to the state you have chosen' - NYSC website.

>During/After registration... 'Concessional posting no longer allowed as potential corp members can now choose where they desire to serve' - DG, NYSC.

Which one do we believe now undecided? For all it's worth, there shall be excessive shocks and wailings come Wednesday and beyondgrin
One thing I sha know be say, until our generation begin enter government no just expect anything wey seem too good. Na Nigeria we dey naa, we know our government well well smiley
RomanceRe: When You Say You Are Handsome by IsiAbuncha(m): 9:37am On Oct 14, 2015
KashyBaby:
Y doNT I FOLLOW u on IG Abeg? Here, no need to follow anyone boo. grin
Na wa, see long process
I no dey do IG tinz, runs don cast be dat sad
RomanceRe: When You Say You Are Handsome by IsiAbuncha(m): 9:26am On Oct 14, 2015
KashyBaby:
Aaawww...I don't follow anyone...but tnxx for following me..appreciated kiss
Na one day something dey start, oya abeg follow me make I be the first.
I dey wait o smiley
RomanceRe: When You Say You Are Handsome by IsiAbuncha(m): 8:15am On Oct 14, 2015
KashyBaby:
grin it's a baby talk...
KashyBaby doesn't follow back here?
I'm following her though
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:02am On Oct 14, 2015
DonPsymon:
cheesy


No be everybody choose AKS and gidi na cheesy


And some folks registered early grin
Lol, I know say no be everybody. When I say “Everybody” I mean many people.
That talk of registered early no even count, let me ask you... When is early? The 1st day or the 2nd day?
EventsRe: My Wedding Pixs by IsiAbuncha(m): 7:26am On Oct 14, 2015
PunkyVeer:
Ok so you're one of those very fluent in gibberish that has absolutely nothing to do with the discussion at hand. Why am I not surprised?

One, I do not receive social grant because I have a job.
Two, just by looking at your pic I can tell two things 1) is that I'm way cuter grin & 2) I'm more attractive with normal size feet.

Which other girls did I insult?
U like wahala ehhhh! Ah ah! I never see lipsrsealed
RomanceRe: Should I Quit Or Not? by IsiAbuncha(m): 7:17am On Oct 14, 2015
KashyBaby:
Hhhahahaha..u dry scatter my brain grin...I don't know what u talking abt.
Naim be say u never ready to learn naa cheesy
Continue failing the pidgin test tongue
RomanceRe: Should I Quit Or Not? by IsiAbuncha(m): 7:13am On Oct 14, 2015
KashyBaby:
Lol...wat is shakara? grin
Shakara is another word for iyanga
RomanceRe: Nobraday...which Of These Is Your Breast Type (pic) by IsiAbuncha(m): 7:11am On Oct 14, 2015
KashyBaby:
grin mine wasn't there...lol
Lies! I know u very well, yours is the one described as pears!!! cheesy
RomanceRe: Should I Quit Or Not? by IsiAbuncha(m): 7:08am On Oct 14, 2015
KashyBaby:
tongue
I go just bite dat ur tongue wey u dey use do shakara sad
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 7:06am On Oct 14, 2015
rane06:
good morning darl. My night was splendid. Do have a fruitful day
Sure, U too. I guess we'll talk later today then smiley
RomanceRe: Should I Quit Or Not? by IsiAbuncha(m): 7:04am On Oct 14, 2015
KashyBaby:
If ur not happy the way she treats u, then u decide wats best for u...there is no point holding on in a relationship when u think it's hopeless...being busy is not a valid excuse.it won't takes 5mins to text a person juz to say hi & tell u as partner wat gonna happen to her this day... same thing with d ladies too...
Relationship Advice Master
Go on! We are learning smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:59am On Oct 14, 2015
balerinagold:
was very busy, wasn't here for long
Oh, I understand sha
Hope today will be a better day
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:55am On Oct 14, 2015
balerinagold:
i'm good and you?
Same, I no come hear from u yesterday again. You slept off I guess.
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:50am On Oct 14, 2015
Jesu jo oh!!!
Ma je ko ri mi tan o!!!

Jesu jo oh!!!
Ma je ko fun mi borno o!!!

Jesu jo oh!!! (2X)

Je ki n se ijo ayo, eba mi se ijo ayo!
Mo fe se ijo ayo, eba mi ko ijo ayo! cheesy
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:48am On Oct 14, 2015
balerinagold:
Good morning beautiful people, how was your nights?
Morning to you, can't talk about my night lipsrsealed cos I was asleep
How are u?
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:45am On Oct 14, 2015
One thing I know for sure is everybody cannot serve in akwa-ibom and lagos,
No be Nigeria we dey? Ah ah! Make we dey look naa smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:42am On Oct 14, 2015
rane06:
boo boo
Good morning love,
Sure ur night was good. smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:13pm On Oct 13, 2015
Cinderella balerinagold ;
How are you?
Oya oh! Come and present a report on how you spent your day smiley
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:08pm On Oct 13, 2015
[quote author=rane06 post=38897449][/quote]Baby wink
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:50pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
That's an old rumour
Tell me the new ones
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:47pm On Oct 13, 2015
What's the latest rumour in town?

Heard the first letter in your surname will determine the stream you belong to
So many rumours everywhere...
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:44pm On Oct 13, 2015
Good Evening Everyone cheesy
Nairaland GeneralRe: 10 Categories Of People You Will Meet At Baba Ijebu (lotto) Shops by IsiAbuncha(m): 7:27pm On Oct 13, 2015
Mhizkel:
Sure you wouldn't tremble?
Tremble? Cos of a sweet dream? Hell no cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 25 pages)